Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,198,819 members, 7,969,462 topics. Date: Tuesday, 08 October 2024 at 08:16 AM

Man Wey Dey Reason - Literature (73) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Literature / Man Wey Dey Reason (555827 Views)

As E Dey Happen (pidgin Tory Wey Sweet Wella) / AS E DEY Happen(a Pidgin Story) / Ibo Boy Wey Like Yoruba (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (70) (71) (72) (73) (74) (75) (76) ... (112) (Reply) (Go Down)

Re: Man Wey Dey Reason by Rapmaestro(m): 11:20am On May 22, 2013
temhab: Mo ti sope mi o no soro tele sugbon mo ti binu angry Iyun eni. Talo so wipe epe ila ki mu agbonrin? Ti o ba wa rin si owo olode nko? Iyun eji. Ta ba soro nisiyi won a ma sope Yoruba. Se onikaluku ni on se obe to wu won. Se ti okele lile tema n ranju ke to gbemini tabi sisu te ma n su lekan lose ni ka so ni? :oMo ti sope mi o no soro tele sugbon mo ti binu angry Iyun eni. Talo so wipe epe ila ki mu agbonrin? Ti o ba wa rin si owo olode nko? Iyun eji. Ta ba soro nisiyi won a ma sope Yoruba. Seun dakun jen so ero okan mi somo pe woni egba meji kan ki jarawon ni yon. Mo ti da guguru si yin lenu ke mo run kiri. Karo ojire bi?
lwkmd
Re: Man Wey Dey Reason by Ivyluvie: 11:51am On May 22, 2013
Bia biko,i don miss road?na language thread be this??this is serious......oga flow,abeg cme update ur tori.
Re: Man Wey Dey Reason by hanelson(m): 11:59am On May 22, 2013
Ishilove:
Hmmm...you dey cuss me ba?
babe I for tell you wat they said but this one u carry samurai sword, I dey fear oo.
Re: Man Wey Dey Reason by 4kizo(m): 11:59am On May 22, 2013
Updating v bn slow dis dayz flow
Re: Man Wey Dey Reason by dandollaz: 1:14pm On May 22, 2013
This is becoming a fight between bokoharam and Nigeria .I will soon declare this thread a state of emergency.pls pls I'm tired of the mess ishiluv in engligbo headluv has done.she has polluted the air and is left for flow the clear the mess by ignoring okachamara in pigin I too know people and updata ngwangwa in english fast fast.
Still I Flow......
Re: Man Wey Dey Reason by Anyi3(m): 2:18pm On May 22, 2013
Where are all those MODs when you need them we need help in cleaning up this thread. And in more intersting development, nairaland don turn twitter, i found someone following me, how i go take follow person sef
Re: Man Wey Dey Reason by Francuiz: 4:03pm On May 22, 2013
Ma'am ishi has nothing to do with d derailing of this thread. She just made corrections which any reasonable person would appreciate. Na oga flow use him hand derail d tread. The language thingy was uncalled for. #just saying my mind#

3 Likes

Re: Man Wey Dey Reason by ooofreezy(m): 4:14pm On May 22, 2013
Guy I dey feel your flow die! Abeg flow dey go abeg!
Re: Man Wey Dey Reason by flow1759: 5:33pm On May 22, 2013
My stomach bulged like Atlas mountain as i walked slowly to avoid explosion. I looked and saw that Man's stomach bulged like mountain Everest, he could be best described as a kwashiorkor patient.

Home sweet home!! We got home to meet Snoop and Bigie gambling.

"where Baba jay?" Man asked. "him go church" Snoop answered.

I took my bath, and as i was watching Tv, Man whispered to my ears; "make we go visit Mama Ejima na". "visit her for wetin?" I almost said. But as he removed our Nokia phone from his pocket smiling, it dawned on me that it was Blackmail time.

"kpoon kpoon kpoon!!" Man knocked at Mama Ejima's door. "who be that?" Mama Ejima responded from inside.

"na me, na Man wey dey reason" Man said.

"my husband no dey, him travel" Mama Ejima informed. "no be your husband we wan see, na you" said Man.

Mama Ejima hurriedly came to open the door, and asked; "any problem?". "no problem, we just come greet you" Man said as we walked into the room.

