Stats: 3,168,830 members, 7,872,789 topics. Date: Wednesday, 26 June 2024 at 10:05 PM |
Nairaland Forum / Civilianarmy's Profile / Civilianarmy's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (of 6 pages)
![]() |
At least dem don know which side e belong. Make dem rest. Looking for work from home opportunities? Read the article below. https://prepgist.com/how-to-teach-online-and-earn-money/ |
![]() |
Nigeria na junkyard, we should stop hoping and fight for proper leadership. All this talk no dey move anybody. Looking for work from home opportunities? Read the article below https://prepgist.com/how-to-teach-online-and-earn-money/ |
![]() |
In all we do, there is always an AGENDA. NO LOOSE GUARD ![]() 1 Like |
![]() |
All this K leggged politicians. Old story 4 Likes 4 Shares |
![]() |
Dem never know wetin dey sup, E go reach everybody. Looking for work from home opportunities, read this article below. https://prepgist.com/how-to-teach-online-and-earn-money/ |
![]() |
Forget say this guy dey move anyhow na correct OG e be. Looking for work from home opportunities, read the article below. https://prepgist.com/how-to-teach-online-and-earn-money/ |
![]() |
There are many teaching Jobs you can do that'll pay you more than the regular school jobs. But it'll come down to what you can teach Love800: 1 Like |
![]() |
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() This old men dey us play score and keep |
![]() |
Men sef dey Bleep up, wetin wan carry you go marry this one. See face........... 2 Likes |
![]() |
Country still full pa. Be like you never realize how Nigeria's take dey find money, Poverty dey everywhere but we still mount ![]() Survival at it's best, BEAST MODE ACTIVATED. You can check this article below for teaching jobs online that pay well. https://prepgist.com/how-to-teach-online-and-earn-money/ 3 Likes |
![]() |
Baba think say e don win jackpot ![]() All the best to them. Check this online teaching jobs that can pay you well. https://prepgist.com/how-to-teach-online-and-earn-money/ 1 Like |
![]() |
Me and myself 6 Likes |
![]() |
Women are built differently, soft and strong at the same time but these days...... ![]() Kudo's to all the good women out there. Looking for work from home opportunities, check this article out. https://prepgist.com/how-to-teach-online-and-earn-money/ 21 Likes 1 Share |
![]() |
![]() |
![]() |
Teaching no mean say na only for school you go dey teach. Many side gigs dey for teachers na dem no wan explore, all of dem still dey follow the old traditional way of teaching "7 to 7" teaching jobs. 2 Likes 2 Shares |
![]() |
Bubu do this one ![]() 1 Like |
![]() |
Show us 10 things to know about Tinubu with his political achievements and proof |
![]() |
Scam. How many commander's una don kill. Commander's don pass members ![]() 1 Like |
![]() |
Nonense everywhere. Any president wey enter must first restructure this kauntry or else e go hear am 4 Likes |
![]() |
I dey come first make i finish wetin i dey do. I go read the news later. Modified: sha na good news abi na bad news. |
![]() |
Akukö ![]() Who dis one help |
![]() |
1 down 194 more to go 3 Likes |
![]() |
Luck dey her side if not she for join that Japanese minister. Useless politicians everywhere dem wan turn themselves to God ![]() Who go try am for my kauntry make we check something na ![]() 6 Likes |
![]() |
Who dey the kogi sef ![]() People no need billboards to know their candidate if you know you know ![]() 1 Like |
![]() |
Story for the Gods. ![]() All this format don cast na for people wey no get sense e dey work for 21 Likes |
![]() |
Make up Dey try ooo d woman no look 56 |
![]() |
She do well 3 Likes |
![]() |
Wetin dis one dey type ![]() BenjaminDomer: |
![]() |
Thing's dey occur ooo. Abi na hookup gone wrong ![]() 10 Likes 1 Share |
![]() |
If the woman no good the MAN suppose show her the way, e gats dey in charge. But if the MAN no good........I leave am for the judge's 1 Like |
![]() |
![]() |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (of 6 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 40 |