Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,173,190 members, 7,887,448 topics. Date: Friday, 12 July 2024 at 09:01 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / Big Brother Africa "The Chase" Official Thread (2189037 Views)
Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread / Big Brother Africa The Chase Finale After-party Pictures / Angelo And Bimp Evicted From Big Brother Africa The Chase (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (1479) (1480) (1481) (1482) (1483) (1484) (1485) ... (2727) (Reply) (Go Down)
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by IloveGH: 11:22pm On Aug 20, 2013 |
ochongonoko: Thanks bro for putting a lid on this our back and forth exchange. My bro GH Kwame dey vex me today eno be small ooo Even referring to him as your in-law dey vex him. How come THE AMAKA no vex when peeps refer to GH Kwame as her husband No sense of humor at all? I dey SMH like agama lizard *in Itsmodela's voice* 1 Like |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by AdaziMcqueen(f): 11:26pm On Aug 20, 2013 |
And how much dem go give una for all this campaign...yawn!! |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by Agbgift(f): 11:26pm On Aug 20, 2013 |
ItsModella: Have you guys seen this thread on the front page? That thing on the front page called article, is rubbish. The writer is confused. |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by GHKWAME(m): 11:27pm On Aug 20, 2013 |
GH KWAME: Jason Iyasara Giyaz (god_of_music) :::: And that 9JA boy is here!!! Yes oo that girl na our wife....Melvin's wife! Na Melvin go chop that baka and groundnut finish oo!! SHALOM!! |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by Kslib(m): 11:34pm On Aug 20, 2013 |
Adazi Mcqueen: And how much dem go give una for all this campaign...yawn!!Na your type be the problem wey we get for Naija.. Always looking for gain/money in everything.. If person ask una for direction,una go ask for money. Lol. Una no fit help person without money or personal gain.. .. Dont vote for Melvin or beverly,just sit down ofr parlour and relax while you watch TV but no dey try run down people wey dey vote.. .. Nobe everybody dey something for personal gain.. Abeg no take offense oo but you sef knw say na true i dey talk.. ;DLol .. All izz well! 1 Like |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by THEAMAKA(f): 11:34pm On Aug 20, 2013 |
Ginger78: .where have u beenhope u are voting for bev.keep doing it for her,she deserves our vote. I was on campus, so i'm a bit busy now... I actually did drop a few votes in my chemistry class. Btw, i got your shout out. Thanks babe! |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by Nobody: 11:38pm On Aug 20, 2013 |
fork adict:Lol .......I may be older than you sef...who knows?? |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by GHKWAME(m): 11:40pm On Aug 20, 2013 |
I love GH: Kwaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa.. This niggah has Killed me oo. I shock give you waa. How I fit bore you? Obimanso dea, y3tsr3 onua d) nkoa. NB: I was concerned that your harsh response was going to lead to an unwarranted E-war. How I fit beef you? Carley, wunim se obi 3tro s3, 3y3 me na mekura wu Handle nu? Charley na mi dw3n s3 omu b3 ka ntokwa. |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by tuktudicko(m): 11:41pm On Aug 20, 2013 |
Adazi Mcqueen: And how much dem go give una for all this campaign...yawn!!Wetin conzine u! Ehn!!! ekaitte APROKO!!! Waka pass Ptcheeeeeew! |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by Nobody: 11:42pm On Aug 20, 2013 |
ochongonoko: |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by Nobody: 11:43pm On Aug 20, 2013 |
ItsModella:what do you mean?? |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by chriskwaku: 11:44pm On Aug 20, 2013 |
[quote author=GH KWAME] Jason Iyasara Giyaz (god_of_music) :::: And that 9JA boy is here!!! Yes oo that girl na our wife....Melvin's wife! Na Melvin go chop that baka and groundnut finish oo!! SHALOM!! [/qu lol. GOM is everywhere ; on twitter, facebook etc |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by AdaziMcqueen(f): 11:44pm On Aug 20, 2013 |