"this one wey una come greet me so, hope i dey safe?" She said as we sat down. "you dey safe" Man replied.

"you no dey safe oh" I nearly said.

"wetin i go give una na, make i bring meat for una?" Mama Ejima said. "bring am na" I couldn't wait for her to finish saying that before i answered.

Just when i was saying i had eaten enough meat for the night, came another meat, mighty ones at that.

I turned and saw that the twins were fast asleep. They looked like two identical cartoon creatures as they lie on the bed.

Man feed his eyes with the cases of home movie CD plates that were piled on the floor, while i was admiring the huge three pieces of meat in the plate in front of me. I was wondering how such huge pieces of meat would enter my small mouth, but i was sure Man's wide mouth would accommodate not only one, but the three pieces of meat at a time.

"Mama Ejima why you bring three meat when we be two na, you want make cheating dey abi?" I nearly said. I assured myself that i would be the one to eat two pieces of meat, while Man would eat just one. But in other for me to accomplish it, i must chew with the speed of light. How possible was that when my teeth ached because of the excess meat i ate at Soroagwa's.

Suddenly Man said, "Mama Ejima you like Nigerian film well well oh". "i like am well well na, you know say i be full time house wife, na dem the film i dey use busy myself" She answered.

"okay, shebi your phone get Bluetooth?" Man asked. "yes e get, why you ask?" Mama Ejima replied. "i ask because e get one Nigerian film wey i wan send for you" Man said.

"send am na, make i on the Bluetooth" Mama Ejima said. "you go like the film, Omotola and Genevieve dey" said Man.

"which day we get this phone wey Man don already put film inside?" I asked myself as i opened my mouth wide to force a piece of meat inside.

But as Man turned and wink at me, I realized the movie he was sending to Mama Ejima's phone was the movie Kate acted the lead role, while Mama Ejima acted the supporting role.

I guessed Kate was Omotola, while Mama Ejima was Genieve. Come to think of it, they both were a picture perfect of both actresses in looks.

Albeit I looked like a Clown as i chewed, I tried my possible best not to chew my tongue along with the meat.

The room was silent for while, what could be heard was the irritating noise my mouth made as i started chewing my second piece of meat, while Man started chewing his first.

"Mama Ejima the movie don enter your phone, play am" Man informed.

She smiled as she took her phone to play the movie. A movie i titled in my mind; "The downfall of the L'esbians".

Her smile turned frown within a twinkle of an eye, from frown, i saw tears clouded her eyes.

She ran to where we sat and pleaded saying; "abeg anything wey una want i go give una, make una no let my husband see this video"

"anything? Even your Kpormor" I nearly said.

"which day your husband go come back?" Man asked. "na next tomorrow" She responded panicking.

"Okay we give you from now till when your husband comes back to pay us the sum of 50,000naira only, or else, your husband will see this video" Man spoke English for the first time since i knew him.

Why wouldn't he speak English? When we would soon be as rich as Bassey and company.

"bros, 50,000 too much" Mama Ejima cried as she was fidgety. She had never called any of us "bros" before but such situation warranted her to even call us "chairmen".

"e too much abi? No worry when ur marriage scatter, i go see if 50k go arrange ur marriage back" Man said and headed to the door. "i go pay oh, I go pay" Mama Ejima cried.

As she shook like a Jelly fish, her "parting frame" also shook.

My dirty mind suggested something to me.

I gave her parting frame a parting gift of f'ondling. And she said, "thank you bros".

4 Likes

Re: Man Wey Dey Reason by yemi2plus(m): 5:45pm On May 22, 2013
Nice one. Correct your 2nd word in the first line
Re: Man Wey Dey Reason by agidaizzy(m): 5:46pm On May 22, 2013
Critics or no critics am addicted to dis thread, i kip laffing inside nd my sibling wandaring wats wrong wit me, mehn, am in lv wit dis, kudos mr flow....
Re: Man Wey Dey Reason by chinedumo(m): 5:50pm On May 22, 2013
How una go dey comfortable to live in one yard with her after this blackmail?
Re: Man Wey Dey Reason by danjkad: 5:55pm On May 22, 2013
Ahhhhhhhha. Can't stop laughin.
Keep up d gud work.
Re: Man Wey Dey Reason by flow1759: 5:59pm On May 22, 2013
yemi2plus2: Nice one. Correct your 2nd word in the first line

Thanks. I have done that.
Re: Man Wey Dey Reason by flow1759: 6:01pm On May 22, 2013
chinedumo: How una go dey comfortable to live in one yard with her after this blackmail?

