Stats: 3,182,179 members, 7,916,449 topics. Date: Saturday, 10 August 2024 at 12:06 AM |
Nairaland Forum / Jameswillams86's Profile / Jameswillams86's Posts
(1) (of 1 pages)
![]() |
In fact I like u guys u r amazing man on earth plz keep it up and dnt ever fight abt woman because they r dangeous |
![]() |
oga oo make allah dey guard us ooo atorise and dele taiwo we dey 2gether @sunnyside jay jay barbing salon on Saturday afternoon drinking ALOMO 2gether oga oo nah only allah knw the best dis life it 2 short oooo sry my brother be blessed. |
![]() |
oga oo things dey happen in this world imagine sell ur kidney because of love who know the definition of LOVE. {yeye love} |
![]() |
oga 00 why dey put mikel under yakubu how much yakubu dey collect per annual please re rank this jare i don dey vex now |
![]() |
whoa unbelievable pistorius used one million rand to bail is self today oga ooooo |
![]() |
please naija people buried lola alao alive because i can believe this from popular actress saying rubbish about married maybe she don't have stable husband that is why she make that fucking speech |
![]() |
basket mouth look need boko haram member |
![]() |
in fact that baby have luck because snake it very dangerous so luck to that baby that the snake don't bit him oga oo this year story it very hectic |
![]() |
i know South Africa believe in ancestor what what imagine how can a boy that is grade 3 married is mother as is wife please ancestor because this is modern life not olden days.southy paro oga ooo |
(1) (of 1 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8 |