Kslib: No offence taken but abeg e don too much jare everyone suppose win somehow abi u sef u no get wetin u go use 300k big ones do. Anyway me i no go lie i no be philantropist i believe in equal opportunity everyone naija or not suppose get equal chance to win thats the real solution to the problem in naija.. Equal opportunity for all...lol. |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by GHKWAME(m): 11:45pm On Aug 20, 2013 |
THE AMAKA:How do you do? And How was lectures? |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by Dannyxy(m): 11:45pm On Aug 20, 2013 |
Adazi Mcqueen:huh? |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by AdaziMcqueen(f): 11:48pm On Aug 20, 2013 |
Dannyxy: huh? Sorry o! |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by Kslib(m): 11:51pm On Aug 20, 2013 |
Adazi Mcqueen:**scratches head*** E be like say you intentionally Code this your post so that e go confuse me.... Lol.. No wahala sha,i still get you.. @Semid4lyf abeg con move this post to programming section.. .. All izz well!! |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by Dannyxy(m): 11:53pm On Aug 20, 2013 |
Kslib:u understand the post?i read am ten times nd i no still understand am... |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by Kslib(m): 11:59pm On Aug 20, 2013 |
Dannyxy: u understand the post?i read am ten times nd i no still understand am...***looks left,looks right to see if she's still online*** .. Understand wetin? I be wizard? 1 Like |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by Agbgift(f): 11:59pm On Aug 20, 2013 |
I saw the dresses elekim made for the ladies 2day, that guy is good and gifted. I pray his talent opens great opportunities 4 him after BBA. 2 Likes |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by GHKWAME(m): 12:00am On Aug 21, 2013 |
Dannyxy: u understand the post?i read am ten times nd i no still understand am...Kwaaaaaaa..... Same here Bro, some People are good in encrypting their Posts. |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by Nobody: 12:03am On Aug 21, 2013 |
[quote author=chriskwaku][/quote] na God oo! |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by BizBloke(m): 12:04am On Aug 21, 2013 |
ItsModella: Hahaha. U don confuse me join with Jonathan. Loool @ Ogochukwu |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by Dannyxy(m): 12:04am On Aug 21, 2013 |
Kslib:lmao... |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by Nobody: 12:05am On Aug 21, 2013 |
GH KWAME: ....eeyah!!! I recall when most people were certain Dillish was going Home last week. Hmmmm, I get the feeling Beverly will get Nigeria's Vote and Dillish will exit before Beverly. Asin!!! I'm feeling the way you think Not the Nigerians vote oh lol. But Dillish exiting before Bev. |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by BizBloke(m): 12:05am On Aug 21, 2013 |
Adazi Mcqueen: And how much dem go give una for all this campaign...yawn!! How much dem pay you for this post? |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by THEAMAKA(f): 12:05am On Aug 21, 2013 |
I love GH: Lmaoooo! |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by BizBloke(m): 12:06am On Aug 21, 2013 |
Dannyxy: u understand the post?i read am ten times nd i no still understand am... Lwkm. Her plan no go work...lol |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by Nobody: 12:06am On Aug 21, 2013 |
Dannyxy: yeeh!i don tey wen ur craze start..."dr iyasara" the" marketer"...lmaoNo na that time wey i be Gentleman! |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by Dannyxy(m): 12:06am On Aug 21, 2013 |
GH KWAME:thank God oh,i thought i wz d only one who could nt understand d post... |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by AdaziMcqueen(f): 12:07am On Aug 21, 2013 |
GH KWAME: People are always chastized for saying the truth...its well o. Me sef i need 300k abeg make una support me when i go next year.. |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by Dannyxy(m): 12:08am On Aug 21, 2013 |
BizBloke:see me see wahala oh,out of no where she wan make all of us look like mumu...nawa oh |
(1) (2) (3) ... (1479) (1480) (1481) (1482) (1483) (1484) (1485) ... (2727) (Reply)
Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread / Big Brother Naija 2017: Live Thread / What Series Are You Watching Now? Part 2
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 40 |