Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,171,431 members, 7,881,578 topics. Date: Saturday, 06 July 2024 at 12:26 AM

Nigeria has finished me!! - Politics (50) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / Nigeria has finished me!! (193549 Views)

[Classified Video, MUST WATCH]: NNAMDI KANU HAS FINISHED NIGERIA!!! / Nigeria Has Finished Me: Lessons Learnt / Nigeia Has Finished Me Rejoinder (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (47) (48) (49) (50) (51) (52) (53) ... (118) (Reply) (Go Down)

Re: Nigeria has finished me!! by tundelis(m): 5:19am On Jul 08, 2016
zeke100:

You fit msg me on mh25046@gmail.com. pls be fast about it. Wanna clear it soon
guy I no geh money to give anybody but me fit provide lappy and connection make I free you and ur Eleda
Re: Nigeria has finished me!! by zeke100(m): 5:20am On Jul 08, 2016
tundelis:
guy I no geh money to give anybody but me fit provide lappy and connection make I free you and ur Eleda
Baba dat one Sef na hotcake. I dey expect your mail will call you from there abeg no forget to clear that mail o
Re: Nigeria has finished me!! by baba11(m): 5:22am On Jul 08, 2016
agarawu23:
Oga Ayo7 promised 5k each for 10 ppl. So he will need to give Ymodulus the names and moniker of ppl he sent to before sharing mine. NO DOUBLE smiley

So I have talked to Ymodulus and we made up our mind sharing it among 10 ppl. Mentions too much and I wish I have more than that . may God bless our hustle smiley
Re: Nigeria has finished me!! by agarawu23(m): 5:26am On Jul 08, 2016
Ymodulus, hadura29 , Ayo7 should confirm the account numbers below haven't received money from them plz.


Vanahoro (access bank- 07067)
Ronke001 (GTB 99547)
Hassanq (FB. 3236) you are taking the larger share, you are 100% genuine.
Supersuave (GTB . 01659)
Toniabella (uba. 4194)
Shehuaba (FB. 30643*†331)
Talph (sky bank. 1"2389)
Ranchhoddas (00484, Access bank)
Streetcred (41*6257 eco bank)
Ayusbobs (diamond. 00*3152)

Pls do confirm there is no error. You Will be credited today. God bless our hustle.

Pls. If i no pick u, dnt be angry cos the mention are too much and i just have to do what i have in power. We can't satisfy everybody.

4 Likes 1 Share

Re: Nigeria has finished me!! by Cherishing(f): 5:26am On Jul 08, 2016
hohohoho Lwkmh
but seriously no be lafn Mata
con3 harsh ,I mean realy harsh for everybody including us... bros Mek Una forget all these wey Una de see us display na just to tek cover body grin collect from john,Kennedy,Stanley and co. join am tek hol body dey look up to Baba Godie wen e go beta.
but seriously d collection no easy atall o,u call john nowadays e Lyk Mek u show for him house,u wear tight jeans show,na just chop and t-fare u go carry go home. U call Kennedy e go say Mek u show for hotel u carry Ur friends show na so so vex e go vex for u for one or the other wey no even concern u. Stanley own once e don hear say money de involve na to wine u till Ur calls begin enta voice mail.
Shey na to go marry now na e sure pass Mek I ask sebi na man wey prize u bera go fit carry u go Abi na to go force Mysef into man wey no go value me atall
Infact Mek I hol my anger for here cos honesty dis con3 don tire me,n 4yrs after school o

Meanwhile Oga kpatakpata for house wey de share something .... see whether u go reason my Mata na money for my hair I de find, gurls Gat to look good anywhere .

601-796-3566 na unto fidelity things grin

4 Likes

Re: Nigeria has finished me!! by oautemi: 5:31am On Jul 08, 2016
tundelis:
guy I no geh money to give anybody but me fit provide lappy and connection make I free you and ur Eleda
Bro please help me with a laptop. God Almighty will help you too o. I have learned how to make money with Kindle and istockphoto but na lappy be my problem. I don even get payoneer card shipped here in anticipation of using it to cash my earnings. I need to start doing something to keep sense and stomach hale and hearty on campus. My email is oautemitayo@gmail.com
My real moniker is oautemitayo
Cc. Ymodulus
Re: Nigeria has finished me!! by tundelis(m): 5:32am On Jul 08, 2016
zeke100:

Baba dat one Sef na hotcake. I dey expect your mail will call you from there abeg no forget to clear that mail o
don mail u
Re: Nigeria has finished me!! by zeke100(m): 5:32am On Jul 08, 2016
agarawu23:
Ymodulus, hadura29 , Ayo7 should confirm the account numbers below haven't received money from them plz.



