Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,173,306 members, 7,887,897 topics. Date: Friday, 12 July 2024 at 04:04 PM

Ika's Posts

Nairaland Forum / Ika's Profile / Ika's Posts

(1) (of 1 pages)

Sports / Re: Nigerian Football Players' Real Ages by Ika: 10:38am On Jun 03, 2007
Na only footballers' age you dey talk, how about people who dey be 25 years every year for dem CV because dem want get bank job. NA every year dem dey comot one year. Its a shame for us as a nation. Na when people die, you go dey see dem real ages. We fit lie and cover things sha for naija.
Romance / Re: Caught My Husband With His Mistress In Our Room by Ika: 10:36am On Jun 03, 2007
Sis, the answer is within you. Most of the posts you get here are from people who dont have girlfriends talk les of being married. Having a girlfriend is different from having a wife, really it's up to you, no one is going to take that decision for you. good luck
Culture / Re: If You Can Speak Yoruba, Talk It In Here! by Ika: 10:34am On Jun 03, 2007
Ise agbe ni ise ilewa, eni ko sise, a ma jale
Iwe kiko, laisi oko, pelu ada, ko ito o, ko ito o.

Talo wa ninu ogba na, omo kekere kan ni, se kin wa wo, ma wa wo.

Talo ga ju laba, emi ga ju laba, talo kuru ju laba, iwo kuru ju laba
grin
Sports / Re: Players You Want Your Club To Sign Or Let Go? by Ika: 10:33am On Jun 03, 2007
Baptista, Senderos, Flamini, Song have all completed their training with us and should leave. We need another strong central defender, midfielder in the mould of scholes and a hungry like obagoal. Then the Coach needs to be stricter and apply more discipline. Igwe should try and make his last seasons memorable, still has much to give. Gunners.

Romance / Re: Can You Marry A Man Shorter Than You? by Ika: 10:32am On Jun 03, 2007
Of course, the answer to your question is subsumed in the larger question Can you marry someone you dont like? Make you no waste our time, before someone else go come begin ask sey Can you marry someone who has money, or can you marry someone who's light or dark, or can you marry someone from your tribe.
Religion / Re: Men And Women Don't Pray Together In The Mosque. Why? by Ika: 9:55am On Jun 03, 2007
So many other questions you fit ponder about. How you fit improve Naija, you no talk am, you no talk about football, you no talk about petrol. NA de very thing wey dey always cause katakata na him you pick. We wey here, we be imam, if you want correct answer, why you no go mosque, later you go begin ask sey na woman prayer or man prayer go dey answer pass.
Business / Re: Lagos Imposes Levy On Generator Owners! by Ika: 9:44am On Jun 03, 2007
I have always said we get the kind of leaders we deserve in Nigeria. Na so them common sense be.

One small thing sa, me I get two generators as I dey fire dem anyhow, When I go service one, I dey use the other one. My question na two levies I go dey pay?
Politics / Re: President Yar'adua Is Dull? by Ika: 9:40am On Jun 03, 2007
Na so all of you begin talk den sey Abacha dull, na glasses he dey take cover am, you see how dull e be.

You talk again say Obasanjo dull and stupid, correct Egba man, he show you him stupidness and dullness, rule you for eight years and was indeed Commander in Chief, no pun intended.

You don begin again say Yaradua dull, Why he no go show you say he no dull.

(1) (of 1 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.