Stats: 3,177,643 members, 7,901,988 topics. Date: Friday, 26 July 2024 at 06:56 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / dd (7511 Views)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (Reply) (Go Down)
Re: dd by 190: 4:33pm On Oct 21, 2010 |
debosky: Pray your sister is not in the UK too cos she would be the 1st victim!! ![]() |
Re: dd by joyblinks(f): 4:35pm On Oct 21, 2010 |
with that your sp.erm wey never ripe? how u wan manage impregnate them na? abi u go use straw? |
Re: dd by 190: 4:36pm On Oct 21, 2010 |
^^ carry your nyash come here make i try am!! |
Re: dd by joyblinks(f): 4:37pm On Oct 21, 2010 |
u go borrow person pr.ick add ur own? becos if na only ur own, him dey learn work |
Re: dd by Idowuogbo(f): 4:38pm On Oct 21, 2010 |
190:shes black are u sure , u wont go pale after doin a black woman joyblinks:tel am again sey na water ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Re: dd by 190: 4:40pm On Oct 21, 2010 |
Joyblink blink and Idowuogbo I rest my case completely on u both reason: I dont have time to trade words with any black woman! |
Re: dd by joyblinks(f): 4:42pm On Oct 21, 2010 |
answer black women oooo, as u chop kpomo Tozo |
Re: dd by Idowuogbo(f): 4:44pm On Oct 21, 2010 |
^ ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() gal u funny die are u from warrri , u b persin jare 190:super loser ![]() ![]() ![]() ![]() but we are frnds all d same jus make sure u receive cure b4 u near me she shakes him wiv gloves |
Re: dd by joyblinks(f): 4:48pm On Oct 21, 2010 |
190. I am still your friend sha. no beef. i will delete all my raw comments later. but anytime i see u or MOBO444 insulting black women. i go come around. Idowuogbo i am not from warri ooo but sure know how to deal with people who thinks they can badmouth. i just hate it when men insults a woman. makes no sense. |
Re: dd by 190: 4:49pm On Oct 21, 2010 |
^^ who wan shake u! I would rather steer clear from u! ![]() ![]() |
Re: dd by 190: 4:51pm On Oct 21, 2010 |
joyblinks and Idowuogbo remains 2 women who make Nigeria proud overseas!! they are really mentors to others i wish UK ladies would copy from them, where is madlady!! ![]() |
Re: dd by Omolola1(f): 4:51pm On Oct 21, 2010 |
This joyblinks gurl na case! ID u know sey u be my person |
Re: dd by Idowuogbo(f): 4:55pm On Oct 21, 2010 |
Omolola1:u sef b my eyan of gbogbo eyan nlasss but joyblink na sumtin i tel ya, correct babe sha @190 norrin do u ![]() ![]() ![]() |
Re: dd by 190: 4:57pm On Oct 21, 2010 |
^^ I know say lola go vex but i go still do am (Hugs Idowuogbo,kisses her and have 2 quick rounds of sex with her) |
Re: dd by Omolola1(f): 4:57pm On Oct 21, 2010 |
lolzzz! my one and only eyan pataki |
Re: dd by Idowuogbo(f): 5:04pm On Oct 21, 2010 |
^hehe ten gbosas 4 u 190:c dis japanjantis pikin abeg commot ur hand 4 my body , u wan give kraw kraw ni ![]() ![]() ![]() |
Re: dd by 190: 6:47pm On Oct 21, 2010 |
^^ Ask queeneve she gave her BF (prince) craw craw! ![]() |
Re: dd by tpiah: 6:54pm On Oct 21, 2010 |
my one and only eyan pataki the person wey invent the word pataki, if he catch you ehn!!! |
Re: dd by Omolola1(f): 8:47pm On Oct 21, 2010 |
who hin be? |
Re: dd by buccaneer7(m): 5:39am On Oct 27, 2010 |
where is the new thread at? |
Re: dd by bayor48(m): 7:49am On Oct 27, 2010 |
Outter london lagos face,guy we way we day naija we no send. |
Re: dd by finemocha(f): 7:44am On Oct 31, 2010 |
i havent been on this website in a while and i just realized that apparently the idiots that were here before i left are still here, |
Re: dd by r231(m): 11:02am On Oct 31, 2010 |
@MOBO444 dude i really appreciate you visiting my wedding site but do you think the msg you wrote on our guestbook is nice? You have received a new Guestbook message Name: MOBO444 E-mail: odionisemua@yahoo.com Message: Good for you,ok. Time posted: 30 October 2010 |
Re: dd by MOBO444(f): 2:11pm On Oct 31, 2010 |
ss |
Re: dd by r231(m): 2:27pm On Oct 31, 2010 |
Good for you is a wedding msg? Well thanx anyway |
Re: dd by 190: 6:19pm On Oct 31, 2010 |
moderators please could this thread now be locked!! |
Re: dd by Ivynwa(f): 6:28pm On Oct 31, 2010 |
Ehen-n 190 sweetie, what are you doing on the pages of Nairaland---kissing and having rounds of somethings or are they merely figments of your imagination? ![]() ![]() ![]() I pity Omolala, how on earth can she begin to tame this kind of e-husband bikonu. Abeg no give the poor girl heartbreaks just because you upped and travelled to Obodo oyibo. |
Re: dd by 190: 6:54pm On Oct 31, 2010 |
^^ Lola has given me the GO-AHEAD to marry another extra wife and she specifically name that lady to be you (IVYNWA) So leave Birmingham and come lets get wedded |
Re: dd by 2kurupt(m): 10:06pm On Oct 31, 2010 |
@Mobo. You sound like someone dat is naïve with low self esteem. Get a life |
Re: dd by MrsEve: 10:32pm On Oct 31, 2010 |
Sad case ![]() |
Re: dd by 190: 10:56pm On Oct 31, 2010 |
^^really!! ![]() |
Re: dd by MrsEve: 10:57pm On Oct 31, 2010 |
You should know ![]() |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (Reply)
My Boyfriend Is Cheating Wit My Sister: Need Advice.help B4 I Commit Murder / Do Ladies Prefer Guys With Hairy Chests? / Romance Section Valentine's Day Special [Notification Thread]
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 26 |