Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,184,645 members, 7,924,145 topics. Date: Sunday, 18 August 2024 at 01:11 AM

Naija Wey Una Dey?! - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Naija Wey Una Dey?! (756 Views)

To All My Single Guys And Babes; Na Ghost Una Dey Find? / I Want Know D One Wey Good For Juju / Where Una Dey? (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Naija Wey Una Dey?! by boyyyyyyyy(m): 11:48am On Aug 08, 2012
I dey vex 4 dis country wey i come frm no be joke oooo!!! Small thing Ogoni man go jump enter water like fish for days we no go see dem. See olympics nah, go swim,dem dey fear water.

Zero medal 4 Naija Hausa man go enter boat dey shout argungu fishing festival.
See rowing 4 olympics, dem no dey.

Zero medal 4 Naija Fulani herdsmen fit shoot arrow from 1km kill anyone wey wan steal dem cow, olympics reach make dem go do archery, dem no sabi shoot again.

Zero medal 4 Naija Igbo man go run from Sokoto to Aba at the slightest provocation by Boko. See marathon 4 olympics, dem no shw face.

Zero medal 4 Naija Agbero for park no mind pursue bus for road. See 100metres race 4 Olympics, dem no sabi run again.

ZERO medal 4 Naija Yoruba man go remove clothes, wrist watch and pant to fight 4 Ojuelegba. See boxing 4 olympics,we no see dem.

Zero medal 4 Naija Warri man go say warri no dey carry last..... na wetin Blessing Okagbare, our own warri babe dey do for last 4 women 200metres race abi she think say one person dey her back?

Zero medal 4 Naija Na who even start that nonsense called NAIJA GOT TALENT sef...?!
Re: Naija Wey Una Dey?! by DonaldGenes(m): 12:13pm On Aug 08, 2012
Lmao!

(1) (Reply)

BREAKING: Boko Haram HQ Phone Number Discovered!! / Urgent. / A JAMB Examination That Jam Me

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.