Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,207,517 members, 7,999,307 topics. Date: Monday, 11 November 2024 at 12:32 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Forum Games / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 (74058 Views)
Finish Off The Sentence With A Rhyming Word / ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (10) (11) (12) (13) (14) (15) (16) ... (110) (Reply) (Go Down)
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by SpikesC1: 11:33pm On Jun 06, 2011 |
Nairaland na one kind place wey everybody dey show off there levels of idioticity |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Nobody: 11:35pm On Jun 06, 2011 |
idioticity or idiocy. Omo, ur grammar na baba. |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by odumchi: 11:42pm On Jun 06, 2011 |
Baba Abi na de same thing dey Waka for our mind. In fact na him be the one whey display idoiocracy. He no fit enjoy and converse for pidgin na only complain. If you no like NL why you dey here sef? Na we de hold you? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by sleekier(m): 11:48pm On Jun 06, 2011 |
you guys are funny!me i no get time I wan sleep! |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by sleekier(m): 11:52pm On Jun 06, 2011 |
sleep no come oh! abeg make I make nite call small! |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by sleekier(m): 11:59pm On Jun 06, 2011 |
small small pikin na hin dey dis NL jor, which kind thread be this! |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by MeGaStReEt: 12:06am On Jun 07, 2011 |
Spikes C, : Make i run go bring oracle. . . sorry dishionary make e tell us wetin that word mean |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Nobody: 12:18am On Jun 07, 2011 |
mean-ing no dey for dictionary, e be like say Spikes C na the second Hon. Patrick Obahiagbon |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by odumchi: 2:45am On Jun 07, 2011 |
Obahiagbon who? You wan end this thread premature? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Nobody: 3:02am On Jun 07, 2011 |
premaure na word abi wetin? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by MurphyG1(m): 4:58am On Jun 07, 2011 |
ItsModella:wetin u read and wetin u write? Him say premature and u write premaure. Premaure dey dictionary? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Nobody: 5:11am On Jun 07, 2011 |
dictionary i check o. The guy write premaure before him come change am to premature. |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by dkings101(m): 5:33am On Jun 07, 2011 |
premature na him be the correct word, maybe him hand fast for keyboard. |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by triistar86: 6:45am On Jun 07, 2011 |
keyboard no gree me type for oyinbo again o, na so so pidgin the thin dey vomit. How man go manage correct this kain kasala? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by dkings101(m): 6:55am On Jun 07, 2011 |
kasala always get solution, maybe na to invent pidgin keyboard, abi make we ask seun?? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Nobody: 6:56am On Jun 07, 2011 |
Seun never wake up, him still dey mama sleep |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by emofine(f): 6:59am On Jun 07, 2011 |
sleep no fit catch me this early morning |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Nobody: 7:01am On Jun 07, 2011 |
morning never reach, na early momo we dey so. |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Nobody: 7:03am On Jun 07, 2011 |
so make we no chop before we go work |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by SpikesC1: 7:04am On Jun 07, 2011 |
Dey there dey show off una levels of idioticitism,me i don waka go school oooo |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Nobody: 7:08am On Jun 07, 2011 |
o boi, u neva still comot 4 primary sch? U don try, dem suppose don give u headboy |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Nobody: 7:11am On Jun 07, 2011 |
headboy? se na because him head big |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Nobody: 7:24am On Jun 07, 2011 |
big ke? He big reach okadigbo own |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by dkings101(m): 7:31am On Jun 07, 2011 |
Own wetin? Who wan pray to get tat kind head? Hammer Head of horror. |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Nobody: 7:37am On Jun 07, 2011 |
horror-head no reach, na mountain-big head be that |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by juman(m): 7:49am On Jun 07, 2011 |
That's good. I like this thread. |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Nobody: 8:17am On Jun 07, 2011 |
thread whey craze people plenty for inside |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by akunta(f): 8:33am On Jun 07, 2011 |
inside NL na him u go see all kind of character |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by jeffman(m): 8:44am On Jun 07, 2011 |
characters plenty for hia o. jaguda, fine boy, mumu, agarancha. u go see dem for hia |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by obi123: 9:04am On Jun 07, 2011 |
hia na im i dey wey person come find my trouble this early tuesday morning , see me see trouble |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by DBestDoc(f): 9:10am On Jun 07, 2011 |
trouble dey come wake iyanga from where em dey sleep |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by akunta(f): 9:13am On Jun 07, 2011 |
sleep no dey do person these days, if u just close ur eyes, small time morning dn reach! |
(1) (2) (3) ... (10) (11) (12) (13) (14) (15) (16) ... (110) (Reply)
Brain Teaser / If This Man Dies, What Really Killed Him? (pics) / Will You Marry The Person Above You?
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 16 |