Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,207,238 members, 7,998,296 topics. Date: Saturday, 09 November 2024 at 12:06 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / Nigeria has finished me!! (199143 Views)
[Classified Video, MUST WATCH]: NNAMDI KANU HAS FINISHED NIGERIA!!! / Nigeria Has Finished Me: Lessons Learnt / Nigeia Has Finished Me Rejoinder (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (47) (48) (49) (50) (51) (52) (53) ... (118) (Reply) (Go Down)
Re: Nigeria has finished me!! by tundelis(m): 5:19am On Jul 08, 2016 |
zeke100:guy I no geh money to give anybody but me fit provide lappy and connection make I free you and ur Eleda |
Re: Nigeria has finished me!! by zeke100(m): 5:20am On Jul 08, 2016 |
tundelis:Baba dat one Sef na hotcake. I dey expect your mail will call you from there abeg no forget to clear that mail o |
Re: Nigeria has finished me!! by baba11(m): 5:22am On Jul 08, 2016 |
agarawu23: |
Re: Nigeria has finished me!! by agarawu23(m): 5:26am On Jul 08, 2016 |
Ymodulus, hadura29 , Ayo7 should confirm the account numbers below haven't received money from them plz.
Pls do confirm there is no error. You Will be credited today. God bless our hustle. Pls. If i no pick u, dnt be angry cos the mention are too much and i just have to do what i have in power. We can't satisfy everybody. 4 Likes 1 Share |
Re: Nigeria has finished me!! by Cherishing(f): 5:26am On Jul 08, 2016 |
hohohoho Lwkmh but seriously no be lafn Mata con3 harsh ,I mean realy harsh for everybody including us... bros Mek Una forget all these wey Una de see us display na just to tek cover body collect from john,Kennedy,Stanley and co. join am tek hol body dey look up to Baba Godie wen e go beta. but seriously d collection no easy atall o,u call john nowadays e Lyk Mek u show for him house,u wear tight jeans show,na just chop and t-fare u go carry go home. U call Kennedy e go say Mek u show for hotel u carry Ur friends show na so so vex e go vex for u for one or the other wey no even concern u. Stanley own once e don hear say money de involve na to wine u till Ur calls begin enta voice mail. Shey na to go marry now na e sure pass Mek I ask sebi na man wey prize u bera go fit carry u go Abi na to go force Mysef into man wey no go value me atall Infact Mek I hol my anger for here cos honesty dis con3 don tire me,n 4yrs after school o Meanwhile Oga kpatakpata for house wey de share something .... see whether u go reason my Mata na money for my hair I de find, gurls Gat to look good anywhere . 601-796-3566 na unto fidelity things 4 Likes |
Re: Nigeria has finished me!! by oautemi: 5:31am On Jul 08, 2016 |
tundelis:Bro please help me with a laptop. God Almighty will help you too o. I have learned how to make money with Kindle and istockphoto but na lappy be my problem. I don even get payoneer card shipped here in anticipation of using it to cash my earnings. I need to start doing something to keep sense and stomach hale and hearty on campus. My email is oautemitayo@gmail.com My real moniker is oautemitayo Cc. Ymodulus |
Re: Nigeria has finished me!! by tundelis(m): 5:32am On Jul 08, 2016 |
zeke100:don mail u |
Re: Nigeria has finished me!! by zeke100(m): 5:32am On Jul 08, 2016 |
agarawu23: Bros Abeg mesef Neva collect o 01135 Gtb |
Re: Nigeria has finished me!! by ududolls: 5:33am On Jul 08, 2016 |
bros if d lappy and connection fit reach me self o I go happy well well o,make I fit use am start E-hustle too o abeg.tank u sir tundelis:bros if d lappy and connection fit reach me self o I go happy well well o,make I fit use am start E-hustle too o abeg.tank u sir |
Re: Nigeria has finished me!! by Odogwuskido(m): 5:33am On Jul 08, 2016 |
agarawu23: Yes you can! Just save a soul : 2076897245 UBA |
Re: Nigeria has finished me!! by CACAWA(m): 5:35am On Jul 08, 2016 |
Milonis:whats the problem....? And welcome to N L is it okay if I inquire about this your problem? |
Re: Nigeria has finished me!! by zeke100(m): 5:35am On Jul 08, 2016 |
tundelis:Abeg I no see am o, dey find am like needle inside the box mba |
Re: Nigeria has finished me!! by oautemi: 5:37am On Jul 08, 2016 |
