Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,199,571 members, 7,972,143 topics. Date: Friday, 11 October 2024 at 03:38 AM |
Nairaland Forum / Kinectik's Profile / Kinectik's Posts
(1) (of 1 pages)
Politics / MASSOB Not Aware Of Proposed Biafra Republic Day - Uwazuruike by kinectik: 5:00am On Jul 18, 2012 |
THE leader of the Movement for the Actuali-sation of Sovereign State of Biafra (MASSOB), Chief Ralph Uwazuruike, on Tuesday, said the movement is not part of any plan by any person or group of persons to declare a sovereign Biafra Republic on November 5, 2012 or any other date. |
Romance / Re: Why Is It Almost Impossible To Meet Nigerian Men At My Financial Level? by kinectik: 9:10pm On Jul 06, 2012 |
Ileke-IdI: dey there dey argue like mumu and kunu. comot sobo for ur eyes jor. |
Romance / Re: Why Is It Almost Impossible To Meet Nigerian Men At My Financial Level? by kinectik: 9:09pm On Jul 06, 2012 |
una be naija pipu wit natural 419 brain no dey let maye dey drop format for una. me don waka my own be dat. it's brooklyn in da house. god bless america. |
Romance / Re: Why Is It Almost Impossible To Meet Nigerian Men At My Financial Level? by kinectik: 9:04pm On Jul 06, 2012 |
Ileke-IdI: na link be this https://www.nairaland.com/981248/qualities-make-man-worth-keeping/4 dem don block the posts. all na wash. da opeke na compound fool like my papa dey talk lml |
Romance / Re: Why Is It Almost Impossible To Meet Nigerian Men At My Financial Level? by kinectik: 9:01pm On Jul 06, 2012 |
Ileke-IdI: dem don expose am yesterday. and who dey obodo oyinbo for da best country in world US of A dey spell "endeavors" as "endeavours"?even the forum self na US english dem only dey allow desari: @hotshot_peter |
Romance / Re: Why Is It Almost Impossible To Meet Nigerian Men At My Financial Level? by kinectik: 8:52pm On Jul 06, 2012 |
Ileke-IdI: she no dey nyc. nyc has the highest number of naija professionals in the US of A. god bless america. go manhattan go see young naija pipu wey dey on half a milli net income. na opeke na winsh & na liar. na una sabi. if she dey nyc make she come answer ma queshun.lol al na wash wash |
Romance / Re: Why Is It Almost Impossible To Meet Nigerian Men At My Financial Level? by kinectik: 8:49pm On Jul 06, 2012 |
i dey comot go uptown make una dey here dey listen to winsh. na una know. brooklyn we go hard and dont mess wit the africans in bk we gets it in. da opeke na winsh she wan winsh una. |
Romance / Re: Why Is It Almost Impossible To Meet Nigerian Men At My Financial Level? by kinectik: 8:43pm On Jul 06, 2012 |
2buff: na link be this https://www.nairaland.com/981248/qualities-make-man-worth-keeping/4 dem don block the posts. all na wash. |
Romance / Re: Why Is It Almost Impossible To Meet Nigerian Men At My Financial Level? by kinectik: 8:40pm On Jul 06, 2012 |
Ileke-IdI: shebi d Op na nyc based abi, make she come make i ask am about nyc. i dey brooklyn kampe. all na wash |
Romance / Re: Why Is It Almost Impossible To Meet Nigerian Men At My Financial Level? by kinectik: 8:39pm On Jul 06, 2012 |
adefash: na lie d ode neva reach nyc for her life. make the ode tell me where Lenox Ave and 125th dey for harlem. all na wash |
Romance / Re: Why Is It Almost Impossible To Meet Nigerian Men At My Financial Level? by kinectik: 8:36pm On Jul 06, 2012 |
2buff: maga una don hear multiple personality disorder before? writing different fraudulent lies for the different personalities. the ode was outed yesterday. u be maga.lml wey usofia make I play 'i go chop ya money' for all of una. 1 Like |
Romance / Re: Why Is It Almost Impossible To Meet Nigerian Men At My Financial Level? by kinectik: 8:33pm On Jul 06, 2012 |
Wallie: You are focusing on a good quality but that quality shouldn’t be anywhere near the top! If I may, this should be the order of the qualities that you should be looking for: dis ode dey write essay to fraud. maga |
Romance / Re: Why Is It Almost Impossible To Meet Nigerian Men At My Financial Level? by kinectik: 8:32pm On Jul 06, 2012 |
wat happened to una naija 419 brains? una suppose dey detect fraud from a distance. all of una wey comment for dis thread fall my hand. anuofia |
Romance / Re: Why Is It Almost Impossible To Meet Nigerian Men At My Financial Level? by kinectik: 8:27pm On Jul 06, 2012 |
Dis girl again? desari/90love/queensmith/sosoluv r the same person wit multiple personality disorder. da hoe is pissy poor & lonely. poor thing. lml |
Foreign Affairs / Re: Obama Honours Oluwatosin Akinduro On U.S. Independence Day by kinectik: 12:02pm On Jul 05, 2012 |
another slave boy fighting in the white man's army and for white imperialism. onye ara |
Romance / Re: Word Of Advice To Ladies by kinectik: 11:59am On Jul 05, 2012 |
get your money up n pick them whores up. advising whores is like pouring water in a basket. 2 Likes |
(1) (of 1 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 28 |