Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,180,432 members, 7,911,072 topics. Date: Monday, 05 August 2024 at 01:19 AM

Aw Much? - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Aw Much? (779 Views)

Aw Do U Handle A / Aw Do U Handle A / Aw Do U Handle A (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Aw Much? by Zyn(f): 8:42am On Jul 12, 2011
i work in kpotofu village hospital somwhere in the east:,  Eyes dey c for dt place

last wk, a woman wey get belle for 3yrs came to d hospital. We no suprise cos dey don bring person wey get belle for 8yrs befor. na surgery we go take remove am as usual.

Na ma oga dey do d cuttins, my job na errand girl.  As he put d scapel for woman belle, made an inscision,  Evrywhere just fill with smoke, agbado dey smell as if them they roast am inside the theater. Ha ha. Oga said make i go open d window, eye don dey pepper him.

We look inside d womb say make we bring out d dead pikin.

Bt no dead pikin, d guy just sit for one stool dey fan a coal pot  wey get agbado for in top.
My oga dey confuse. Shey make im close d belle or greet d corn roaster
The guy just lookd up at us
'wetin? U wan buy? This one #20, this one #50, no price am. If u no get money close my door!' 

oga collapse
Re: Aw Much? by Scash(f): 12:41pm On Jul 12, 2011
ehhhm, sinc no one is replyin,

Hehehehehehe. grin
Re: Aw Much? by Nobody: 12:51pm On Jul 12, 2011
u no get head sir
Re: Aw Much? by Kunbee: 11:16pm On Jul 12, 2011
mschew
Re: Aw Much? by mikuz(m): 12:35am On Jul 14, 2011
^ must you hate?
Re: Aw Much? by Kunbee: 1:05am On Jul 14, 2011
Must you comment?

(1) (Reply)

U Must Laugh / Pls. Dis Is For U. / Joke Collection

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.