Pls do confirm there is no error. You Will be credited today. God bless our hustle.

Pls. If i no pick u, dnt be angry cos the mention are too much and i just have to do what i have in power. We can't satisfy everybody.

Bros Abeg mesef Neva collect o 01135 Gtb
Re: Nigeria has finished me!! by ududolls: 5:33am On Jul 08, 2016
bros if d lappy and connection fit reach me self o I go happy well well o,make I fit use am start E-hustle too o abeg.tank u sir
tundelis:
guy I no geh money to give anybody but me fit provide lappy and connection make I free you and ur Eleda
bros if d lappy and connection fit reach me self o I go happy well well o,make I fit use am start E-hustle too o abeg.tank u sir
Re: Nigeria has finished me!! by Odogwuskido(m): 5:33am On Jul 08, 2016
agarawu23:
exactly. Will call him tomorrow. I wish I can add more embarassed

Yes you can! Just save a soul : 2076897245 UBA
Re: Nigeria has finished me!! by CACAWA(m): 5:35am On Jul 08, 2016
Milonis:



Sir, please I will really be honoured if you assist me not with cash. I'm a writer and poet who has written a lot but no hope of ever getting published or any of my writings adapted for screen. I don't know if you can grant me private audience to explain more
whats the problem....?

And welcome to N L

is it okay if I inquire about this your problem?
Re: Nigeria has finished me!! by zeke100(m): 5:35am On Jul 08, 2016
tundelis:
don mail u
Abeg I no see am o, dey find am like needle inside the box mba
Re: Nigeria has finished me!! by oautemi: 5:37am On Jul 08, 2016
Cc Ymodulus and Agarawu.
Oautemitayo is my real moniker o.
2016 Nairaland best Debater.
Abeg I need a laptop o.
Abeg a used laptop is all I need o.
I wan use am for a legit online business crazymommy taught us here ni o. Abeg o
Re: Nigeria has finished me!! by tundelis(m): 5:41am On Jul 08, 2016
zeke100:

Abeg I no see am o, dey find am like needle inside the box mba
re-sent
Re: Nigeria has finished me!! by zeke100(m): 5:45am On Jul 08, 2016
tundelis:
re-sent
Same thing bro you fit forward your number to my phone then 08......952
Re: Nigeria has finished me!! by Freiburger(m): 5:47am On Jul 08, 2016
DDeliverer:


No be crase we dey use style dey crase so??
lol. no be today grin cheesy
Re: Nigeria has finished me!! by Blankstare(m): 5:51am On Jul 08, 2016
Ayo7:
I will like to support 10 youths with 5k each...Kindly pm me your account number. Transfer will be tomorrow morning. Regards
Re: Nigeria has finished me!! by oautemi: 5:51am On Jul 08, 2016
tundelis:
re-sent
Bro no ignore abeg
Re: Nigeria has finished me!! by Ready4watever: 5:51am On Jul 08, 2016
Wetin you guys dey yan ta true,I enter one place for area make I go watch bol,na him
I see one of my good friend dey beg money say em never shop since mornin,I just dey shake
Head say na d change wey we vot for be this?why we dey even pretend to talk am out na em me I
No understand oo,no be wetin dey happen we dey talk abi dey no dey see am by themselves
If na to com enslave all of us for our papa land them wan do,mak them go re think am oo bkos
Very soon,I mean very soon,bois fit no take am again oo,so if them get wetin them wan do mak
Them begin they do am Kia Kia,me I don talk am as e they hot oo,imagine me,during this one wk
Holidays wey them giv us,I no sight light for my area and my gen no gree work,I no go kill ma sef
I thank GOD say today na anoda day for me in the land of the living so mak I see wet in I go use am do
,,,,,,wen eedris sing say Nigeria jaga jaga,we no even no say na heaven we dey then,na now we they
Even see say the heart of man true true wicked die,but just very soon protest go start until our condition
Improve,we no go give up

1 Like 1 Share

Re: Nigeria has finished me!! by oautemi: 5:52am On Jul 08, 2016
Ayo7:
I will like to support 10 youths with 5k each...Kindly pm me your account number. Transfer will be tomorrow morning. Regards
Abeg o. 0122661841 GTB
Re: Nigeria has finished me!! by agarawu23(m): 5:53am On Jul 08, 2016
Canme4u:


Pls, someone should look this girl side.
she received already so she should manage it. Half bread is better than none. I went thru their post before picking.
Re: Nigeria has finished me!! by Odogwuskido(m): 5:55am On Jul 08, 2016
MrBLING:
Is there a way that the list of persons who's accounts have been blessed be compiled.

