Stats: 3,177,636 members, 7,901,960 topics. Date: Friday, 26 July 2024 at 06:23 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / dd (7510 Views)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (Reply) (Go Down)
Re: dd by 190: 3:16pm On Oct 21, 2010 |
^^ From london to inside your nyash in singapore that is if BA would agreee to carry me there!! |
Re: dd by joyblinks(f): 3:21pm On Oct 21, 2010 |
if you enter my nyansh. u go wan leave there for the rest of your life becos you go stay there 1 in a room and with a good air conditioner inside and that food wey u never chop since yesterday. u go see am there. but shoes still get sizes sha. |
Re: dd by Idowuogbo(f): 3:23pm On Oct 21, 2010 |
190:are u sure about dat , well i wud reserve my comments as u have jus landed so your experience is limited for now pissed no i aint , cus i no it don tey wey dem cellotape your brain ![]() ![]() ![]() but al d same , i can still stand u cus dose mini statements dont bug me |
Re: dd by debosky(m): 3:25pm On Oct 21, 2010 |
joyblinks: ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() All of this inside nyansh? Abeg me sef wan enter oh ![]() 190 claiming to be going on a 'date' with a French woman. . . . . so watching porn on your fast pc connection (no more cybercafe thank God ![]() ![]() ![]() ![]() |
Re: dd by 190: 3:27pm On Oct 21, 2010 |
debosky: debosky himself is currently dating a malyasian ask him why he refused dating a nigerian lady cos he do not have 150pounds per week for hair!! |
Re: dd by Idowuogbo(f): 3:28pm On Oct 21, 2010 |
ewwwh deborah u nasty , u wan enter yansh ![]() ![]() ![]() ![]() btwn weres my bday pressie ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Re: dd by 190: 3:32pm On Oct 21, 2010 |
joyblinks: okay if thats the case, open nyash make i enter!! ![]() |
Re: dd by joyblinks(f): 3:34pm On Oct 21, 2010 |
Debosky. i knw why i no go answer you sha. @190 u no tell me say na the money be ur problem. u think say we be those zimbabwe, congo and togo girls u go dey give 1,000Naira, carry them go corner go blast? the 1k sef na after you don do yahoo for about 4months. wake up ooo. Nigerian babes are expensive and we just dont like boys. but those that re matured enough to call men. i don tell you say shoes get size. |
Re: dd by debosky(m): 3:35pm On Oct 21, 2010 |
Idowuogbo: You sef look at the specs inside that yansh. . . I'm sure you would want to enter too. ![]() Bday pressie? It's in transit. . . .I asked 190 to deliver it to you. ![]() joyblinks: Why now? ![]() ![]() ![]() I want to enter too. ![]() |
Re: dd by 190: 3:37pm On Oct 21, 2010 |
^^ Just look @ dobosky after 20yrs in the UK looking for cheap nyash to enter, reason: he is tired of them white ladies and looking for any desperate black nyash to enter |
Re: dd by joyblinks(f): 3:38pm On Oct 21, 2010 |
@190. its unfortunate that my nyash is too good for you. sorry. you belong to the 3 in a room yansh. where you have HIV and krokro and u complete them 3. i will advice you check the S.A or Liberia girls. they can help you out. kpomo like you |
Re: dd by Idowuogbo(f): 3:41pm On Oct 21, 2010 |
debosky:i dont want a tribalistic person delivering my pressie ![]() ![]() ![]() ![]() btwn wetin i wan dey do inside yama yama , stop bin nasty eeew i like my aparto wella ![]() ![]() ![]() |
Re: dd by 190: 3:42pm On Oct 21, 2010 |
joyblinks I know there is shortage of black nigerian power in singapore,why dont u take your shangai visa and trekk down to the UK cos there are a lot of Nigerian men (like dobosky) waiting around the corner myself and mobo are tired of nigerian women,we are tired of eating only one soup all our lives! I would go back home and marry a nigerian woman but say me and a nigerian girl should come and roll Tufiakwa, devil would rather enter heaven and sit down and JUDGE case!! |
Re: dd by joyblinks(f): 3:48pm On Oct 21, 2010 |
