Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,207,816 members, 8,000,428 topics. Date: Tuesday, 12 November 2024 at 10:09 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Ok Wtf (7273 Views)
WTF!!! Man Hugs Transformer (viewers Discretion) / WTF!!! Orezi And Lil Kesh Fight In The Club (pictures) / Akpos Again. .wtf!! (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (6) (7) (8) (9) (10) (Reply) (Go Down)
Re: Ok Wtf by EfemenaXY: 2:10am On Dec 10, 2010 |
^^ and more to come oya come vote now wetin?? man sef nor 'spose dey do shakara |
Re: Ok Wtf by agabaI23(m): 2:13am On Dec 10, 2010 |
No I no vote, na by force? |
Re: Ok Wtf by Idowuogbo(f): 2:14am On Dec 10, 2010 |
agabaI23:agba i made u laff na , u tink it easy to give pubic hair side pattern , since i have bin drwaing on dose parts jus to make u fine boi down dia nd u dont vote me |
Re: Ok Wtf by agabaI23(m): 2:15am On Dec 10, 2010 |
Na only one vote i get na Next year |
Re: Ok Wtf by EfemenaXY: 2:18am On Dec 10, 2010 |
@ ID abeg left d bobo alone - wetin market never close for your side @agbabaga - you be berra pessin jor, nothing do you yes, where were we?? before that man snatcher enter here?? |
Re: Ok Wtf by Idowuogbo(f): 2:25am On Dec 10, 2010 |
agabaI23:me next year , , come bck hia make i cellutape bck al dose hair i have bin shaving tseew waste of effort , wey dat super glue sef make i patch d tin bck , |
Re: Ok Wtf by EfemenaXY: 2:27am On Dec 10, 2010 |
hahaha!! abeg ID!! Even though we be sisters - nor disgrace me for road tonight now abeg enter house, enter toilet - carry mirror go patch all those dem hairs back just nor do am for street I be you. . .plssssssssssssssssssssssssssss!!!!! |
Re: Ok Wtf by therese83(f): 2:32am On Dec 10, 2010 |
Efemena_xy: ^^190 your pink font dey blind ma eye - wetin?? and er. . .wetin carry u come our side tonight - post a joke pls Efe wan laff 2night! Efe, I went thru a lot of pgs to get ds statement. Abeg nairalanders una no dey go work for morn? Gawwwddd! My fone is been blipin n blinking alnite. Dz nocturnal fellas took d beauty sleep off ma eyez!! |
Re: Ok Wtf by Idowuogbo(f): 2:36am On Dec 10, 2010 |
theresa now i no shes spooky ehehe , sorry we woke u up pumpkin shud i nurse u bck to bed wiv d story of d little red riding hood if yes vote 4 me here darling https://www.nairaland.com/nigeria/topic-559868.0.html |
Re: Ok Wtf by EfemenaXY: 2:38am On Dec 10, 2010 |
therese-83: ah!! I remember that post!! you try sef to dey go thru ma post - oya vote for me and I promise you, nor more blinking phones dis nite girl just type Efe for here: https://www.nairaland.com/nigeria/topic-559868.384.html |
Re: Ok Wtf by therese83(f): 2:42am On Dec 10, 2010 |
Thanks tho. I have unsuscribed to d topic as is a berra option to switching off my fone (coz I need d lyte as nepa don tk deir own) so u guys can gist n play all u want. ENJOY!! Ps- any stinker? It will be a waste coz I don migrate to newer posts. |
Re: Ok Wtf by EfemenaXY: 2:49am On Dec 10, 2010 |
^^ nope, no stinker from me I play it clean girl okay, c u l8er then |
Re: Ok Wtf by Ladyrsky46: 3:21am On Dec 10, 2010 |
Free show |
Re: Ok Wtf by therese83(f): 8:28am On Dec 10, 2010 |
@Efe- how many votes can one give? What does the winner go home wv? Is d price given in a ceremony? I for like vote for u coz u dey pleasant n seem to have lots of frnds on ds forum but the truth be say I dnt think u dat funny or maybe I just haven't seen ur jokes. U know wat u shld do? Copy n paste all ur jokes n funny comments n tag it best of Efe. Studio, Blacksta, Lancasta,Bash r d real funny chaps but till I know d one wey dey proudly boast of how e take dey cheat on his wife and how she dosent mind till den, I am reserving my vote. So u stl stand a good chance. Go girl!! |
Re: Ok Wtf by tanimz(f): 10:01pm On Dec 10, 2010 |
Efe! I dey seriously fex for you! On top this election, you go find sugar daddy to support you and you forget me. |
