Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,190,282 members, 7,940,115 topics. Date: Wednesday, 04 September 2024 at 05:16 PM

Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section - Jokes Etc (13) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section (31873 Views)

Badosky Entz! Reuniting D Jokers And Friends Of Jokes Section (Offtopic Thread) / Jokes Section Amusement Park 1 / Jokes Section Library. .UPDATED!! (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (10) (11) (12) (13) (14) (15) (16) ... (23) (Go Down)

Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by Mrdani1luv: 7:51pm On Dec 27, 2011
My usuals dey grin oyaa nah, bh oboi y your face be like this you dun get grey hairs already oh, plus say how come say nah two bars dey hia, wetin appen? undecided
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by dani1luv: 7:55pm On Dec 27, 2011
oboi, na nairaland economic meltdown oh, grin grin plus election wey I bin dey organize, come see gbege for my polling centre shocked shocked shocked them jokepot nor wan gree oh grin grin


Ehen nah oga milkose nor gree oh, dat boy as him head be like cube sagar, na him get craze pass grin grin
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by Sophizzy(f): 7:58pm On Dec 27, 2011
Oh Cummon! You have got to be kidding me. A twin! I don't believe it. You've got to come up with something better! shocked shocked
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by Mrdani1luv: 8:03pm On Dec 27, 2011
dani1luv:

oboi, na nairaland economic meltdown oh, grin grin plus election wey I bin dey organize, come see gbege for my polling centre shocked shocked shocked them jokepot nor wan gree oh grin grin


Ehen nah oga milkose nor gree oh, dat boy as him head be like cube sagar, na him get craze pass grin grin

Nairaland too get economic meltdown grin grin chei grin Seun nor dey try at all . . . . Election?? who dey campaign undecided hope say nor be best poster, cos you know say na me deserve am, we go rig am ni angry who be[b] milkose [/b] again?? Na newbie lipsrsealed
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by dani1luv: 8:11pm On Dec 27, 2011
Ehen naah, even the economic meltdown dun affect sumpeople mentally and spiritually grin grin mah mention names?? grin Bingbabo Number 1, and the Poster above you Sophizzy dat babe, I nor knw wetin dey do am grin grin

You wan rig wetin?? grin grin ehen nah, I know say your papa get ballz grin grin come rig am nah, you go knw say nah condition make crayfiash bend grin grin grin eeedioottt grin . . .milkose na newbie grin grin



Sophizzy:

Oh Cummon! You have got to be kidding me. A twin! I don't believe it. You've got to come up with something better! shocked shocked
Abi e dey pain you too say you nor get twin grin grin , na my twin jor just say our legs and head dey different grin
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by Mrdani1luv: 8:45pm On Dec 27, 2011
Na your papa be eediot grin grin Ehn . .so Sophie too get mental & spiritual problem?? lolz, i dun see am nah, her head nah disfiguration grin who be bingbabo too Wey Ben nah?

Come we go rig this thing oh grin my papa get ballz before nah angry angry e fit be say you papa nor get two shollom btw him legs angry angryI still dey wonder the condition wey make crayfish bend too sad

So where the drink you dun order since angry angry
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by dani1luv: 8:54pm On Dec 27, 2011
Mrdani1luv:

Na your papa be eediot grin grin Ehn . .so Sophie too get mental & spiritual problem?? lolz, i dun see am nah, her head nah disfiguration grin who be bingbabo too Wey Ben nah?

Come we go rig this thing oh grin my papa get ballz before nah angry angry e fit be say you papa nor get two shollom btw him legs angry angryI still dey wonder the condition wey make crayfish bend too sad

So where the drink you dun order since angry angry

You be apology grin grin , bingbabo nah err, one guy jare for him mind him be Jokes President, e still dey hope sha grin grin , Ben dun go village do Christmas and v-mobile visafone nor reach day side grin hopefully he would be back next year cheesy

Them never bring the drink still wey ID
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by Mrdani1luv: 8:57pm On Dec 27, 2011
Jokes wetin I bin dey see him writeup's . . nah apology sef grin grin

Eyah, where you sef travel go do christmas
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by Sophizzy(f): 8:58pm On Dec 27, 2011
What do u mean by u nor know wetin dey do me? embarassed *Turns over empty Pepsi bottle & holds it in a dangerous way*
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by dani1luv: 9:01pm On Dec 27, 2011
Mrdani1luv:

Jokes wetin I bin dey see him writeup's . . nah apology sef grin grin

Eyah, where you sef travel go do christmas

you sef see am?? grin grin

err, I travel go my mama womb tongue

Where your siggy nah??
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by dani1luv: 9:03pm On Dec 27, 2011
Sophizzy:

What do u mean by u nor know wetin dey do me? embarassed *Turns over empty Pepsi bottle & holds it in a dangerous way*
grin grin grin Just take style drink the liquid inside, but I must warn you nah my twin bruv get that pepsi drink grin grin
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by Sophizzy(f): 9:04pm On Dec 27, 2011
So. . . Daniel, I have spiritual and mental problem bah? angry *Paces round him with bottle in hand*
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by Mrdani1luv: 9:05pm On Dec 27, 2011
Warning - while you were reading 4 new replies have been posted. You may wish to review your post.  angry

