Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,190,671 members, 7,941,590 topics. Date: Friday, 06 September 2024 at 09:48 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / SUNDAY TONIC: Funny Naija Questions And Answers (6145 Views)
Mad Funny Naija Cartoon Wen D Exam Is Hard Nd Ur Frnd Keeps Orderin Extrasheets / Hilarious Answers To Dumb Naija Questions / Funny Naija Questions. (2) (3) (4)
SUNDAY TONIC: Funny Naija Questions And Answers by olaideeeedris(m): 5:58am On May 10, 2015 |
Nija peeps can ask questions. At times, some questions could be so annoying that one might be compelled to give negative response. Well, here are some funny naija questions and answers: Funny Naija questions and answers. 1.I travel for over six days….as I just enta town….see wetin one boy ask me ‘””are u back”””‘ I was like ””no, I’m front” 2.My guy see twins come dey ask me; o boy na twins be this? Ans: no na picmix. 3.I was watching football nd a friend came and said ‘guy u dey watch ball’ well i tell am say i won pay their salary. 4.This one na question wey ppl dey ask me every morning::: Am like-good morning maam ! She’s like morning, you don wake? Am like -no , I still dey sleep 5.I called my ex….nd she said did u jus call my phone? I was lik no o I call ur battery. 6.My guy ask me were I was and I told him am in bank, he said Wat is happening there? I go uproot cassava 7.Opening the gates to drive out and my neighbour asks me. U dey comot? No, na me be the new gateman. 8.I dey watch film… my guy enta come ask me na film u dey watch noo I dey worship TV. 9.Seeing me eating indomie com ask na Wetin u dey chop? na gen rope 2geda wit charger wire. Chai! 10.One aboki been ask me say Na who Host brazil 2014?? I tell am say na Lokoja. Him com agree. Hehehe. 11.U see gen dey on still dey ask una on gen? Nooo, na gen on us, com plug ur charger For my nose. 12.My guy saw me, and he foolishly ask me guy na you be that??. I was like no o na my Grand father wey he young 13.A game freak was passionately tapping his PSP n his galfrnd said. U dey play game? Him reply wit anger... I dey practice hw 2 press breast. 14.I mistakely cut my thumb wit razor n my frnd asks... Y u come cut ursef na? I say my blood too mch I wan reduce am IDIOT! 15.Me n my frnd dey argue him com say u dey talk 2 me, I say nooo, I dey talk to the spirit of our great grand parents. 16.Abeg make una no vex ooo. |
Re: SUNDAY TONIC: Funny Naija Questions And Answers by ephemm(m): 6:10am On May 10, 2015 |
LMAO I don copy am! 1 Like 1 Share |
Re: SUNDAY TONIC: Funny Naija Questions And Answers by Swegzfreak: 6:31am On May 10, 2015 |
I dey wash cloth na so my padi ask me say "na cloth u dey wash"? I tell am say no, say na his destiny I dey dry clean 4 am #shoroniyen? 1 Like |
Re: SUNDAY TONIC: Funny Naija Questions And Answers by olaideeeedris(m): 12:37pm On May 10, 2015 |
Swegzfreak:Hahahahahahaha... U were too hard on the person nw |
Re: SUNDAY TONIC: Funny Naija Questions And Answers by Nobody: 7:29pm On May 31, 2019 |
Minimal boldness!! |
(1) (Reply)
Which State Is This Woman From.........picture / Funny Pictures Of Police / Laugh With Me
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11 |