There are some of us considering helping our brothers and sisters.

We don't want to end up giving to the same persons twice or more

Pls remember me, sir. Account no is 2076897245. UBA
Re: Nigeria has finished me!! by zeke100(m): 5:58am On Jul 08, 2016
agarawu23:
she received already so she should manage it. Half bread is better than none. I went thru their post before picking.
Bro abeg no forget me o, Gtb. Pls nothing is too small
Re: Nigeria has finished me!! by Oyetboy(m): 5:59am On Jul 08, 2016
agarawu23:
she received already so she should manage it. Half bread is better than none. I went thru their post before picking.
i was on this thread since 9pm yesterday, posted my account details severally but YMODULUS, no look my side, Hunger wan finish me inside my hostel for unilag....abeg nothing is too small 0179281919 gtbank... Please
Re: Nigeria has finished me!! by Teespice(f): 6:10am On Jul 08, 2016
MaziOmenuko:
Ee come be like say everything for this country dey harsh, mosquitoes come harsh pass. No insecticide dey kill them again, abi dem don mutate come develope resistance for insecticide. I don spray tire, pour snipper sotey na me the snipper wan come kill. To breathe na wahala, still mosquitoes dey bite, sulk and even chew.

The other day I no sabi as rat take run enter my kitchen. I no even border myself to look for am. I just secure my certificate them because I know say if hunger finish with am for that my kitchen, the next thing him go do na to dey find my certificate. This morning, na so I see the rat lie down for my kitchen. I been think say him don die until I notice say him dey breath small small and dey blink him eyes. I just use broom sweep the thing comot.

The huzzling is real!

kai.

the mosquitoes that bit me this night ehn were so plenty.

I had to wake up around two am to kill fat mosquitoes and spray ota pia pia.

even afterwards, they were singing in my ear. na that one worse pass.
Re: Nigeria has finished me!! by kennyjodeci(m): 6:21am On Jul 08, 2016
AntiWailer:


Please PM me. I will reply ur mail immediately.

I want to ensure I transfer the money tonight.

I cnt sleep my heart is very heavy seeing this.

It is not fair what they are doing to the youths.

That is why I painfully explain the impact of people stealing our collective wealth to us.
Re: Nigeria has finished me!! by VocalWalls: 6:23am On Jul 08, 2016
cry cry cry cry

It's this bad... Sadly, this thread had greater potentials, but right now, it has become a money sharing thread.

2 Likes 1 Share

Re: Nigeria has finished me!! by mfm04622: 6:25am On Jul 08, 2016
DDeliverer:
If Buhari go fit just vex give us stable electricity for this country with the remaining years wey he get as president...Nigerians no go ever forget am...yet, he say na corruption he wan fight...wetin that one mean?

Abi them curse this country with darkness?

Oga graduate decide to humble himself go learning barbing....no light to encourage the guy..


he say make he learn tailoring....no light to encourage am..

wetin u say make he do? make he begin push wheel barrow? why he bother to even go school in the first place?
wetin our senators even dey do sef?? which special work dem dey do? which kind nonsense laws dem dey make? wey their salaries go high like that yet men dey street dey hungry...

why we dey foool oursefs for this country??

Na the Niger Delta Avengers you need to beg to stop bombing gas pipelines so our thermal power plants , Work
Re: Nigeria has finished me!! by Ihebu4chelsea(m): 6:30am On Jul 08, 2016
All thanks Be to Y.modulus. He credited my Diamond acc with 5K.. May you never Lack ..am very happy.. Thanks a Lot. I appreciate
Re: Nigeria has finished me!! by sweetilicious(f): 6:36am On Jul 08, 2016
MaziOmenuko:
Hilarious! The truth in simple and plain language. Me self lock myself for house dey sleep since today, that na why I no fit sleep again.

My paddy say na club him want make we go this night, I don tell am say I get running stomach.
For where, stomach wey never see better food chop, wetin wan run inside am again?
They best. Make you no go meet another yeye bigger trouble outside. Wetin man go do? I stopped commenting about this country tey tey. Nothing wey Nigeria don do for the citizens. But if i say my mind now, i go receive ban.

(1) (2) (3) ... (47) (48) (49) (50) (51) (52) (53) ... (118) (Reply)

Nigerian Defence Academy (NDA) military training (pics) / Abba Kyari Is Dead! / Nigeria: The Good, The Bad, The Beautiful, The Ugly.

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 50
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.