Dani I go slap you oh grin my siggy, I nor know wetin to put there, wait oh shocked how manage wey you take siddon ontop ur pin, hope e nor too wonjure u grin
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by dani1luv: 9:10pm On Dec 27, 2011
Sophizzy:

So. . . Daniel, I have spiritual and mental problem bah? angry *Paces round him with bottle in hand*
EMM nor be me talk am oh grin grin , mah even check you profile pixs, before I continue cheesy cheesy hope say you fine grin

Mrdani1luv:

Warning - while you were reading 4 new replies have been posted. You may wish to review your post.  angry

Dani I go slap you oh grin my siggy, I nor know wetin to put there, wait oh shocked how manage wey you take siddon ontop your pin, hope e nor too wonjure u grin

Your hand go hang ni grin grin thunder fire dat ya dunlop slippers angry wetin you mean now Anywaiz I dun get another tokunbo pin grin grin Just say na trial version, the original one too dey expensive grin
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by Mrdani1luv: 9:22pm On Dec 27, 2011
dani1luv:

EMM nor be me talk am oh grin grin , mah even check you profile pixs, before I continue cheesy cheesy hope say you fine grinYour hand go hang ni grin grin thunder fire dat ya dunlop slippers angry wetin you mean now Anywaiz I dun get another tokunbo pin grin grin Just say na trial version, the original one too dey expensive grin


orie4kasibe grin grin , oboi I wan go sleep jor smiley , but before ah sleep, gimme your password nah, mah ban, lock, move and delete small grin grin

Sophizzy:

So. . . Daniel, I have spiritual and mental problem bah? angry *Paces round him with bottle in hand*

You better be specific about the daniel, cos na me get craze pass angry angry Who dis one wan fight undecided
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by dani1luv: 9:27pm On Dec 27, 2011
Mrdani1luv:

orie4kasibe grin grin , oboi I wan go sleep jor smiley , but before ah sleep, gimme your password nah, mah ban, lock, move and delete small grin grin

You better be specific about the daniel, cos na me get craze pass angry angry Who dis one wan fight undecided
na you papa head 4kasibe grin grin mah give you my password? the pepsi wey you dun too drink dun affect ya brain angry angry grin eediot, go sleep jor, u really nid it

You better leave sophie for me, ah wan roast dat babe wink

Goodnyte cheesy
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by Mrdani1luv: 9:30pm On Dec 27, 2011
dani1luv:

na you papa head 4kasibe grin grin mah give you my password? the pepsi wey you dun too drink dun affect ya brain angry angry grin eediot, go sleep jor, u really nid it

You better leave sophie for me, ah wan roast dat babe wink

Goodnyte cheesy


Abeg nah
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by dani1luv: 9:34pm On Dec 27, 2011
Mrdani1luv:

Abeg nah
youpapanyash
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by Mrdani1luv: 9:51pm On Dec 27, 2011
lolz, my papa nyash?? angry angry
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by dani1luv: 10:00pm On Dec 27, 2011
ehen nah, na my password be that nah grin
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by Idowuogbo(f): 10:04pm On Dec 27, 2011
Mogbeeeee oo shopona have visited my bar,dani wey u find ET I see d spaceship outside ave dey come for u ni shocked shocked shocked
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by Mrdani1luv: 10:12pm On Dec 27, 2011
lolz, my papa nyash?? angry angry
dani1luv:

ehen nah, na my password be that nah grin
If i try am and e nor work eh grin grin you nor go chop meat for newyear, u know me nah cheesy

G grin grin D NIGHT
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by ARareGem(f): 3:26pm On Dec 28, 2011
Just passing through.
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by bingbagbo(m): 3:55pm On Dec 28, 2011
AAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAA



AAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAA
AAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAA!!!!!!!!!!! angry angry
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by ARareGem(f): 4:08pm On Dec 28, 2011
What is wrong wif you? Is oxygen finding it difficult to get to your brain? lipsrsealed
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by bingbagbo(m): 4:23pm On Dec 28, 2011
^^^


why? angry angry
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by Nobody: 11:17am On Dec 29, 2011
KNOCK! KNOCK! KNOCK!
anybody home?!
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by bingbagbo(m): 12:33pm On Dec 29, 2011
this bar is damn dryyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyy







shittz!! angry angry
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by Sophizzy(f): 2:24pm On Dec 29, 2011
Then make it interesting you 'Fart Lord'!
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by chibaby5(f): 10:52pm On Dec 29, 2011
*Walks in*. Lounge is empty. * Walks out*
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by jackpot(f): 11:56pm On Dec 29, 2011
Badosky's
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by Nobody: 10:55am On Dec 30, 2011
Merry new year this lounge, More shekpe to ya elbows grin grin̶̲̥̅̊



** travels to village** grin grin

(1) (2) (3) ... (10) (11) (12) (13) (14) (15) (16) ... (23)

Riddles! Riddles! Really Tough Nd Funny Riddles! / Questions Google Cannot Answer / Photo Of The Day: Nigeria Police Vs Evil Spirit

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 36
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.