Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,191,168 members, 7,943,235 topics. Date: Sunday, 08 September 2024 at 09:32 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Six Truths In Life (9337 Views)
7 Untold Truths About The Nigerian Music Industry / Hilarious: This Is The Hardest Ten Seconds In Life, Do You Agree Photo / What's The Worst Thing You Have Ever Done In Life? (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (6) (7) (8) (9) (10) (11) (Reply) (Go Down)
Re: Six Truths In Life by bashydemy(m): 4:27pm On Jan 12, 2011 |
do you have to show the whole world that your once a psychiatric patient? most you always laugh cos that oen of the best sign of a lunatic laughing when he/she shouldn't |
Re: Six Truths In Life by allabosky(m): 10:01pm On Jan 12, 2011 |
bashy abi na bushes be ur name!!!!! why u dey swallow panadol for anoda person headache?? was not talking u fool, n u started thinking that i'm a zombie related, cant u see how a zombie n a mugu laffs for no reason?? e be lyk say e xcape from psycar hospital, abeg helep me catch am. |
Re: Six Truths In Life by eldav(m): 10:06pm On Jan 12, 2011 |
lmao una 4ni o. |
Re: Six Truths In Life by bashydemy(m): 10:31pm On Jan 12, 2011 |
allabosky sorry i no get you you who make we help you catch? |
Re: Six Truths In Life by allabosky(m): 10:38pm On Jan 12, 2011 |
i say catch SHAKARA 4U, na run away kolo, wetin u dey wait,, abi u wan make e enta markat first? |
Re: Six Truths In Life by bashydemy(m): 11:43pm On Jan 12, 2011 |
allabosky:awww the Guy don enter market before i decode what you talking about how we go do am now? |
Re: Six Truths In Life by StudioCFR(m): 6:27am On Jan 13, 2011 |
Go bundle out before him begin molest little children Mtchew |
Re: Six Truths In Life by bashydemy(m): 8:35am On Jan 13, 2011 |
Well i already send some guys after him and should be on his way to yaba left |
Re: Six Truths In Life by StudioCFR(m): 10:03am On Jan 13, 2011 |
Thats my boy |
Re: Six Truths In Life by bashydemy(m): 12:04pm On Jan 13, 2011 |
mumu who be ur boy? |
Re: Six Truths In Life by StudioCFR(m): 12:11pm On Jan 13, 2011 |
Dont bite the finger dat fed u |
Re: Six Truths In Life by bashydemy(m): 12:16pm On Jan 13, 2011 |
nice statement and make me happy you wont bite me but it wasn't just talk of the tongue |
Re: Six Truths In Life by StudioCFR(m): 1:04pm On Jan 13, 2011 |
Make sense abeg Mtchew |
Re: Six Truths In Life by bashydemy(m): 3:26pm On Jan 13, 2011 |
Maybe your the one not making sense here boy |
Re: Six Truths In Life by StudioCFR(m): 3:30pm On Jan 13, 2011 |
I dont have time for your lousy yarns Mtchew |
Re: Six Truths In Life by bashydemy(m): 3:51pm On Jan 13, 2011 |
Who's lousy in here small boy i no get time for you oya go collect money for those boss before them carry your money go |
Re: Six Truths In Life by shakara4u(m): 4:28pm On Jan 13, 2011 |
i say catch SHAKARA 4U, na run away kolo, too busy to ignore u today, awww the Guy don enter market before i[b] decode[/b] what you talking about how we go do am now? how u go decode in tym wen u b dullard Go bundle out before him begin molest little children u wan use me shine abi? |
Re: Six Truths In Life by StudioCFR(m): 4:31pm On Jan 13, 2011 |
lol |
Re: Six Truths In Life by bashydemy(m): 10:18pm On Jan 13, 2011 |
Shakara u don escape from yaba again? |
Re: Six Truths In Life by StudioCFR(m): 5:08am On Jan 14, 2011 |
He's in love with u @ Bashy |
Re: Six Truths In Life by bashydemy(m): 9:43am On Jan 14, 2011 |
W.H.A.T after my dead and resurrection body |
Re: Six Truths In Life by Nobody: 12:20pm On Jan 14, 2011 |
hey guys i just stuck my tongue and even touched the ceiling, |
Re: Six Truths In Life by allabosky(m): 9:09pm On Jan 14, 2011 |
shakara dem dey find u for igbobi, abeg just go finish ur drugs, |
Re: Six Truths In Life by tanimz(f): 12:00am On Jan 15, 2011 |
Re: Six Truths In Life by bashydemy(m): 12:27am On Jan 15, 2011 |
;d ;d ;d ;d |
Re: Six Truths In Life by shakara4u(m): 3:49pm On Jan 17, 2011 |
lousy children Shakara u don escape from yaba again? shakara dem dey find u for[b] igbobi[/b], are all doz places in lag, i knw of places like swe bar,jade,auto lounge etc, bashy wheres d club in yaba u tlkin of |
Re: Six Truths In Life by bashydemy(m): 4:40pm On Jan 17, 2011 |
Ask Studio he will take you there |
Re: Six Truths In Life by shakara4u(m): 4:42pm On Jan 17, 2011 |
ehheheheheheehehehehehehheehehhe stud, na tru? |
Re: Six Truths In Life by tanimz(f): 4:42pm On Jan 17, 2011 |
Awon omo isale eko. |
Re: Six Truths In Life by bashydemy(m): 4:48pm On Jan 17, 2011 |
bawo no omo Ajegunle? |
Re: Six Truths In Life by tanimz(f): 4:53pm On Jan 17, 2011 |
I'm not from Lagos. |
Re: Six Truths In Life by allabosky(m): 8:32pm On Jan 18, 2011 |
shakara no mynd dem , |
(1) (2) (3) ... (6) (7) (8) (9) (10) (11) (Reply)
This Will Knock You Off Balance / The Silver Plate. / Mumu Akpors
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 16 |