Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,207,543 members, 7,999,376 topics. Date: Monday, 11 November 2024 at 06:24 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section (32100 Views)
Badosky Entz! Reuniting D Jokers And Friends Of Jokes Section (Offtopic Thread) / Jokes Section Amusement Park 1 / Jokes Section Library. .UPDATED!! (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) ... (23) (Go Down)
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by bunmioguns(m): 10:36pm On Dec 25, 2011 |
@Id, no mind me jare, d chicken wey i wan giv got loose, thanks to d person dt found it,
|
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by Idowuogbo(f): 10:42pm On Dec 25, 2011 |
^ Jesoos dat chicken has cancer y hin eye look so |
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by bunmioguns(m): 11:05pm On Dec 25, 2011 |
Abeg manage am jare dis year, I promise u dt nxt year own wil nvr be like dis |
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by Idowuogbo(f): 11:12pm On Dec 25, 2011 |
manage wetin come if dem deliver goat wey get HIV for sallah give u,u go kill am chop .Guy respect ursef common comot dis diseased thing for my front joor |
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by bunmioguns(m): 11:24pm On Dec 25, 2011 |
U wicked pass o, u knw even pity d person wey help u find am, u knw see as im grab am cos im don knw sey na u and im talk sey im like u very much Hmmm, eni a selore ti o dupe, bi olosa koni leru loni |
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by Idowuogbo(f): 11:29pm On Dec 25, 2011 |
U well so come ma pofo lori thread me jare , iwo yen je gege bi FADEYI OLORO abi Da pada owo baba ijebu |
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by bunmioguns(m): 11:43pm On Dec 25, 2011 |
*yawning and exiting frm d lounge*
|
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by Nobody: 10:34am On Dec 26, 2011 |
O Boi i almost Die Yesterday -- My Wife bin wan carry Strawberry cake kill me |
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by Idowuogbo(f): 10:36am On Dec 26, 2011 |
^so strawberries kill now , y not tell it to boko haram so dey can stop using bombs instead |
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by HamidO1(m): 10:47am On Dec 26, 2011 |
^^ Merry Xmas Id, shey you get any special treat for moi? At least for Xmas now!! |
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by Idowuogbo(f): 10:50am On Dec 26, 2011 |
^Oga notin full ground yet but i go organise soon , Jonathan jus dey vex me i swear |
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by HamidO1(m): 11:02am On Dec 26, 2011 |
^^ Aggghhhh, you sure say no be him wife dey vex you? shey you dey among her fellow widow ni?? Leave Jona abeg, na lost course him be. Shey xmas dey sweet sha? |
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by Idowuogbo(f): 11:07am On Dec 26, 2011 |
It sweet yesterday small i jus dey cabarn wiv bois dey jolly , yab , play and gbo gbo e How ur own now , did u spend it penetrating efe Gist me which style efe like |
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by HamidO1(m): 11:25am On Dec 26, 2011 |
^^ That one pass my power!!! Even on boxing day, you no dey get break?? |
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by Idowuogbo(f): 11:37am On Dec 26, 2011 |
^looool come hia yeye buoy , if i catch you |
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by Sophizzy(f): 5:25pm On Dec 26, 2011 |
@Gem: I dey o. . . How ur Christmas groove? |
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by HamidO1(m): 8:20pm On Dec 26, 2011 |
Idowuogbo: Catch me ke?? Leave my trouser jor, I'm engaged!! |
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by ARareGem(f): 8:38pm On Dec 26, 2011 |
Sophizzy: Trust na, it was cool. Hamid, greetings. |
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by HamidO1(m): 9:19pm On Dec 26, 2011 |
^^ Compliments ma'am, You don chao xmas stuffs finish ba? |
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by jackpot(f): 6:08am On Dec 27, 2011 |
Idowuogbo: is it in front of your |
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by Nobody: 12:13pm On Dec 27, 2011 |
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by EfemenaXY: 12:21pm On Dec 27, 2011 |
Idowuogbo: ID!!! You sure say you nor get fever so Lay off the booze girl . . . |
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by Sophizzy(f): 12:33pm On Dec 27, 2011 |
Lol. Efe, don't mind her jare, its because of too much jollification. |
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by Idowuogbo(f): 2:22pm On Dec 27, 2011 |
Efemena_xy:My efemenawanchuckwu come y u dey claim nun wen dem don give u numerous bulala massage,abeg no dey call groundnut coconut seed for me again u tink say my tribal mark na tattoo,b careful o. @sophi U dey add ur own abi, dem use razor slice ur ear b4 na like dis persin enemie dey disable o |
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by EfemenaXY: 2:33pm On Dec 27, 2011 |
^^ Quit the crude jokes - not funny. |
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by Idowuogbo(f): 3:42pm On Dec 27, 2011 |
Efemena_xy:Efe coool down mannnn, wetin b crude we no dey sell crude oil here jare, se na me u wan begin change for kwanu u of all people dey play ruff, u think say I forget dat ur orgasmmmm last year.Smile joor how ur bobbie |
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by EfemenaXY: 3:52pm On Dec 27, 2011 |
And I said enough pls. Not in the mood. |
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by Idowuogbo(f): 4:01pm On Dec 27, 2011 |
Na wa o which kain efE dey type, pls can u tell my normal efe dat I need her back oo |
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by Sophizzy(f): 4:06pm On Dec 27, 2011 |
@ID: I'm not ur enemy,u r both my frnds,so I have both ur backs. I only reiterated dat u celebrated ur Xmas well. |
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by EfemenaXY: 4:09pm On Dec 27, 2011 |
Okay, okay . . .Seasons Greetings girls - later |
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by Mrdani1luv: 7:38pm On Dec 27, 2011 |
Good Evening |
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by dani1luv: 7:43pm On Dec 27, 2011 |
EEdiott How far la, I see you jor, etaff teey, ID meet my twin Bruv O boy wetin you go drink la, your usual dey Why you dey use my color nah |
(1) (2) (3) ... (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) ... (23)
Questions Google Cannot Answer / Hilarious Pic Of An Accident Victim And A Journalist / #whenaliensmeetnigerians Now Trending On Twitter. (funny Pics)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 28 |