Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,199,897 members, 7,973,069 topics. Date: Saturday, 12 October 2024 at 07:47 AM

Man Wey Dey Reason - Literature (19) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Literature / Man Wey Dey Reason (555916 Views)

As E Dey Happen (pidgin Tory Wey Sweet Wella) / AS E DEY Happen(a Pidgin Story) / Ibo Boy Wey Like Yoruba (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (16) (17) (18) (19) (20) (21) (22) ... (112) (Reply) (Go Down)

Re: Man Wey Dey Reason by 4kizo(m): 9:53am On Mar 23, 2013
Floowwww
Re: Man Wey Dey Reason by valboy20(m): 10:04am On Mar 23, 2013
flow...make u try dey quote dx galx commentx before dem chop u raw
Re: Man Wey Dey Reason by temhab(f): 10:07am On Mar 23, 2013
God saves u. U 4 hear wehhn grin
Re: Man Wey Dey Reason by MsPweshy(f): 10:17am On Mar 23, 2013
flow1759:

nna lekwanum eshishi oh. Wetin Ms pweshy and cute bliss want na. I acknowledge u guys so much, is just that am always busy updating. Ok how una want make e be?
.
Yea,ur Busy updating nd flirtn with Josephine4gud(nt ma business tho) buh,seems like we are been ignored jst Carry every1 along plzzzz.
Re: Man Wey Dey Reason by Coldfaya(m): 10:51am On Mar 23, 2013
Choi......lmfao......muscle pull save u from embarrassment o flow....kai I dey laff dey vibrate sef.

Oya to these ur female fans dem matta; biko share dem to some of ur ardent male fans ooo b4 dem wunjor Josephine u hear.
Re: Man Wey Dey Reason by Rapmaestro(m): 11:07am On Mar 23, 2013
Choi, I don dead, flow don turn celebrity, later una go dey say "flow, pls, ur autograph on my bbreast" e.t.c, flow, na u biko
Re: Man Wey Dey Reason by beycitee(m): 11:07am On Mar 23, 2013
bros flowey u too much..................u get mouth like gun.........feeling u men.
Re: Man Wey Dey Reason by Osgee(m): 11:14am On Mar 23, 2013
Oga flow, i see u. Drop sumfin o.
Re: Man Wey Dey Reason by Mutaino7(m): 11:53am On Mar 23, 2013
Flow drop it lyk is hot.
Re: Man Wey Dey Reason by flow1759: 12:03pm On Mar 23, 2013
"how are u!! How are u!! How are u!!" was what Chief said as he shook hands with us, one after the other.


As i shook his hand, i felt how chilled his hand was. "mehn!! big man good oh, see as dis man hand cold like pure water" i tot.


"ehen, lemme give u guys something na, something for refreshment" Chief said.


On hearing "refreshment", i was refreshed internally and the muscle pull instantly ceased.


Chief brought out a bunch of 500naira note and gave to Bigie. "chief chief!! Chief chief!!" we hailed.


As chief gave the money to Bigie, i counted the money from a distance with my eyes, and i concluded it to be 20k. "Bigie na 20k dey there oh, if u thief any money for there ehn, i go know oh" i almost said.


"chief chief!! Chief chief!!" we cheered as Chief and his "darling" Kate walked into the compound. The bodyguards also followed.


Just when i was crying to God to provide money for me, oweing to the fact that the Notorious BIG robbed me, God heard my cry. Atleast my pocket would be enriched with not less than 3500naira in the near future, or so i tot.


"wetin Brainbox still dey do for Nkiru shop na" Snoop suddenly said.


Like the pidgin English adage our Mum always told us when we were younger goes; "pesin wey no dey house when Papa come back from work no go chop wetin Papa bring come from work".


True talk!! Since Brainbox wasn't around when we recieved the money, he wouldn't partake of it, so my selfish mind tot.

Not knowing the same Brainbox was "looting" for us all, a looting that would almost land all of us in trouble, and a looting that would almost cost him his life.

2 Likes 1 Share

Re: Man Wey Dey Reason by 4kizo(m): 12:09pm On Mar 23, 2013
Flow tualee 4 u
Re: Man Wey Dey Reason by Rapmaestro(m): 12:10pm On Mar 23, 2013
Thief òlé carry am go or so i to
Re: Man Wey Dey Reason by flow1759: 12:16pm On Mar 23, 2013
Cold faya: Choi......lmfao......muscle pull save u from embarrassment o flow....kai I dey laff dey vibrate sef.

Oya to these ur female fans dem matta; biko share dem to some of ur ardent male fans ooo b4 dem wunjor Josephine u hear.

i don marry two new wives, they are Cute bliss and Ms pweshy.
Re: Man Wey Dey Reason by MsPweshy(f): 12:19pm On Mar 23, 2013
Cold faya: Choi......lmfao......muscle pull save u from embarrassment o flow....kai I dey laff dey vibrate sef.

