Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,186,727 members, 7,930,490 topics. Date: Saturday, 24 August 2024 at 07:38 PM |
Nairaland Forum / LucemFerre's Profile / LucemFerre's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 107 pages)
Politics / Re: Atiku Would Have Failed As President — Bode George by LucemFerre: 10:16am |
Right As if any failure dey wey pass dis one Old man go just open mouth dey talk nonsense because him old |
Travel / Re: Bolt Blocks Fake Ride Requests In Nigeria And South Africa by LucemFerre: 9:21am On Aug 23 |
kheny12: Unfortunate baboon If your papa been w4nk your inception for bedsheet e for be one less reason to think Nigerians are brainless. So you been no wan sleep. Obanje |
Travel / Re: Bolt Blocks Fake Ride Requests In Nigeria And South Africa by LucemFerre: 7:39pm On Aug 22 |
kheny12: I know i will trigger an idiot who has no comprehension skill of a f4cking wood. You think say i get time to argue with a wuss? I just talk my own. If you wan cry this night mention me again. Whole embodiment of fool |
Travel / Re: Bolt Blocks Fake Ride Requests In Nigeria And South Africa by LucemFerre: 4:57pm On Aug 22 |
Naija sabi carry first for nonsense. Bad in sport, bad in economy, bad in protest but we carry this yeye tin for head |
Politics / Re: New Presidential Jet Is 15 Years Old, Nigeria Is The Third User by LucemFerre: 2:11pm On Aug 22 |
Hehe… Things fall apart |
Politics / Re: Chinese Firm Seizes Another Nigerian Jet In Canada by LucemFerre: 2:05pm On Aug 22 |
Lol |
Politics / Re: If A Whole Emir Could Be Kidnapped And Killed, I Don't Know Why Politicians .... by LucemFerre: 2:03pm On Aug 22 |
shortgun: No be Tinubu alone The only way is to purge the government. ALL of it. |
Politics / Re: If A Whole Emir Could Be Kidnapped And Killed, I Don't Know Why Politicians .... by LucemFerre: 1:54pm On Aug 22 |
Calling politicians as if no be dem dey organize d tin. Mtchew abeg comot hand for my nyash make i mess jor Wetin person wey dey bush for wan use 60mil do? The revolution was here but, all the youths were cowards. Props to north. Anarchy might be chaotic but, trust me revolution is the ONLY way these people will know e don reach neck every other nonsense peaceful protest or strike or any BS no go solve sh1t. Make we dey go like dat |
Politics / Re: Sanusi's PhD Thesis Approved Without Any Correction by LucemFerre: 8:29am On Aug 22 |
descartes400:From carpet grass of a well-groomed garden |
Politics / Re: Sanusi's PhD Thesis Approved Without Any Correction by LucemFerre: 8:25am On Aug 22 |
Still wont forgive him for 500 and 1000 naira notes sha. And to think the idiot was thinking about 5000 naira note 1 Like |
Politics / Re: North Moves To Draft Jonathan Into 2027 Presidential Race - THISDAY by LucemFerre: 6:39pm On Aug 19 |
Okoroawusa:E be like say you don forget say na last year yhis idiot government enter |
Politics / Re: Economy: Nigerian Oil Subsidy Payments Burden. by LucemFerre: 6:35pm On Aug 19 |
I sincerely don’t give a f4uck. Subsidy or not we still no go see d money so |
Romance / Re: Husband Caught Wife Red-Handed Having Sex With Another Man In Their Home (Video) by LucemFerre: 6:30pm On Aug 19 |
Mtchew… i see “video” i don already position myself use pure water and dudu-osun take rub hand una come fall my hand. |
Politics / Re: Fuel Scarcity: FG Threatens To Withdraw Marketers Licences Over Hoarding by LucemFerre: 5:01pm On Aug 18 |
Mm… na so |
Travel / Re: Man Attempts To Jump Over A Moving Car (Video) by LucemFerre: 4:56pm On Aug 18 |
This video don dey like 10 years 9 Likes |
Education / Re: Get Admission To Schools In the UK, USA, Australia & Canada For Free by LucemFerre: 4:55pm On Aug 18 |
If na free make I meh |
Celebrities / Re: P'Square: Peter Obi Visits Peter Okoye After Visiting His Brothers by LucemFerre: 1:38pm On Aug 15 |
Wetin Peter Obi dey really try accomplish? |
Politics / Re: Petrol Sells For N950 Per Litre In Kano by LucemFerre: 1:37pm On Aug 15 |
E shock you? Abuja
|
Politics / Re: Protesters Who Invaded Kano Court Carted Away Ganduje’s Corruption Trial Papers by LucemFerre: 11:53pm On Aug 14 |
Na true… i even see some parts of the burnt documents |
Family / Re: Woman Shares Chats With Her Mother Who Is A Grammarian(Pics) by LucemFerre: 11:48pm On Aug 14 |
Mtchew Na only for Africa una dey take another person language serious pass minimum wage. Slaves E sad sotey una dey use english measure intelligence 1 Like |
Politics / Re: Ajimobi & Akeredolu: These Two Smiling Politicians Are Gone Forever by LucemFerre: 11:44pm On Aug 14 |
Who are they? |
Crime / Re: Australian Man Sets Himself On Fire While Trying To Burn Down Barber's Shop by LucemFerre: 3:29pm On Aug 14 |
The fire fvck up. E for finish d idiot |
Business / Re: Can't Believe I Got This For A Whole 324k by LucemFerre: 11:47pm On Aug 12 |
D woman wey dey sell corn for una area na dollar she dey collect? |
Foreign Affairs / Re: Kamala Harris Leads Donald Trump In Wisconsin, Pennsylvania And Michigan by LucemFerre: 11:44pm On Aug 12 |
.
|
Crime / Re: Four Men Die In Sewage Pit In Egbu, Imo State by LucemFerre: 3:37pm On Aug 12 |
Make dem no just go catch one innocent old woman or man talk say na dem chop dem |
Travel / Re: Jejoja Family: Husband Reacts After His Wife Tore His Passport (Video) by LucemFerre: 3:31pm On Aug 12 |
Na dem sabi |
Politics / Re: Nothing To Show Tinubu Is Prepared To Solve Nigeria’s Problems – Atiku by LucemFerre: 3:30pm On Aug 12 |
Why him no go just resign since he doesnt have a clue what to do is beyond me |
Business / Re: NDIC Gives ₦5 Million Each To Defunct Heritage Bank Customers by LucemFerre: 3:27pm On Aug 12 |
Paupitor: You dey mind the illiterate. Any chance to spread propaganda dem go grab am |
Business / Re: NDIC Gives ₦5 Million Each To Defunct Heritage Bank Customers by LucemFerre: 3:26pm On Aug 12 |
Praxis758:Lol which calculator you use?🤣 |
Business / Re: NDIC Gives ₦5 Million Each To Defunct Heritage Bank Customers by LucemFerre: 3:25pm On Aug 12 |
This bank go nearly book ashawo for you that time just to bank with them |
Food / Re: This Gigantic Catfish Was Sold For #100,000 (video/pictures) by LucemFerre: 7:09pm On Aug 08 |
CriminalTinubu:However you put am dat fish no reach 100k Wetin happen |
Politics / Re: Soldiers Enforcing Curfew In Bauchi Open Fire On Residents, Kill 5, Injure 8 by LucemFerre: 11:09pm On Aug 07 |
Army no dey shame… dem no fit fight their mate for sambisa and kidnappers na people wey hold stick and leaves dem dey kill. Trigger happy idiots |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 107 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 38 |