Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,208,629 members, 8,003,178 topics. Date: Friday, 15 November 2024 at 09:00 AM |
Nairaland Forum / Olasmail78yaho's Profile / Olasmail78yaho's Posts
(1) (of 1 pages)
Celebrities / Re: Chris Brown's Security During His Visit To Nigeria by olasmail78yaho(m): 3:45pm On Dec 24, 2012 |
E for go slap one area boy girlfren for oshodi b4 en go back now. |
Politics / Re: US To Send Soldiers To Tackle Boko-Haram by olasmail78yaho(m): 3:39pm On Dec 24, 2012 |
OIL is the reason and we all know it. 1 Like |
Romance / Re: Worst Thing Your Boyfriend Or Girlfriend Has Ever Done? by olasmail78yaho(m): 2:03am On Dec 11, 2012 |
Eyin boyzz if yr babe dey cut show outside and is gettin paid,jus collect yr title now. oko ashewo no be sin,na friend wey dey bring coins come house. after small time u fit even help am find happn guys. |
Politics / Re: Ngozi Okonjo-Iweala’s Mother Kidnapped? by olasmail78yaho(m): 1:37am On Dec 11, 2012 |
Una wey no live 4where den dey kidnapp an slay persin family daily,make una no take dis tin like say na joke now. Meanwhile Make madame jus settle. |
Crime / Re: Woman Jailed For Having Al-Qaeda Magazine by olasmail78yaho(m): 1:09am On Dec 11, 2012 |
Na only al-qaeda? Make british shine eye o! dem neva see anytin |
Celebrities / Re: Are They Illuminati? Check This Pics Out by olasmail78yaho(m): 11:38pm On Dec 10, 2012 |
Make dem keep dat one joor. na only lumminati? 4village we get correct jazz baba dem no be 4dis nijah which day fowl begin bark like dog? |
Celebrities / Re: Are They Illuminati? Check This Pics Out by olasmail78yaho(m): 11:37pm On Dec 10, 2012 |
Make dem keep dat one joor. na only lumminati? 4village we get correct jazz baba dem no be 4dis nijah |
Events / Re: How Do I Keep Uninvited Wedding Guest Away From My Wedding. by olasmail78yaho(m): 11:15pm On Dec 10, 2012 |
GBAMM!! |
Events / Re: How Do I Keep Uninvited Wedding Guest Away From My Wedding. by olasmail78yaho(m): 10:57pm On Dec 10, 2012 |
rocktation we salute una o.My sis una do well. u kno say na play we dey play. im sure zinfly hear una wise words. we greet una well o 1 Like |
Events / Re: How Do I Keep Uninvited Wedding Guest Away From My Wedding. by olasmail78yaho(m): 10:42pm On Dec 10, 2012 |
we av started hailing you already sha. non stop prayers and blessing. My dear for africa de people wey u kno na dem go do u sometin. Gatecrasher go hail you,talk your name say u be better person. no be feed u dey feed dem.? US coz i fit chop 20 people ration. no b lie o. we wish you happiness and na im matta my dear. dont mind those people wey no hungry we will eat their share |
Events / Re: How Do I Keep Uninvited Wedding Guest Away From My Wedding. by olasmail78yaho(m): 10:27pm On Dec 10, 2012 |
Oga for govt daughter marry last week sha,na 200 goat dem slaughter. Boyzz still get two for backyard. You from abroad.We are expecting three cows. Dat 300 seats is not enough 4awon boyzz o. B4 i forget,i jus go printer thank u4 d 900 uninvited invitations. u do well o. 4dis nijah ke. man must wack 1 Like |
Events / Re: How Do I Keep Uninvited Wedding Guest Away From My Wedding. by olasmail78yaho(m): 10:15pm On Dec 10, 2012 |
Broda boyzz dey serious o. EHN 4Dis nijah ke.?party souviners?Haba na x-mas true true. Guys must lubricate throat plus full belle. all dis akata dem neva see dog wey grow horn. yahoo yahoo boyzz dey trace de party venue as i dey talk. Una dat day go heavy o,no be small |
Events / Re: How Do I Keep Uninvited Wedding Guest Away From My Wedding. by olasmail78yaho(m): 10:01pm On Dec 10, 2012 |
YOU are truely great o.Dat you av been waiting to feed us for ten years now. weda e rain or flood sef,na chop we go chop dat day. Thank you so much. Is it true you are giving everybody mobile phone? ah u do well o. We r waitin 4u o. 4 dis nijah we get big spender o. boyzz go smile dat day 1 Like |
Events / Re: How Do I Keep Uninvited Wedding Guest Away From My Wedding. by olasmail78yaho(m): 9:52pm On Dec 10, 2012 |