Oya to these ur female fans dem matta; biko share dem to some of ur ardent male fans ooo b4 dem wunjor Josephine u hear.
lmao..
Re: Man Wey Dey Reason by MsPweshy(f): 12:21pm On Mar 23, 2013
flow1759:

i don marry two new wives, they are Cute bliss and Ms pweshy.
..
Yea, we deserve it jooorr...am nw calld Mrs Flow..lolzzz :-)
Re: Man Wey Dey Reason by Nobody: 12:25pm On Mar 23, 2013
flow1759:

i don marry two new wives, they are Cute bliss and Ms pweshy.
abeg make josephine no come give person shot sleeve 4 hand o

1 Like

Re: Man Wey Dey Reason by Nobody: 12:26pm On Mar 23, 2013
Ms_Pweshy: ..
Yea, we deserve it jooorr...am nw calld Mrs Flow..lolzzz :-)
mrs flow how are u 2day?

1 Like

Re: Man Wey Dey Reason by flow1759: 12:33pm On Mar 23, 2013
Ms_Pweshy: ..
Yea, we deserve it jooorr...am nw calld Mrs Flow..lolzzz :-)

una don hear her abi?
Wife number 1 is yoyo the first.
Wife number 2 is josphine.
Wife number 3 is ladybianca
Wife number 4 and 5 is Ms pwesy and cute bliss. ONLY ME

PS: out of all of dem na only ladybianca don see my picture. The rest don't care to know how handsome/worwor their husband is.
Re: Man Wey Dey Reason by EzePromoe: 12:41pm On Mar 23, 2013
FLOW, how about that our Kegite tutorial arrangement na.
Re: Man Wey Dey Reason by flow1759: 12:43pm On Mar 23, 2013
Eze Promoe: FLOW, how about that our Kegite tutorial arrangement na.

how u want am na?
Re: Man Wey Dey Reason by EzePromoe: 12:45pm On Mar 23, 2013
flow1759:

how u want am na?
First of all, I go be wife number 6, then we in begin the tutorial tongue
Re: Man Wey Dey Reason by Nobody: 12:48pm On Mar 23, 2013
flow1759:

una don hear her abi?
Wife number 1 is yoyo the first.
Wife number 2 is josphine.
Wife number 3 is ladybianca
Wife number 4 and 5 is Ms pwesy and cute bliss. ONLY ME

PS: out of all of dem na only ladybianca don see my picture. The rest don't care to know how handsome/worwor their husband is.
it doesn't matter if d husband is handsome/worwor wetin we wan use am do nah
Re: Man Wey Dey Reason by Nobody: 12:51pm On Mar 23, 2013
Eze Promoe:
First of all, I go be wife number 6, then we in begin the tutorial tongue
welcome to the league of flow's wives.

1 Like

Re: Man Wey Dey Reason by EzePromoe: 1:05pm On Mar 23, 2013
Cute bliss: welcome to the league of flow's wives.
Shey you na number 5?
Chai!
FLOW, e no get something we fit do for our positions to dey change, i mean for example, make we dey play FLOW PREMIER LEAGUE. I no like this position i dey, na relegation zone im be. Meanwhile, as Man U fan wey i be, our position na always first two.

3 Likes

Re: Man Wey Dey Reason by 4kizo(m): 1:19pm On Mar 23, 2013
Eze Promoe:
Shey you na number 5?
Chai!
FLOW, e no get something we fit do for our positions to dey change, i mean for example, make we dey play FLOW PREMIER LEAGUE. I no like this position i dey, na relegation zone im be. Meanwhile, as Man U fan wey i be, our position na always first two.
Hahahaha, na true talk sha, una 2 much
Re: Man Wey Dey Reason by Rapmaestro(m): 1:35pm On Mar 23, 2013
Me nko? Flow ehn{na joke o, me no be g.ay o}
Re: Man Wey Dey Reason by MsPweshy(f): 2:06pm On Mar 23, 2013
I dy 5n oo..u nko?
Cute bliss: mrs flow how are u 2day?
Re: Man Wey Dey Reason by MsPweshy(f): 2:09pm On Mar 23, 2013
flow1759:

una don hear her abi?
Wife number 1 is yoyo the first.
Wife number 2 is josphine.
Wife number 3 is ladybianca
Wife number 4 and 5 is Ms pwesy and cute bliss. ONLY ME

PS: out of all of dem na only ladybianca don see my picture. The rest don't care to know how handsome/worwor their husband is.
their ws a time i askd requestd 2 c ur pix, buh u snubed me..anyway r u on fbk?
Re: Man Wey Dey Reason by Rapmaestro(m): 2:20pm On Mar 23, 2013
Ms_Pweshy:
their ws a time i askd requestd 2 c ur pix, buh u snubed me..anyway r u on fbk?
yes, i am, Lolz grin grin grin grin grin
Re: Man Wey Dey Reason by opeoluwa2(f): 2:41pm On Mar 23, 2013
In udeme's friend's voice "one day one day I know say flow go make us proud by giving us long update"
Re: Man Wey Dey Reason by Coldfaya(m): 2:51pm On Mar 23, 2013
Rap maestro: yes, i am, Lolz grin grin grin grin grin

Faya......u wish........ No let flow gbab u o
Re: Man Wey Dey Reason by Josphine4good(f): 2:55pm On Mar 23, 2013
Ms_Pweshy: .
Yea,ur Busy updating nd flirtn with Josephine4gud(nt ma business tho) buh,seems like we are been ignored jst Carry every1 along plzzzz.
I sense Jealous tongue

1 Like 1 Share

(1) (2) (3) ... (16) (17) (18) (19) (20) (21) (22) ... (112) (Reply)

BROKEN HEDGE By Toyin Taiwo / My Life On Campus (A True Life Story). / Red Ashes

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 39
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.