Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,190,100 members, 7,939,441 topics. Date: Wednesday, 04 September 2024 at 05:27 AM

Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 - Forum Games (14) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Forum Games / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 (72196 Views)

Finish Off The Sentence With A Rhyming Word / ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (11) (12) (13) (14) (15) (16) (17) ... (110) (Reply) (Go Down)

Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by OlokoNla1(m): 9:27am On Jun 07, 2011
some people wey no dey sleep nko?
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by DBestDoc(f): 9:50am On Jun 07, 2011
Reach my area come see whether you go fit sleep,cos dis place night just dey like Day
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by uglyBetty1(f): 9:54am On Jun 07, 2011
Day and night be the same thing for that una area, only dey look your time so u go know when day don break ooo, before you go believe say you still night. Nairaland, unu ga egbu madu.
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by akunta(f): 9:58am On Jun 07, 2011
Madu na person 4 igbo language
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by An0nimus: 10:35am On Jun 07, 2011
Da one dey sha.
Akunta dis one wey ur post na #419.i don dey fear u o
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by akunta(f): 10:40am On Jun 07, 2011
o'boy, where u see 419? dat one no mean say u no suppose fear sha! grin wink
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by DBestDoc(f): 10:48am On Jun 07, 2011
sha! em no suppose fear cos 419 na old business.na only original mugu dem go fit play
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by akunta(f): 10:57am On Jun 07, 2011
play na for both small pickins and big pickins grin
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by omodapson(m): 11:04am On Jun 07, 2011
pickins wey no get sense abi?
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by akunta(f): 11:06am On Jun 07, 2011
Abi dat one mean anythg?
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by agabaI23(m): 11:07am On Jun 07, 2011
anything fit happen
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by tete(f): 11:09am On Jun 07, 2011
happen for were, e better make person shine en eye make yawa no come gas for we area
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by akunta(f): 11:11am On Jun 07, 2011
Area no mata o!, yawa fit gas anywhere and everywhere
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by agabaI23(m): 11:19am On Jun 07, 2011
Everywhere dey rowdy
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by akunta(f): 11:27am On Jun 07, 2011
Rowdy no be small o! Agaba hw far now? e don tey o!
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by agabaI23(m): 11:43am On Jun 07, 2011
Tey no be small, where you come go hide?
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by akunta(f): 11:48am On Jun 07, 2011
hide? i no hide anywhere o, i dey full ground
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by agabaI23(m): 11:51am On Jun 07, 2011
ground no dey full oo. Anyway how body?
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by akunta(f): 11:57am On Jun 07, 2011
Body dey inside cloth grin
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by agabaI23(m): 12:00pm On Jun 07, 2011
Cloth dey transparent oo,hope say you know grin
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by DBestDoc(f): 12:10pm On Jun 07, 2011
Know wetin? i beg i no know wetin u dey talk
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by KennyG6(m): 12:15pm On Jun 07, 2011
talk dey cheap, make we do action
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by akunta(f): 12:20pm On Jun 07, 2011
Action 4 NL? i no dey o!
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by KennyG6(m): 12:21pm On Jun 07, 2011
o, why u dey seke now? u dey fear? big girl like u?
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Nobody: 12:24pm On Jun 07, 2011
u wan do action just like that, u no know say soup whey sweet na money kill am
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by KennyG6(m): 12:25pm On Jun 07, 2011
am? at least i go taste the soup to be sure sey e sweet
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Nobody: 12:28pm On Jun 07, 2011
sweet dey carry poison follow body sometimes, no go chop sweet soup chop poison
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by sleekier(m): 12:56pm On Jun 07, 2011
poison?? na wetin kill Romeo n Julieat be dat!!abi I lie
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by babe5120: 1:10pm On Jun 07, 2011
Lie lie people no go enta heaven
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by akunta(f): 1:23pm On Jun 07, 2011
Heaven na where baba God dey, so e no nid dat kind people
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Nobody: 1:28pm On Jun 07, 2011
PEOPLE WEY GOD NEED FOR HEAVEN NA BETTER PEOPLE LIKE US FOR NAIRALAND.
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by iyatrustee(f): 1:30pm On Jun 07, 2011
nairaland na una secound home?

(1) (2) (3) ... (11) (12) (13) (14) (15) (16) (17) ... (110) (Reply)

What Song Are You Really Feeling Now? / Brain Teaser / If This Man Dies, What Really Killed Him? (pics)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.