make una leave am.e no wan make we chop abi? ok O. No be for dis nijah Weda u sabi african custom or not.U must to declare dat day. u no kno say some of us be professional gate-crasher? ok o. no be for nijah. How u tink say we dey chop 4weekend? dis one no be grammer again o.talk better make we branch. dis one wey u dey akata. 900 of us from yaba alone. It will be a great day.dont worry. 4 dis nijah ke? boyzz must wack. |
Events / Re: How Do I Keep Uninvited Wedding Guest Away From My Wedding. by olasmail78yaho(m): 9:35pm On Dec 10, 2012 |
All dis grammer sef.Una neva hear. Dis na nijah, Africa,When u do party boyzz dey come chop. Even farmer sef dey feed people. Good news 4u. Ajegunle boyzz don hear too. Dat day na dat day sha. 4dis nijah,na lie o. We must chop inside your bank account. You must declare O.Which one 4nijah again?Na lie. Na only invitation?u never beat drum make we hear. We don dey talk abt your wedding for village sef. Or you tink say we neva hear? Ok O, No be 4nijah. chicken get teeth? |
Events / Re: How Do I Keep Uninvited Wedding Guest Away From My Wedding. by olasmail78yaho(m): 9:03pm On Dec 10, 2012 |
No mind those abroad people joh. Na shakara. dis na nijah.We go pass de people wey u invite sef. An no be oyibo salad we want O. You must to kill cow dat day. No be 4dis nijah |
Events / Re: How Do I Keep Uninvited Wedding Guest Away From My Wedding. by olasmail78yaho(m): 9:00pm On Dec 10, 2012 |
Mr groom i av wonderful news 4u.People like u well well.no be small,na 900 area boyzz av shown intrest.I hear sy u don invite pasuma.na true.?Omo dat day go heavy. We go show una say akata no sabi party. u go kno say u reach africa. We go welcome u well well. 4dis nijah ke?na lie gbo gbo isale eko go show. |
Events / Re: How Do I Keep Uninvited Wedding Guest Away From My Wedding. by olasmail78yaho(m): 8:50pm On Dec 10, 2012 |
OYA ya ya jooh.Oga u neva ansa O.U fit dey for hall but area boyzz need 500 chairs for street.Dat day dem go block road chop inside yr account.Na who force u go marry? O boy u go declare o.Unless na inside bush u go marry dey blow grammer. 4dis nijah, Na lie. Ama wole si e lara ni O I sure say i see u 4 people party well well. Change dat to 600 seats,we dey come in force,yr bank manager go dey chase u tire. 4 dis nijah ke. na only you like better tin? Wait small |
Events / Re: How Do I Keep Uninvited Wedding Guest Away From My Wedding. by olasmail78yaho(m): 8:40pm On Dec 10, 2012 |
See how people dey do.After you don chop people party finish.u wan come bounce people.Ok now,wait an see. I go bring battalion of aere boyzz an olopa sef wey go serve you Mr groom correct slap. 4 dis nijah?Na lie. |
Politics / Re: Kidnappers Of Okonjo-iweala's Mother Demand $1Billion Ransom by olasmail78yaho(m): 6:02pm On Dec 10, 2012 |
Make minister jus gve dem sometin collect her mama.D poor woman old. Na delicate tin sha. Dem no see young person carry? Boyz dey live 4 desperate times. Make madade settle quick abeg. |
Jokes Etc / Re: A Picture Of DOG Serving NYSC by olasmail78yaho(m): 3:32pm On Dec 09, 2012 |
I s there any way this dog could run for president? Hes got my vote any day.At least i wont have to listen to bull//// from his mouth. |
Nairaland / General / Re: Who Is Your Role Model? by olasmail78yaho(m): 2:06am On Dec 09, 2012 |
FREEDOM FIGHTERS WID CORRECT R.P.Gs |
Culture / Re: What Do Nigerians Really Think About American Black People? by olasmail78yaho(m): 5:41pm On Dec 08, 2012 |
Dat guy just shows how us blacks want to be diffrent from the ones wey dey chase de american dream.Na person wey find open mind talk true like am go help afro and akata join forces. No be dem fault.de image wey africa get for tv na small pikin wey dey starve wid fly for im mouth. since internet commot akata dem don see the real developed africa but e hard for dem to admit dat dem wan join us for here. dat bobo wey talk say ehn no like how ehn life be na strong person.other people dey live their life like say dem be oyinbo. i mean because dem no sabi how to be african therefore dem edy aspire to be and to have wetin oyinbo dem get and how oyinbo dey live. no be today dis tori begin now.imagine de first dudu wey dem carry go yankee.na flog and kill oyinbo dey flog dem say make dem forget dem