Guy no worry, u go laf tayah. She show me and Man pepper ehnnn.

1 Like

Re: Man Wey Dey Reason by flow1759: 6:06pm On May 22, 2013
Francuiz: Ma'am ishi has nothing to do with d derailing of this thread. She just made corrections which any reasonable person would appreciate. Na oga flow use him hand derail d tread. The language thingy was uncalled for. #just saying my mind#

Pls lets forget about "Ishi Issue" and the "correction wahala" and move on.
Re: Man Wey Dey Reason by omoadeleye(m): 6:17pm On May 22, 2013
flow1759: My stomach bulged like Atlas mountain as i walked slowly to avoid explosion. I looked and saw that Man's stomach bulged like mountain Everest, he could be best described as a kwashiorkor patient.

Home sweet home!! We got home to meet Snoop and Bigie gambling.

"where Baba jay?" Man asked. "him go church" Snoop answered.

I took my bath, and as i was watching Tv, Man whispered to my ears; "make we go visit Mama Ejima na". "visit her for wetin?" I almost said. But as he removed our Nokia phone from his pocket smiling, it dawned on me that it was Blackmail time.

"kpoon kpoon kpoon!!" Man knocked at Mama Ejima's door. "who be that?" Mama Ejima responded from inside.

"na me, na Man wey dey reason" Man said.

"my husband no dey, him travel" Mama Ejima informed. "no be your husband we wan see, na you" said Man.

Mama Ejima hurriedly came to open the door, and asked; "any problem?". "no problem, we just come greet you" Man said as we walked into the room.

"this one wey una come greet me so, hope i dey safe?" She said as we sat down. "you dey safe" Man replied.

"you no dey safe oh" I nearly said.

"wetin i go give una na, make i bring meat for una?" Mama Ejima said. "bring am na" I couldn't wait for her to finish saying that before i answered.

Just when i was saying i had eaten enough meat for the night, came another meat, mighty ones at that.

I turned and saw that the twins were fast asleep. They looked like two identical cartoon creatures as they lie on the bed.

Man feed his eyes with the cases of home movie CD plates that were piled on the floor, while i was admiring the huge three pieces of meat in the plate in front of me. I was wondering how such huge pieces of meat would enter my small mouth, but i was sure Man's wide mouth would accommodate not only one, but the three pieces of meat at a time.

"Mama Ejima why you bring three meat when we be two na, you want make cheating dey abi?" I nearly said. I assured myself that i would be the one to eat two pieces of meat, while Man would eat just one. But in other for me to accomplish it, i must chew with the speed of light. How possible was that when my teeth ached because of the excess meat i ate at Soroagwa's.

Suddenly Man said, "Mama Ejima you like Nigerian film well well oh". "i like am well well na, you know say i be full time house wife, na dem the film i dey use busy myself" She answered.

"okay, shebi your phone get Bluetooth?" Man asked. "yes e get, why you ask?" Mama Ejima replied. "i ask because e get one Nigerian film wey i wan send for you" Man said.

"send am na, make i on the Bluetooth" Mama Ejima said. "you go like the film, Omotola and Genevieve dey" said Man.

"which day we get this phone wey Man don already put film inside?" I asked myself as i opened my mouth wide to force a piece of meat inside.

But as Man turned and wink at me, I realized the movie he was sending to Mama Ejima's phone was the movie Kate acted the lead role, while Mama Ejima acted the supporting role.

I guessed Kate was Omotola, while Mama Ejima was Genieve. Come to think of it, they both were a picture perfect of both actresses in looks.

Albeit I looked like a Clown as i chewed, I tried my possible best not to chew my tongue along with the meat.

The room was silent for while, what could be heard was the irritating noise my mouth made as i started chewing my second piece of meat, while Man started chewing his first.

"Mama Ejima the movie don enter your phone, play am" Man informed.

She smiled as she took her phone to play the movie. A movie i titled in my mind; "The downfall of the L'esbians".

Her smile turned frown within a twinkle of an eye, from frown, i saw tears clouded her eyes.

