Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,178,827 members, 7,906,039 topics. Date: Wednesday, 31 July 2024 at 12:55 AM

Ok Wtf - Jokes Etc (5) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Ok Wtf (7139 Views)

WTF!!! Man Hugs Transformer (viewers Discretion) / WTF!!! Orezi And Lil Kesh Fight In The Club (pictures) / Akpos Again. .wtf!! (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (Reply) (Go Down)

Re: Ok Wtf by EfemenaXY: 12:56am On Dec 02, 2010
^^ e dey impossible to forget you

so don't even go there jor grin
Re: Ok Wtf by bashydemy(m): 6:12am On Dec 02, 2010
Hey what going on here girls Decorum pls i no want fight here oya make 2 of una sit down come explain wetin happen?
Re: Ok Wtf by EfemenaXY: 8:48am On Dec 02, 2010
^^ and thus speaketh the elder!!

Papa Bashy grin grin
Re: Ok Wtf by bashydemy(m): 11:26am On Dec 02, 2010
^^ may your days be Long jare Efe Wagbayi home and away
Re: Ok Wtf by EfemenaXY: 2:54pm On Dec 02, 2010
^^ Lol!! grin
Re: Ok Wtf by Idowuogbo(f): 2:58pm On Dec 02, 2010
bashy_demy:

Hey what going on here girls Decorum pls i no want fight here oya make 2 of una sit down come explain wetin happen?
which explanation u nid now, cant u seem dat d ganja farmer is taking over d cocoa plantation
Re: Ok Wtf by bashydemy(m): 3:02pm On Dec 02, 2010
^^ and who is the Ganja farmer? and where is the cocoa plantation
Re: Ok Wtf by Idowuogbo(f): 3:05pm On Dec 02, 2010
^use ur medular to work out simple arithmetic , na evrytin dem must help u decode tongue
Re: Ok Wtf by StudioCFR(m): 3:08pm On Dec 02, 2010
just tell him u be ganja farmer since the guy no dey fit think well
Re: Ok Wtf by bashydemy(m): 3:17pm On Dec 02, 2010
@Studio thanks Jare @ idowu na my mouth you want make dem know who plant Oct 1st bomb blast?
Re: Ok Wtf by tayoast(m): 9:26pm On Dec 02, 2010
ahn, e pain me o.

ID & efe for no stop d war of words
Re: Ok Wtf by Idowuogbo(f): 9:30pm On Dec 02, 2010
^enemy of progress , green devil cheesy cheesy cheesy
Re: Ok Wtf by tayoast(m): 9:38pm On Dec 02, 2010
I dey cerious.

dem for xchange blows na and u know wt happens wen gals fite cheesy cheesy cheesy

me wey be say i get camera fone tongue tongue tongue tongue
Re: Ok Wtf by Idowuogbo(f): 9:44pm On Dec 02, 2010
tayo tuwo don high u
Re: Ok Wtf by EfemenaXY: 9:46pm On Dec 02, 2010
tayo_ast:

I dey cerious.

dem for xchange blows na and u know wt happens wen gals fite cheesy cheesy cheesy

me wey be say i get camera fone tongue tongue tongue tongue

Oga Tayo

trust me - if to say e reach dat level - you nor go fit handle am

so stop fantasizing  tongue tongue tongue
Re: Ok Wtf by StudioCFR(m): 9:46pm On Dec 02, 2010
Bashy demy

What are friends for lol
Re: Ok Wtf by tayoast(m): 9:47pm On Dec 02, 2010
Idowuogbo:

tayo tuwo don high u

tuwo no high me o.

I'm talking about a live and free home video here  cheesy  grin  cheesy  grin  cheesy  grin
Re: Ok Wtf by Idowuogbo(f): 9:49pm On Dec 02, 2010
okay i hai u t boi ,u seem excited 2nite
shey gist boku , alert me na wink cheesy cheesy cheesy cheesy
Re: Ok Wtf by tayoast(m): 9:50pm On Dec 02, 2010
Efemena_xy:

Oga Tayo

trust me - if to say e reach dat level - you nor go fit handle am

so stop fantasizing  tongue tongue tongue

it means u dont know me babee

I'm capable of anything.

With Kuntbee & MzDickskin fightin. . . d rest s story
Re: Ok Wtf by Idowuogbo(f): 10:00pm On Dec 02, 2010
hehehe tayooooo haa#
c as u customise dose names like black on black alloy
Re: Ok Wtf by tayoast(m): 10:03pm On Dec 02, 2010
hahahahaha

emi niyen o
Re: Ok Wtf by Kunbee: 10:07pm On Dec 02, 2010
Bashy thanks for the hug o
Re: Ok Wtf by tayoast(m): 10:12pm On Dec 02, 2010
me nko?
Re: Ok Wtf by Kunbee: 10:26pm On Dec 02, 2010
who you be?
Re: Ok Wtf by tayoast(m): 10:30pm On Dec 02, 2010
Shairman cool
Re: Ok Wtf by Idowuogbo(f): 10:31pm On Dec 02, 2010
stop derailing mehn , ogini sef angry angry angry
Re: Ok Wtf by Kunbee: 10:40pm On Dec 02, 2010
tell your mayne to fimi le o
Re: Ok Wtf by Idowuogbo(f): 10:51pm On Dec 02, 2010
hey kunbee , ma be gi fun e oo
hes not my merchandise how many times i have told u now
Re: Ok Wtf by tayoast(m): 10:55pm On Dec 02, 2010
merchandise?
Re: Ok Wtf by Idowuogbo(f): 10:58pm On Dec 02, 2010
yes eru tongue
Re: Ok Wtf by Kunbee: 11:00pm On Dec 02, 2010
Idowuogbo:

hey kunbee , ma be gi fun e oo
hes not my merchandise how many times i have told u now

we don hear
Re: Ok Wtf by Idowuogbo(f): 11:02pm On Dec 02, 2010
berra , good gal
so wots up wiv jama now , u don hama

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (Reply)

Basketmouth Comments On The New Blackberry Porsche. / Very Funny, Say No To Weed. / Oh My God! Am Coming

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.