Stats: 3,176,386 members, 7,897,726 topics. Date: Monday, 22 July 2024 at 06:30 PM |
Nairaland Forum / PERVERT9's Profile / PERVERT9's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 27 pages)
![]() |
spikedcylinder:its like youare protecting your interest but na which one of dem you dey protect the bros or the sis? he beta make he be the bros than the sis o ![]() ![]() ![]() |
![]() |
na lie this guy dey lie to una,na decieve him dey decieve una,the bobo dey read una reaction to see how him go come back to hit una,make una no sleep with una two eyes close o,me i don talk my own. |
![]() |
Moyola:and you are my parner in gossip ![]() ![]() |
![]() |
Pittbaby:hmmmmmmmmm,na wa o some people get dirty mind even omo no go fit wash am ![]() ![]() Pittbaby:na wetin?are the names not good?romantic or sexy enough?abeg no die because of my suggestions o Moyola:especially names like oyinladunepon and oyinfunmiloyun ![]() |
![]() |
michelin89:are you sure?me think you do ![]() ![]() ![]() ![]() |
![]() |
roblance:you wan try me?a trial would concieve you ![]() ![]() ![]() |
![]() |
Moyola:heeeya,the thing dey pain you say abacha wife don snatch obj from you ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() sexyLeamon:hmmmmmm,you dey here too,i hear say nobody gossip reach you for your area dem talk say your nickname for school na amebo ![]() ![]() |
![]() |
na wetin boy dey find for NL?You no serious,you come here come dey enjoy senior joke,you better run back home and suck mumsie,s breasts finest boy my foot my monkey fine pass you ![]() ![]() |
![]() |
una na true say obj and sanni abacha wife dey date each other now?i even hear say the woman don park go obj house for abeokuta?na wa o,wonder shall never end,i wonder how abacha go dey feel now say na obj dey bulala him hajia.Obj na bad guy ![]() ![]() ![]() |
![]() |
No waaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaay ITS LIKE SAYING WOULD YOU SUPPORT MARRIAGE BETWEEN prophet mohammed and MARY THE MOTHER OF CHRIST. |
![]() |
bi o le koni wole-------------------------if he no dey stiff the thing no go enter aseju ni brassier oyan o le jabo-----------------------------brassier is of no use no matter what woman breast no go fall without it bami na aya mi ko denu alaya--------------------help me "beat" my wife no reach thhe husband belle |
![]() |
michelin89:i only suggested some other sexy female names to her in case she wants more sexy and romantic names for her daughters ![]() ![]() ![]() |
![]() |
Me i suggest the following female names,they are sweet and sexy to prounce obowale obowunmi obodele obowanwa obolende obowoletomiwa obogbenga oboyemi oboyemisi obofemi obotunde oboremi oboyinka{my favourite ![]() ![]() ![]() obosunkanmi obomida obodamola obojobolo |
![]() |
Monicaa:Why he come be say na your yansh blood of Jesus go cover na there fine pass? ![]() ![]() |
![]() |
i am BIG i am STRONG i am RELIABLE |
![]() |
you too SHIT on him now ![]() ![]() ![]() |
![]() |
screaming while making love moaning while making love grunting while making love biting while making love shouting while making love dipping their finger nails in your body while making love speaking in tongues while making love riding bicycle while making love sleeping like a log of wood while making love{this is the most annoying and the most painful of them all} |
![]() |
argent:iro lo npa,so fun mi tani ![]() ![]() ![]() |
![]() |
Rogo:shooooooooo,which one you dey?you no dey go market abi you no dey listen to bbc?na for market and radio i hear am. I even hear say mukina and michelin are getting married in september,na true? |
![]() |
Godmother:hmmmmmmmmmm,na wa godmother you dey pretend like say you and godfada no dey do am at dat time ![]() ![]() ![]() |
![]() |
I hear say some ladies on nairaland dey fight because of Seun,i even hear say 2 of dem dey claim say dem get belle for am na true?Abeg make una yarn me tory. |
![]() |
argent: hmmmmmmmmmmmmmmmm,you just dey take style to flirt with the bobo ![]() ![]() IFELEKE:ifelepon sorry sleep of tongue ni,mo mean ![]() ![]() ![]() |
![]() |
better thing dey hungry you abi?ol boy nothing for you ![]() ![]() ![]() |
![]() |
I T H A N K Y O U L O R D |
![]() |
No doubt there must be one,there must be a winner and the winner is ![]() |
![]() |
i woould walk up to her and tell her waka shege,olori buruku ole ko ni da fun e VERY STUPID QUESTION HISSES AND WALKS AWAY |
![]() |
love is blind especially the fool that is in love |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 27 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 30 |