She ran to where we sat and pleaded saying; "abeg anything wey una want i go give una, make una no let my husband see this video"

"anything? Even your Kpormor" I nearly said.

"which day your husband go come back?" Man asked. "na next tomorrow" She responded panicking.

"Okay we give you from now till when your husband comes back to pay us the sum of 50,000naira only, or else, your husband will see this video" Man spoke English for the first time since i knew him.

Why wouldn't he speak English? When we would soon be as rich as Bassey and company.

"bros, 50,000 too much" Mama Ejima cried as she was fidgety. She had never called any of us "bros" before but such situation warranted her to even call us "chairmen".

"e too much abi? No worry when ur marriage scatter, i go see if 50k go arrange ur marriage back" Man said and headed to the door. "i go pay oh, I go pay" Mama Ejima cried.

As she shook like a Jelly fish, her "parting frame" also shook.

My dirty mind suggested something to me.

I gave her parting frame a parting gift of f'ondling. And she said, "thank you bros".
gengengen, suspense film ni, i dey wait for update

gengengen, suspense film ni, i dey wait for update grin grin
Re: Man Wey Dey Reason by blueeyes1: 6:18pm On May 22, 2013
flow1759:

Pls lets forget about "Ishi Issue" and the "correction wahala" and move on.
10 million likes
Re: Man Wey Dey Reason by yemi2plus(m): 6:27pm On May 22, 2013
flow1759:

Thanks. I have done that.
you're welcome
Re: Man Wey Dey Reason by Rapmaestro(m): 6:58pm On May 22, 2013
omoadeleye: gengengen, suspense film ni, i dey wait for update grin grin
guy... U are vewi sick o.. Why quote all dat post na? Na wa o
Re: Man Wey Dey Reason by pillzthadrugz(m): 7:42pm On May 22, 2013
haahaahaa.........flow you know what?.....Man is an evil architect..... just check out the way he designed that plight(mama Ejima& kate)..
But one thing that makes me comment is just the bons(Ghana man)......... mehn flow we use to do that base on street tins.........u really reminded me of the good old days........baba tuale u get mouth DIE...... ogeni u bi real street boi.......wey get credibility and i respect u 4dat.......thumbzup.......
Re: Man Wey Dey Reason by texanomaly(f): 7:53pm On May 22, 2013
LOL...You are a very bad boy...can't wait for next update
Re: Man Wey Dey Reason by Fourcade(m): 8:41pm On May 22, 2013
I'm back again grin
Re: Man Wey Dey Reason by SlendyMEE(f): 9:34pm On May 22, 2013
Started reading this 3 nights ago. Thought I would never get to the last page b4 the story ends, but I made it. I must say you're a good story teller. I've laughed so much this last 3 nyts(nyt shift tings). Well done and pls update soonest wink
Re: Man Wey Dey Reason by flow1759: 10:48pm On May 22, 2013
"Baba jay you don come back?" I said as we entered our room. "i don come back oh, Pkc dey come sef, him say him no go sleep for church today" Baba jay replied.

"Baba jay na 20k dey here, if i go work tomorrow i go give you the remaining 13k" I handed Baba jay 20,000naira.

"Baba jay na 15k wey i chop Bigie and Tupac for gamble today be this, if i chop them again tomorrow i go pay you the remaining" Snoop handed Baba jay 15,000naira.

"na 33k dey here, i don pay finish be that" Man handed Baba jay his complete money.

Baba jay painstakingly counted all the money and said, "early mor-mor tomorrow, i go go give this money to the welder wey dey do the container, him don finish am, na make i just pay am finish com carry the container".

Early mor-mor means early morning.

Since the business was for the good of all of us, i was sure the money wouldn't be stolen.

Commander Bigie had gone to his room to sleep, and his second in command Brainbox was part of the business, so no one else could steal the money, or so i tot.

"where Tega go na?" I asked. "him travel go Delta state" Snoop answered.

Tega had told I and Man one evening that he would go and suckle "Anra Nwanyi Asaba", so that his Yahoo-yahoo business would flourish. He said he wanted to take the risk.

Risk!! Risk!! Risk!! That was what my friends were all about. From the Notorious robber Bigie, to the Babalawo Man, to Brainbox with the brain of five persons put together, to Tega who wanted to get money from the devil, amongst others.

