Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,180,802 members, 7,912,221 topics. Date: Tuesday, 06 August 2024 at 01:23 AM |
Nairaland Forum / OlenuGon's Profile / OlenuGon's Posts
(1) (of 1 pages)
Music/Radio / Re: Ghetto P--- (modenine Diss) Big Baby** Fire ** by OlenuGon: 11:34pm On Nov 22, 2007 |
ppl wey don craze. e don tey. |
Music/Radio / Re: Sauce Kid Is Better Than Modenine,ruggedman,freestyle Eldee,2shots All Of Em by OlenuGon: 9:40pm On Nov 22, 2007 |
go to the music sharing thread. ask someone there. they'll poast it within the next few minutes, no be naija ppl?? yyyy |
Music/Radio / Re: Ghetto P--- (modenine Diss) Big Baby** Fire ** by OlenuGon: 9:38pm On Nov 22, 2007 |
omo the guy dey mara. them send am from afterlife. awon to ti ku. e remain make them fit afford coffin. iyalaiya |
Music/Radio / Re: Gino: Sauce Kid. Farabale Remix by OlenuGon: 8:06pm On Nov 18, 2007 |
OluwaSaucekey Baba i cant shout u get mouth pass me, Olenu bi Eku |
Music/Radio / Re: What Do You Think About The New Song 'flex Remix' From Riz Featuring Sauce Kid? by OlenuGon: 9:27pm On Nov 15, 2007 |
Young digi your family don produce any star b4? when e happen call me 08034541709 becauce you don dey mental. i dey happy say i hear my naija niggas dey do song wey akon produce u come dey yan opasa abt oluwaSauceKey of Ogba Land. Ara lo ma pae! |
Music/Radio / Re: Best Radio DJ In Nigeria? by OlenuGon: 9:14pm On Nov 15, 2007 |
DJ Nutty Steve, Ray power FM |
Music/Radio / Re: Sauce Kid Is Better Than Modenine,ruggedman,freestyle Eldee,2shots All Of Em by OlenuGon: 9:11pm On Nov 15, 2007 |
Alisigwe na God go punish your mouth. dem no born naeto C well self to open him mouth say him better pass Sauce Baba ask naeto C wetin we do am when him come perform for shrine, Not even Terry wey dem stone pure water for KD on stage, all this yankee people una dey mental oh? Yebariba father wey no dey naija self him song dey pull crowd for show pass people wey dey perform. all this yankee pickin wey no know wetin dey happen for naija una go just dey open una burger mouth dey yan nonsense, u better shyne ur eye i cant feel my face |
Music/Radio / Re: Ghetto P : Who Is He ?where Is His Song? by OlenuGon: 8:46pm On Nov 15, 2007 |
dj-d e be like say no be the same diss track wey ghetto P do na him u hear u better borrow ur self brain or make i loan u. track wey mode and question mark tell hiphop world to beg Q beats CEO make him comot am for radio even mode self weak when him hear am , THE BEST DISS track EVER OUT OF NAIJA |
(1) (of 1 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12 |