Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,207,516 members, 7,999,306 topics. Date: Monday, 11 November 2024 at 12:30 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Forum Games / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 (74057 Views)
Finish Off The Sentence With A Rhyming Word / ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (13) (14) (15) (16) (17) (18) (19) ... (110) (Reply) (Go Down)
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by DBestDoc(f): 4:23pm On Jun 07, 2011 |
Labour ke? some craze people dey enjoy the thing,dem dey do am with all amount of happiness |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by iyatrustee(f): 4:25pm On Jun 07, 2011 |
happiness no dey my dictionary. cos e be like say na only me wowo |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by TeeJay6(m): 4:26pm On Jun 07, 2011 |
wowo ke? no i hear sey u be correct lepa |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by iyatrustee(f): 4:26pm On Jun 07, 2011 |
lepa to bad? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by akunta(f): 4:27pm On Jun 07, 2011 |
Bad na anoda name for good accrd 2 wande cole |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by iyatrustee(f): 4:28pm On Jun 07, 2011 |
cole na person name? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by TeeJay6(m): 4:33pm On Jun 07, 2011 |
name like iyatrustee na serious mood-raiser |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by akunta(f): 4:34pm On Jun 07, 2011 |
mood raiser? abeg explain more cos me i no understand |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by TeeJay6(m): 4:35pm On Jun 07, 2011 |
understand? u dont need to, its for iyatrustee |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by agabaI23(m): 4:36pm On Jun 07, 2011 |
iyatrustee be who? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by iyatrustee(f): 4:36pm On Jun 07, 2011 |
who be agaba123? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by akunta(f): 4:37pm On Jun 07, 2011 |
agaba na NLander,iyatrustee, so una don get coded language for here |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by TeeJay6(m): 4:38pm On Jun 07, 2011 |
here is where the action is |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by iyatrustee(f): 4:42pm On Jun 07, 2011 |
is tee_jay ur real name? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by akunta(f): 4:43pm On Jun 07, 2011 |
names fit deceive person |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by TeeJay6(m): 4:43pm On Jun 07, 2011 |
name tee_jay is just a username, my real name is Bond, James Bond |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Nobody: 4:44pm On Jun 07, 2011 |
Bond abeg yarn for broken english |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by iyatrustee(f): 4:47pm On Jun 07, 2011 |
english na ya papa tongue |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by akunta(f): 4:48pm On Jun 07, 2011 |
Tongue of English dey hard some people 2 break, but for pako's like us, e easy well well |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by TeeJay6(m): 4:49pm On Jun 07, 2011 |
well na where i fetch water to wash my pata |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Nobody: 4:52pm On Jun 07, 2011 |
pata whey get otutu, dey smell die |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by TeeJay6(m): 4:53pm On Jun 07, 2011 |
die ke, na ankara i take sew my pata |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Nobody: 4:55pm On Jun 07, 2011 |
pata na the only thing u dey wear? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by TeeJay6(m): 4:55pm On Jun 07, 2011 |
wear boxers sometimes, but sometimes i no dey wear anything |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by akunta(f): 4:57pm On Jun 07, 2011 |
Anything fit be nothing |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Nobody: 5:00pm On Jun 07, 2011 |
nothing sweet like make man use ankara sow G-string |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by obi123: 5:27pm On Jun 07, 2011 |
G-string Ke, i beg oh no talk dat one |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by DBestDoc(f): 5:34pm On Jun 07, 2011 |
One of my friends no dey take g-string joke at all |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Nobody: 5:36pm On Jun 07, 2011 |
all you mumus, abeg, leave here sharp sharp. |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by dkings101(m): 5:43pm On Jun 07, 2011 |
sharp, my fav brand, any1 don see the new samsung computer + TV? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Dotman01(m): 5:46pm On Jun 07, 2011 |
tv?. . . I get am 4 house na |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Nobody: 5:57pm On Jun 07, 2011 |
na that one be the beginning of good life |
(1) (2) (3) ... (13) (14) (15) (16) (17) (18) (19) ... (110) (Reply)
Brain Teaser / If This Man Dies, What Really Killed Him? (pics) / Will You Marry The Person Above You?
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9 |