Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,171,871 members, 7,883,057 topics. Date: Sunday, 07 July 2024 at 10:25 PM

Ok Wtf - Jokes Etc (7) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Ok Wtf (7106 Views)

WTF!!! Man Hugs Transformer (viewers Discretion) / WTF!!! Orezi And Lil Kesh Fight In The Club (pictures) / Akpos Again. .wtf!! (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (Reply) (Go Down)

Re: Ok Wtf by tanimz(f): 12:19am On Dec 04, 2010
Kunbee love, I hear you. Hope say ya professors no dey stress you? smiley
Re: Ok Wtf by Kunbee: 12:24am On Dec 04, 2010
Schl dey on strike cry cry cry cry, so no one to disturb me


Person just dey get fat
Re: Ok Wtf by tanimz(f): 12:31am On Dec 04, 2010
^^ Aww. . . Pele love. sad

Abeg no fat o, e no good for you. sad
Re: Ok Wtf by Kunbee: 12:40am On Dec 04, 2010
I know o lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed but wetin man go do
Re: Ok Wtf by tanimz(f): 12:41am On Dec 04, 2010
You go keep yourself busy ni my dear.
Re: Ok Wtf by Kunbee: 12:52am On Dec 04, 2010
With what
Re: Ok Wtf by tanimz(f): 2:30am On Dec 04, 2010
You dey ask me?

Anything to keep yourself busy - E fit be running around the house, anything.
Re: Ok Wtf by bashydemy(m): 6:52am On Dec 04, 2010
Kunbee:

yesterday

oh, am sorry i dint get it what your I'M? or just e-mail me and make the subject Kunbee fron NL
Re: Ok Wtf by tayoast(m): 9:13am On Dec 04, 2010
wu dey FAT dey go for house?

Tanimz, watch it!
Re: Ok Wtf by EfemenaXY: 9:57am On Dec 04, 2010
^^ The answer to dat ur question = Bashing Them tongue tongue
Re: Ok Wtf by tayoast(m): 10:09am On Dec 04, 2010
awa u sweerie
Re: Ok Wtf by EfemenaXY: 10:11am On Dec 04, 2010
very serrrrrrrrrrrrrrrious!! cheesy

Morning to you too Oga Tayo - u spose dey farm now

abi u don harvest all dem yams finish??
Re: Ok Wtf by tayoast(m): 10:13am On Dec 04, 2010
for inside ds wicked snow.

me dey haus wt my wife o.

we dey. . . just like d eskimos!!
Re: Ok Wtf by EfemenaXY: 10:16am On Dec 04, 2010
Really?

Then in that case borrow me your skis cos I wan commot but the place dey slippery sad sad

or snowmobile sef tongue
Re: Ok Wtf by tayoast(m): 10:19am On Dec 04, 2010
kiss kiss kiss kiss
Re: Ok Wtf by bashydemy(m): 2:42pm On Dec 04, 2010
Efe warn your self oooooooooo embarassed embarassed embarassed embarassed
Re: Ok Wtf by EfemenaXY: 4:04pm On Dec 04, 2010
^^warn myself??

why Bashing Them?? cheesy
Re: Ok Wtf by bashydemy(m): 4:52pm On Dec 04, 2010
i reserve ma comment
Re: Ok Wtf by tanimz(f): 8:20pm On Dec 04, 2010
tayo_ast:

wu dey FAT dey go for house?

Tanimz, watch it!

Sule, who call you for matter?
Re: Ok Wtf by tayoast(m): 10:28pm On Dec 04, 2010
emi ni sule?

aye ma ti baje o
Re: Ok Wtf by Kunbee: 10:51pm On Dec 04, 2010
bashy_demy:

oh, am sorry i dint get it what your I'M? or just e-mail me and make the subject Kunbee fron NL

Ok o
Re: Ok Wtf by tayoast(m): 10:58pm On Dec 04, 2010
cheesy cheesy
Re: Ok Wtf by tanimz(f): 11:09pm On Dec 04, 2010
tayo_ast:

emi ni sule?

aye ma ti baje o

Yes, iwo ni Sule.

Who call you for matter? Ee ri eti e bi ti antennae crayfish.
Re: Ok Wtf by bashydemy(m): 12:21am On Dec 05, 2010
Tanimz not again na only you?
Re: Ok Wtf by tanimz(f): 12:23am On Dec 05, 2010
Dogoyaro, na you I dey talk to? Shey you and that Sule (Tayo) be family?
Re: Ok Wtf by bashydemy(m): 12:50am On Dec 05, 2010
Moladun kenkelewu no just insult me for here am only doing my job as an Ambassador of Peace what do you expect
Re: Ok Wtf by tanimz(f): 12:52am On Dec 05, 2010
bashy_demy:

Moladun kenkelewu no just insult me for here am only doing my job as an Ambassador of Peace what do you expect

grin grin grin grin grin grin

Who give you job? Studio don transfer im sickness to you. grin
Re: Ok Wtf by bashydemy(m): 1:04am On Dec 05, 2010
hmmmm well you should have know that by now you try to fight with Studio i come in and try to let you guys make peace same with tayo i did the same more and more so what am i then?
Re: Ok Wtf by tanimz(f): 1:05am On Dec 05, 2010
You be fowl. undecided
Re: Ok Wtf by bashydemy(m): 1:15am On Dec 05, 2010
and i said it ealier you be she goat
Re: Ok Wtf by tanimz(f): 1:31am On Dec 05, 2010
bashy_demy:

and i said it ealier you be she goat

Constipated fowl. See as goat dey sweet you. You no know say goat big pass fowl?
Re: Ok Wtf by bashydemy(m): 7:37am On Dec 05, 2010
but goat is stuborn just as you are

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (Reply)

Very Funny, Say No To Weed. / Riddles / Lets Meet!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 16
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.