I am not sure i would ever meet such friends in my lifetime.

Before i forgot, Anra means B''reast, Nwanyi means Woman, and Asaba is the same Asaba you know as the capital of Delta state.

Tega wanted to go suckle the b''reast of a priestess in Asaba so his Yahoo-yahoo business would blossom. And money would p'ump in. That was his belief.

Rumour had it when i was in school that a guy in my department suckled the b''reast of the priestess and succeeded in yahoo-yahooing his way to own an expensive car at 22. The guy was the talk of the town as girls clustered around him like bee to nectar.

Legend has it that suckling the gigantic b''reast of the priestess would make one succeed in whatever he does. But Flow has it that; "the devil gives with the right hand and takes with the left".

"Baba jay na you dey sleep for ground today, why you com cancel your name com put my name" Man said as he was staring at the sleeping timetable on top of the table.

"guy make you no talk that thing oh, that day wey i come back from church late wey na you suppose sleep for ground, i meet you dey sleep for bed, i no talk anything, i just sleep for ground" Baba jay explained.

"forget that day oh, that day don pass, today na you dey sleep for ground" Man said.

"guy make you no try me me oh, i dey warn you oh" Baba jay said pointing a finiger at Man.

What i thought wouldn't get to an extent of quarelling, as tempers were boiling, i could tell a quarel was knocking. Or even a fight.

"who you dey warn?" Man queried. "na you, i no be your mate oh" Baba jay said.

"guy, you be old man but you no dey respect yourself" Man thundered.

"guy i go just beat you like small pekin" Baba jay threatened.

"even if hundred of your type fight me, them no go fit beat me" Man threatened.

"make una come warn Man oh, i go beat am oh" Baba jay said as he moved closer to Man with his fist clenched.

"guy you no go fit beat Man oh" I nearly whispered to Baba jay as i held him.

The next thing i saw, Man was with a knife threatening to stab Baba jay. "make una hold Man oh" I yelled, as Snoop and Brainbox held Man firmly.

So if Man was left, he would had stabbed Baba jay with the knife? God forbid bad thing!! That would had been my last night in Nekede, i would had taken the next available Flight, sorry, Bus to Lagos.

As i held Baba jay firmly, i noticed his whole body was vibrating. "leave me, make i teach am lesson" Baba jay said.

"make i leave you make you teach person wey hold Knife lesson abi? You wan die be that oh" I nearly said.

Legend has it that Northerners loves fighting with sharp objects like Knife and daggar. And Man grew up in the North, so i blamed him not.

I couldn't tell whether it was "Jaz" or "voodoo" that Man used on Brainbox and Snoop that they let go of him and he dashed towards Baba jay with the knife.

I could tell his mission was to divide Baba jay's "Ishi Ukwu" to two equal halves with the knife he held.

Ishi Ukwu means Big head. Of course Baba jay had a Big head. His head was also square in shape like a Tv screen.

Suddenly, Pkc rushed into the room to save the day by pushing Man away. And MOG quickly collected the knife from him.

That night i promised myself not to sleep by the side of Man, so he wouldn't mistake me for Baba jay and stab me in the middle of the night.

8 Likes 1 Share

Re: Man Wey Dey Reason by Rapmaestro(m): 11:18pm On May 22, 2013
Ehen Foxy, na foxycarol be the name.. Shey na u?
Re: Man Wey Dey Reason by emmabest2000(m): 11:29pm On May 22, 2013
Keep flowing
Re: Man Wey Dey Reason by wizmorris007(m): 12:51am On May 23, 2013
Flow u sabi fear well well oooo
Re: Man Wey Dey Reason by FoxyVista(m): 5:11am On May 23, 2013
Rap maestro: Ehen Foxy, na foxycarol be the name.. Shey na u?

No be me oooo... I go check my other monikers, maybe the person ask for permission before adopting my name. This na nonsense. Why person go wan bastardize my name na.... Mtchw..

Foxycarol, better come and explain yourself... There is only one Foxy on Nairaland with multiple handles and just one person operating it. Thatz me.... I know you not...

(1) (2) (3) ... (70) (71) (72) (73) (74) (75) (76) ... (112) (Reply)

BROKEN HEDGE By Toyin Taiwo / My Life On Campus (A True Life Story). / Red Ashes

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 96
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.