Re: Ok Wtf by EfemenaXY: 10:29pm On Dec 10, 2010 |
Maka why now?? sugar daddy?? Me??!! I dey deny am o! - na Ms ID carry sugar bobo full ground - ask am and er. . .Tanimz I can't ever forget you girl, you're always on my mind |
Re: Ok Wtf by Idowuogbo(f): 10:32pm On Dec 10, 2010 |
@thesere-83 u 2 dey analyse , are u voting or not see essay on top essay ask u 4 vote chai , if na presidency election wetin u got write d 10 pages of project planning oya vote me since efe no dey ur caliba , vote id jus two letter word or inshort honor me by using aka Badosky @taniz if i slap u , have u started puberty u 2 wan sugar daddy , no let me wose u o |
Re: Ok Wtf by tanimz(f): 10:33pm On Dec 10, 2010 |
^^ I talk say I want sugar daddy ni? I talk say she get sugar dady wey dey support, she no fit extend the hand of support to Efe, na lie jo! |
Re: Ok Wtf by tayoast(m): 10:34pm On Dec 10, 2010 |
Idowuogbo:
|
Re: Ok Wtf by EfemenaXY: 10:35pm On Dec 10, 2010 |
therese-83: OMG!! All this work just for your vote?? Okay, I hear you - give me some time to recharge my batteries and Efe would most definitely rise to the challenge u 'spose know say Efe nor dey slack!! |
Re: Ok Wtf by EfemenaXY: 10:38pm On Dec 10, 2010 |
Shior?? T_z me just dey log on - give me chance to recharge small 1st now. . hmm?? er Oga Tayo, stop rolling on the floor and come vote for Efe now |
Re: Ok Wtf by Idowuogbo(f): 10:39pm On Dec 10, 2010 |
efe flush d gal jare , she 2 dey difficult haba , no b presidential election na , since morning na phonetic kritina d woman jus dey give us @tz i 4 fear bcus i no sey u never begin use pad sef , so wait till u grow arm pit hair o ur time never reach |
Re: Ok Wtf by tanimz(f): 10:44pm On Dec 10, 2010 |
Idowuogbo: I just dey see this one sef. Me? A whole me na im you downgrade like this? I resemble pikin for ya eye ni? Me wey fit born pikin 2/8th of ya age. Efemena_xy: You no go recharge nothing o. Tell ya sugar daddy to vote for me too. |
Re: Ok Wtf by EfemenaXY: 10:46pm On Dec 10, 2010 |
Idowuogbo: ID not necessarily - she's given valid points and na challenge to test out who be the true joker - that's how it's meant to be |
Re: Ok Wtf by tanimz(f): 10:47pm On Dec 10, 2010 |
^^ Challe- wetin? Where she think say we dey? Mschew, Nigeria is a democratic country. |
Re: Ok Wtf by EfemenaXY: 10:49pm On Dec 10, 2010 |
T_z I nor get sugar daddy but seeing as u no wan believe me - oya tell me who dis mystry guy cos I don rack ma brains tire! |
Re: Ok Wtf by Idowuogbo(f): 10:52pm On Dec 10, 2010 |
efe i no ur format u dey defend her so she go nominate u , na lie she sed u are not funny , dat na thunder number 1 , strike 2 she talk sey al ur thread join notin make am smile sef mehn therese u finish efe , i shud nominate u kai cus dat was under g yabbing @taniz person wey never menstrate dey borrn , come wait till ur turn at least thirteen , no go chuk pencil 4 ur yansh o ,bcus now u go talk na my talk affect u in another words oyinbo go call my yarns e-bullying hehehe |
Re: Ok Wtf by tanimz(f): 10:53pm On Dec 10, 2010 |
Efemena_xy: Who come be Agaba123? Idowu, me? |
Re: Ok Wtf by Idowuogbo(f): 10:59pm On Dec 10, 2010 |
t z , smile jooo mo ja ee si tuntun ni now love thy neighbour la jor shey |
Re: Ok Wtf by tanimz(f): 11:04pm On Dec 10, 2010 |
If to say you no be my egbon, I for still dey vex for you. I know say you be dey play sha. |
Re: Ok Wtf by Idowuogbo(f): 11:07pm On Dec 10, 2010 |
u c dats y we dey correspond , ourr character na annko , play small vex small we dey balance diet |
Re: Ok Wtf by tanimz(f): 11:08pm On Dec 10, 2010 |
^^ Na so we dey do am. |
(1) (2) (3) ... (6) (7) (8) (9) (10) (Reply)
Hilarious Photo Of A Girl Twisting Her Tongue To Look Like A D / Checkout This Funny Conversation Between A Boy And A Girl / Nagging Wife
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 37 |