190 why will you want a Nigerian woman there in the Uk. when you dey eat 1:0:0. wetin u wan give the girl? wetin? abi na the small pr.ick u wan use blast her or wetin na? tell me? when dem deport you na, u go enter your village go marry ona village champion wey u go give 5KNaira in a month. as for my Singapore Visa. u just WISH say u get am. if you fit get visa enter Singapore ehnnn, make i know wetin cause am. as for your judgement, na satan dey be your Judge on that day na, because God don remove you from the list of people Him creat. |
Re: dd by debosky(m): 3:51pm On Oct 21, 2010 |
![]() ![]() ![]() Joy I like you jare. . . . .blunt and to the point!! ![]() Idowuogbo: Lol ok. . . .I'll reroute your pressie through Doyin. ![]() |
Re: dd by 190: 3:53pm On Oct 21, 2010 |
joyblinks: clearly this was the simple reason Nigeria decided to deport you to singapore when they should have deported you to djibouti!! |
Re: dd by joyblinks(f): 3:58pm On Oct 21, 2010 |
ohhh bro. are you trying to tell me of your next location? Togo, oh nooooo, why you choose there? if Nigerian deport me go singapore, i for just dey laff dey go. because the Asian men better pass the Nigerian men like you. |
Re: dd by 190: 4:01pm On Oct 21, 2010 |
joyblinks: I take God beg you, nor let your mama for village hear!! ![]() ![]() |
Re: dd by joyblinks(f): 4:07pm On Oct 21, 2010 |
dem better pass you ohhh 190. if na only you ehn, make i marry chinko. my mama go even like am pass than i present you wey dey chop 1:0:0 |
Re: dd by 190: 4:10pm On Oct 21, 2010 |
joyblinks: rotflmafao I have never eaten so well as im even eating here now so many meals in between 1-1-1-1-1-0-1 such a pity ur chinko (jetli) wen dey bang you nor get money! |
Re: dd by Idowuogbo(f): 4:11pm On Oct 21, 2010 |
debosky:i really dont mind D-boi , at least hes human not a virus ![]() ![]() |
Re: dd by Nobody: 4:13pm On Oct 21, 2010 |
Please how old is this anuofiatic 190? just a question? |
Re: dd by 190: 4:14pm On Oct 21, 2010 |
REALITY101: ask inkerd nerd the only black woman with head, ![]() I hope u are done with her now!! ![]() |
Re: dd by chines4(m): 4:16pm On Oct 21, 2010 |
the Asian men better pass the Nigerian men like you. @ Joy I believe that statement is meant for 190 only. Because U can't compare a real Nigerian Man with an Asian |
Re: dd by joyblinks(f): 4:17pm On Oct 21, 2010 |
@debosky he is 17 years old oh my brother. @190. asian men can go 10 rounds with their small di.ck but you, you cant even go 2nd with ur own small di.ck. what a shame |
Re: dd by joyblinks(f): 4:18pm On Oct 21, 2010 |
ofcourse i cant compare my Nigerian man to an Asian man oooo. na 190 and MOBO444 ooooo |
Re: dd by 190: 4:22pm On Oct 21, 2010 |
@190. asian men can go 10 rounds with their small di.ck but you, you cant even go 2nd with your own small di.ck. what a shame[quote][/quote] wait till i have a dozen of white women pregnant for me and knocking on my door cos of the countless number of rounds i can go,back home in nigeria i was known as the Smooth rider cos i never get tired of riding come and try me,a trial Joylinks would covience u |
Re: dd by Nobody: 4:26pm On Oct 21, 2010 |
190: TMZ. 190: |
Re: dd by joyblinks(f): 4:27pm On Oct 21, 2010 |
shoes get size oooooo 190. when you change your id from 190 to Lambogini. we go knw if u reach. |
Re: dd by 190: 4:28pm On Oct 21, 2010 |
joyblinks: lol, wait till i drive a private Jet from heatrow airport and land on your roof in singapore,that time your eye go clear ![]() |
Re: dd by debosky(m): 4:29pm On Oct 21, 2010 |
LMAO So 190's mission in the UK is to get white women pregnant. What a loser. ![]() |
Re: dd by chines4(m): 4:30pm On Oct 21, 2010 |
ofcourse i cant compare my Nigerian man to an Asian man oooo. na 190 and MOBO444 ooooo I for far oooo ![]() ![]() |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (Reply)
Does Sex For The First Day Means She's Cheap??? / Just Look At How This Young Man Grabbed His Girlfriend's Butt / ████
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 40 |