culture. if person flog you kill your pikin for your front you sef go make like say u don hear now. but after time don pass the dudu wey dey yankee come forget how e be for home come begin dey look oyinbo life say na so dem soppose dey live. dat guy wey talk i salute am coz e no easy before person go talk wetin commot ehn mouth. as for the other black people wey dey yankee wey born for us dem for try small even small sef to be their own person instead of looking up to oyinbo life. Na de fact say we afro get our own culture lifestyle and beliefs dey make dem vex with us and from there na so we no come like eachother. Na oyinbo dey benefit inside dis fight b/w dudu for yankee. DE dudu wey yankee get gift no be small,u no see hoe creative talented den be,make we no lie. na real sad tin say all blacks for yankee no fit join forces but na dee violence dey make people stay clear. before you talk sef if no be slap na gun. The black people wey read book sef dem sef no help.na to dey look down on their own black people dem sabi come dey wear suit chop diner with fork like oyinbo. if yankee blacks no like eachother how dem go come like africas?But na true say if dem begin come africa small small dem go see how life be. The educated ones no wan come instead dem wan enter public office for us tink say dem don acheive better tin. Before you go see yankee wey even get african padi sef u go waka no be small. The present situation cannot continue because we get so much gift wey we fit combine for the good of generations to come. but those in power for yankee no want afro and akata to join forces.obviously. as black people we go overcome all obstacles in our front and one day one day we go fit bacome closer and share ideas how to improve our situation. meanwhile make more akata dem try embrace african culture and identity dem go feel better deep down inside their heart and mind. Im sure those black americans who dey comfortable are not really happy living and aspiering to white tastes and lifestyles.But are they as strong as the guy wey talk say ehn no like as e be. Meanwhile i beg una o.if any akata come gidi make una no show am o. instead carry dem see the better part of nijah coz dem go go home talk better tin about us. No be dem fault say dem think africa no be better place na de tin wey dem don teach dem. |
Health / Re: The Horrors Of Being A Drug Addict.....pls Dont Do Drugs by olasmail78yaho(m): 3:23am On Dec 08, 2012 |
Mehn these drugs are the most evil soul destroying thing ive ever seen. I bin tink say jazz/juju wicked,but dis drugs tin na na na na i no fit even talk wetin e be sef . Dis one na sad tin O. Look at their eyes,the regret and sad hopeless state of being. DRUGS NO BE BETTER TIN O 1 Like |
Politics / Re: Six Boko-Haram Sub-commanders Killed & Ammunition Recovered by olasmail78yaho(m): 3:04am On Dec 08, 2012 |
It would have been better and more prudent to not state that local residents informed the JTF abt the boko dem. Now these residents will be targets of revenge.Just a thought. 3 Likes |
Politics / Re: “CAN Ready To Sue Boko Haram” – Pastor Oritsejafor by olasmail78yaho(m): 4:28pm On Nov 29, 2012 |
To the guy wey put the chimp up THANK YOU! Na the pastor who should be brought b4 a court and he knows it.Meanwhile you dummies are throwing your money at him while yr pikin belle dey swell. Its better you pray to the damm chimp than pastor wet dey piss insidr jet wid golden toilet. Cant you see how the chimpanze is laughing at you so called followers of pastors? If you like you can send you money to me,i go make sure say me chimp and pastor spend am well well. Even monkey sef dey laugh una,wetin una tink say pastor dey do? He must be praying to god that more fools come and give him their money,and to be honest i dont blame him. If youre stupid enough not to be able to pray for yourself then serve una right. I beg make i go bring one chimp dress am like bishop,im sure una go dash us bread too. BUNCH OF GULLIABLE FOOLS. CHIMP SELF DEY LAUGH UNA. OYA MAKE UNA BEGIN DEY YAPP ME. THE TRUTH HURTS. FOOLS! |
(1) (of 1 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 44 |