Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,199,574 members, 7,972,151 topics. Date: Friday, 11 October 2024 at 04:10 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Six Truths In Life (9417 Views)
7 Untold Truths About The Nigerian Music Industry / Hilarious: This Is The Hardest Ten Seconds In Life, Do You Agree Photo / What's The Worst Thing You Have Ever Done In Life? (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (11) (Reply) (Go Down)
Re: Six Truths In Life by bashydemy(m): 12:37pm On Jan 05, 2011 |
Na everyday you dey bad now |
Re: Six Truths In Life by StudioCFR(m): 12:44pm On Jan 05, 2011 |
Im not a bad boy |
Re: Six Truths In Life by shakara4u(m): 12:51pm On Jan 05, 2011 |
come Zombie who put my name for your mouth fear no dey your dictionary? Unkpatuma!!!!!u no dey fear kwo, yeye pikin |
Re: Six Truths In Life by bashydemy(m): 1:14pm On Jan 05, 2011 |
small pikin of nowadays self them no dey get respect |
Re: Six Truths In Life by shakara4u(m): 1:16pm On Jan 05, 2011 |
wetin d wory u sef, i go konk u ooooo |
Re: Six Truths In Life by eldav(m): 1:20pm On Jan 05, 2011 |
kids stop fighting. show some luv,will ya! |
Re: Six Truths In Life by shakara4u(m): 1:28pm On Jan 05, 2011 |
yes daddy, did i hear him say that? |
Re: Six Truths In Life by bashydemy(m): 1:40pm On Jan 05, 2011 |
MUMU's don dey plenty small waiting for your guys to display you mumunity |
Re: Six Truths In Life by shakara4u(m): 2:01pm On Jan 05, 2011 |
looks left and ryt, , why is he tlkin to his self, we nees a psychiatrist |
Re: Six Truths In Life by bashydemy(m): 4:13pm On Jan 05, 2011 |
you just display your madness here who discharge this guy from yaba left? yoruba say ko kintan lara were ko maku kai |
Re: Six Truths In Life by shakara4u(m): 4:14pm On Jan 05, 2011 |
speak english, local boy, abi na man d bad side b say u no even x plain wetin u tlk, Yoruba man |
Re: Six Truths In Life by bashydemy(m): 5:13pm On Jan 05, 2011 |
You dont need to understand cos i no want make you understand cos if you do you go commit suicide and i no want make you commit suicide for my neck |
Re: Six Truths In Life by tanimz(f): 7:01pm On Jan 05, 2011 |
bashy_demy: Bros you fit like type with sense? Studio CFR: Abeg help me tell am o. jokingmary: Na wa o, haters all over the place. |
Re: Six Truths In Life by tanimz(f): 7:02pm On Jan 05, 2011 |
shakara4u: Erm bros, next time abeg no put my name and Bashy own for the same sentence - e no gel together. |
Re: Six Truths In Life by bashydemy(m): 11:07pm On Jan 05, 2011 |
I need to call my Lawyer what am insult why will Shakara even put my name in the same sentence with this small girl name what an insult |
Re: Six Truths In Life by tanimz(f): 11:16pm On Jan 05, 2011 |
^^ Who are you calling small girl? You sure say you well like this? |
Re: Six Truths In Life by bashydemy(m): 11:19pm On Jan 05, 2011 |
Tanimz you be small girl proof me wrong |
Re: Six Truths In Life by tanimz(f): 11:20pm On Jan 05, 2011 |
I have nothing to prove to you. What's your problem sef? |
Re: Six Truths In Life by bashydemy(m): 11:23pm On Jan 05, 2011 |
You are my problem your respect die with 2010 |
Re: Six Truths In Life by tanimz(f): 11:27pm On Jan 05, 2011 |
And how is that your business if my respect died in 2010? How does that even make any sense? You just enjoy typing stupid things, don't ya? |
Re: Six Truths In Life by bashydemy(m): 12:03am On Jan 06, 2011 |
Well my Bussiness in this is that you dont know your mates again talk to me anyhow again and see wetin go happen |
Re: Six Truths In Life by tanimz(f): 12:04am On Jan 06, 2011 |
Are you alright? Did you get hit by a trailer or something? |
Re: Six Truths In Life by bashydemy(m): 12:09am On Jan 06, 2011 |
well i am 100% alright and wetin trailer wan find near me self |
Re: Six Truths In Life by tanimz(f): 12:16am On Jan 06, 2011 |
You be hawker na. Abi you don lose ya memory again? |
Re: Six Truths In Life by bashydemy(m): 8:20am On Jan 06, 2011 |
you dey try expose yourself again when everybody don forget say you be street Hawker you don forget that your pic wey you dey sell food then make i put am up again? |
Re: Six Truths In Life by shakara4u(m): 9:11am On Jan 06, 2011 |
coms in, ops!!!!!they two again, didnt mention names, 2 is a number three is a crowd, am out |
Re: Six Truths In Life by bashydemy(m): 9:47am On Jan 06, 2011 |
come back here mumu come finish wetin you start idiot |
Re: Six Truths In Life by shakara4u(m): 9:54am On Jan 06, 2011 |
cant u read? na me start the thread, mornin jare |
Re: Six Truths In Life by StudioCFR(m): 10:47am On Jan 06, 2011 |
Bashy and Tanimz god don approve una union. |
Re: Six Truths In Life by lysaa(f): 10:52am On Jan 06, 2011 |
allabosky:I resemble who u dey smoke gbana with? nor dey waylay me like fillager abeg! |
Re: Six Truths In Life by bashydemy(m): 11:21am On Jan 06, 2011 |
Studio CFR:God forbid bad thing am a married man |
Re: Six Truths In Life by shakara4u(m): 11:22am On Jan 06, 2011 |
JEJES!!!!!!!!! pls tell me ur kiddin, Bashy and Tanimz wat a combo |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (11) (Reply)
Funniest Youtube Comments---pics Inside / Funniest Picture Jokes Ever / Story Telling
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 18 |