Cc Ymodulus and Agarawu. Oautemitayo is my real moniker o. 2016 Nairaland best Debater. Abeg I need a laptop o. Abeg a used laptop is all I need o. I wan use am for a legit online business crazymommy taught us here ni o. Abeg o |
Re: Nigeria has finished me!! by tundelis(m): 5:41am On Jul 08, 2016 |
zeke100:re-sent |
Re: Nigeria has finished me!! by zeke100(m): 5:45am On Jul 08, 2016 |
tundelis:Same thing bro you fit forward your number to my phone then 08......952 |
Re: Nigeria has finished me!! by Freiburger(m): 5:47am On Jul 08, 2016 |
DDeliverer:lol. no be today |
Re: Nigeria has finished me!! by Blankstare(m): 5:51am On Jul 08, 2016 |
Ayo7: |
Re: Nigeria has finished me!! by oautemi: 5:51am On Jul 08, 2016 |
tundelis:Bro no ignore abeg |
Re: Nigeria has finished me!! by Ready4watever: 5:51am On Jul 08, 2016 |
Wetin you guys dey yan ta true,I enter one place for area make I go watch bol,na him I see one of my good friend dey beg money say em never shop since mornin,I just dey shake Head say na d change wey we vot for be this?why we dey even pretend to talk am out na em me I No understand oo,no be wetin dey happen we dey talk abi dey no dey see am by themselves If na to com enslave all of us for our papa land them wan do,mak them go re think am oo bkos Very soon,I mean very soon,bois fit no take am again oo,so if them get wetin them wan do mak Them begin they do am Kia Kia,me I don talk am as e they hot oo,imagine me,during this one wk Holidays wey them giv us,I no sight light for my area and my gen no gree work,I no go kill ma sef I thank GOD say today na anoda day for me in the land of the living so mak I see wet in I go use am do ,,,,,,wen eedris sing say Nigeria jaga jaga,we no even no say na heaven we dey then,na now we they Even see say the heart of man true true wicked die,but just very soon protest go start until our condition Improve,we no go give up 1 Like 1 Share |
Re: Nigeria has finished me!! by oautemi: 5:52am On Jul 08, 2016 |
Ayo7:Abeg o. 0122661841 GTB |
Re: Nigeria has finished me!! by agarawu23(m): 5:53am On Jul 08, 2016 |
Canme4u:she received already so she should manage it. Half bread is better than none. I went thru their post before picking. |
Re: Nigeria has finished me!! by Odogwuskido(m): 5:55am On Jul 08, 2016 |
MrBLING: Pls remember me, sir. Account no is 2076897245. UBA |
Re: Nigeria has finished me!! by zeke100(m): 5:58am On Jul 08, 2016 |
agarawu23:Bro abeg no forget me o, Gtb. Pls nothing is too small |
Re: Nigeria has finished me!! by Oyetboy(m): 5:59am On Jul 08, 2016 |
agarawu23:i was on this thread since 9pm yesterday, posted my account details severally but YMODULUS, no look my side, Hunger wan finish me inside my hostel for unilag....abeg nothing is too small 0179281919 gtbank... Please |
Re: Nigeria has finished me!! by Teespice(f): 6:10am On Jul 08, 2016 |
MaziOmenuko: kai. the mosquitoes that bit me this night ehn were so plenty. I had to wake up around two am to kill fat mosquitoes and spray ota pia pia. even afterwards, they were singing in my ear. na that one worse pass. |
Re: Nigeria has finished me!! by kennyjodeci(m): 6:21am On Jul 08, 2016 |
AntiWailer: |
Re: Nigeria has finished me!! by VocalWalls: 6:23am On Jul 08, 2016 |
It's this bad... Sadly, this thread had greater potentials, but right now, it has become a money sharing thread. 2 Likes 1 Share |
Re: Nigeria has finished me!! by mfm04622: 6:25am On Jul 08, 2016 |
DDeliverer: Na the Niger Delta Avengers you need to beg to stop bombing gas pipelines so our thermal power plants , Work |
Re: Nigeria has finished me!! by Ihebu4chelsea(m): 6:30am On Jul 08, 2016 |
All thanks Be to Y.modulus. He credited my Diamond acc with 5K.. May you never Lack ..am very happy.. Thanks a Lot. I appreciate |
Re: Nigeria has finished me!! by sweetilicious(f): 6:36am On Jul 08, 2016 |
MaziOmenuko:They best. Make you no go meet another yeye bigger trouble outside. Wetin man go do? I stopped commenting about this country tey tey. Nothing wey Nigeria don do for the citizens. But if i say my mind now, i go receive ban. |
(1) (2) (3) ... (47) (48) (49) (50) (51) (52) (53) ... (118) (Reply)
Abba Kyari Is Dead! / Nigeria: The Good, The Bad, The Beautiful, The Ugly. / 2019 Presidential Election Results Announcement By Mahmood Yakubu, INEC Chairman
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 50 |