Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,191,167 members, 7,943,222 topics. Date: Sunday, 08 September 2024 at 09:11 AM

Six Truths In Life - Jokes Etc (10) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Six Truths In Life (9333 Views)

7 Untold Truths About The Nigerian Music Industry / Hilarious: This Is The Hardest Ten Seconds In Life, Do You Agree Photo / What's The Worst Thing You Have Ever Done In Life? (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (7) (8) (9) (10) (11) (Reply) (Go Down)

Re: Six Truths In Life by shakara4u(m): 11:07am On Jan 19, 2011
who b them??

coz na u dey front sef, lol
Re: Six Truths In Life by allabosky(m): 6:27pm On Jan 26, 2011
na me dey front b/4, but now na me dey back,
abeg no look dia face,
afta all no be only u xcape from yaba.
Re: Six Truths In Life by shakara4u(m): 7:08pm On Jan 26, 2011
lol, u no well

they tink say u don well,dats why them release u,
wll tell them u still sick, so get ready
Re: Six Truths In Life by allabosky(m): 3:54pm On Jan 31, 2011
na hu u dey talk to
Re: Six Truths In Life by Kunbee: 11:47pm On Jan 31, 2011
Na waec exam centre we dey so
Re: Six Truths In Life by allabosky(m): 6:22pm On Feb 01, 2011
Y not neco//
Re: Six Truths In Life by Kunbee: 11:39pm On Feb 01, 2011
Cos u can never pass it
Re: Six Truths In Life by StudioCFR(m): 11:51pm On Feb 01, 2011
bashy i be your role model thats why u no fit do without mentioning my name for most of yo posts. oye mi my dear.
Re: Six Truths In Life by bashydemy(m): 7:37am On Feb 02, 2011
you just dey try to make yourself happy cmon dude your not my type
Re: Six Truths In Life by shakara4u(m): 9:55am On Feb 02, 2011
Y not neco

anoda small boy jst shoe himsef,

NECO no dey durin my days,
Re: Six Truths In Life by Nelson6(m): 10:05am On Feb 02, 2011
u don dey yarn like say u write am angry grin grin
Re: Six Truths In Life by shakara4u(m): 10:06am On Feb 02, 2011
how now,

then for far north na YABA we sabi ooooo

no b minna
Re: Six Truths In Life by bashydemy(m): 10:58am On Feb 02, 2011
@Shakara how far what do you think about last night score? i still remain unbeatable Manchester United with respect
Re: Six Truths In Life by StudioCFR(m): 1:49pm On Feb 02, 2011
Lousy united fan mtchew
Re: Six Truths In Life by bashydemy(m): 3:58pm On Feb 02, 2011
go hug live wire mumu bridge fan
Re: Six Truths In Life by Idowuogbo(f): 3:59pm On Feb 02, 2011
wetin i go do 4 una case now tongue tongue tongue
Re: Six Truths In Life by bashydemy(m): 4:21pm On Feb 02, 2011
No mind the mumu clown by
Re: Six Truths In Life by Nelson6(m): 4:25pm On Feb 02, 2011
why u dey tasie the guy na? him snatch ur babe? embarassed grin

anyway if he did serves u right!
Re: Six Truths In Life by StudioCFR(m): 11:00pm On Feb 02, 2011
dont mind him - i dey always enjoin his gf company. him come dey beef me mtchew
Re: Six Truths In Life by bashydemy(m): 8:28am On Feb 03, 2011
Hmmm really? well check this

Re: Six Truths In Life by StudioCFR(m): 8:32am On Feb 03, 2011
Guy i no get time for your lousy yarns jor. free me!
Re: Six Truths In Life by bashydemy(m): 8:55am On Feb 03, 2011
yes that was your best statement ever keep on with it
Re: Six Truths In Life by shakara4u(m): 10:17am On Feb 03, 2011
bashy ugkmwl,
so u pass ova to stud ryt?

grin grin grin shocked shocked shocked shocked shocked lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed
Re: Six Truths In Life by bashydemy(m): 12:28pm On Feb 03, 2011
Yes now he is ,my last small boy, you get rank pass am self
Re: Six Truths In Life by StudioCFR(m): 12:47pm On Feb 03, 2011
Dis is de kind of lousy conversationz u hear when people dey talk under the influence of alcohol. Studio dis studio dat
Re: Six Truths In Life by bashydemy(m): 1:01pm On Feb 03, 2011
LOL everything is lousy and you lousy yourself dont you know that guy clear enter gutter you are too small for my attention ok find your mate go yaba left
Re: Six Truths In Life by StudioCFR(m): 1:59pm On Feb 03, 2011
dont mess with me boy else i go make u pay.
Re: Six Truths In Life by Nelson6(m): 3:27pm On Feb 03, 2011
lol am loving dis, .bashy its well o grin
Re: Six Truths In Life by bashydemy(m): 3:33pm On Feb 03, 2011
Studio CFR:

dont mess with me boy else i go make u pay.
LOL see mumu ooo you are too small for my liking i said that again go hug una street transformer , sorry i forget say una no get light for about 6month S.T.U.P.I.D. ghetto boy
Re: Six Truths In Life by StudioCFR(m): 11:45pm On Feb 03, 2011
what do u mean by i'm too small for your liking u dis sick hard cold gay? u bin wan toast me before?
Re: Six Truths In Life by bashydemy(m): 11:57pm On Feb 03, 2011
LOL i just dey laugh you mumu do i look like gay to you? i no get time for mumu like you
Re: Six Truths In Life by StudioCFR(m): 9:06am On Feb 04, 2011
u be mumu yourself - u no only dey talk like one u look like one.

(1) (2) (3) ... (7) (8) (9) (10) (11) (Reply)

This Will Knock You Off Balance / The Silver Plate. / Mumu Akpors

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.