Stats: 3,169,729 members, 7,875,828 topics. Date: Saturday, 29 June 2024 at 10:31 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / Big Brother Africa "The Chase" Official Thread (2186064 Views)
Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread / Big Brother Africa The Chase Finale After-party Pictures / Angelo And Bimp Evicted From Big Brother Africa The Chase (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (1867) (1868) (1869) (1870) (1871) (1872) (1873) ... (2727) (Reply) (Go Down)
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by Cestmoi1(f): 12:52am On Sep 12, 2013 |
Mariarocks:It's obvious i can't change your ideas no matter wat i say. So,in a nutshell....i hear u.lol |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by Nobody: 12:55am On Sep 12, 2013 |
Kslib and C'est moi, 1 Like
|
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by Kslib(m): 12:55am On Sep 12, 2013 |
Mariarocks:Wetin be dis na? ![]() Abeg stop dey cook controversy na.. Shey i don rebuke this statement from your mouth before na... If to say na another person,i for no reply but you call my name... For the last time,abeg stop deu use me off hot charcoal. Abeg stop dey use me..... Abeg.....lol ![]() ![]() All izz well! |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by Nobody: 12:56am On Sep 12, 2013 |
C'est moi: Oya talk. I wan go sleep. ![]() |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by Kslib(m): 12:57am On Sep 12, 2013 |
Mariarocks:lol... Erm,my hyde,time don reach to discuss maria mata for COVOON... ![]() ![]() All izz well! |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by Nobody: 12:58am On Sep 12, 2013 |
Kslib: Why this one dey stutter ![]() ![]() ![]() ![]() |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by Kslib(m): 12:58am On Sep 12, 2013 |
Mariarocks:You no sabi time difference? ![]() ![]() All izz well! |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by GHKWAME(m): 12:59am On Sep 12, 2013 |
Pokello said she is here (Ghana) to stay!.... Her Ghanaian name is Aku because she was born on wednesday. NB: Aku is an 3w3 name from 3likem's Tribe, the 0fficial wednesday born females for akan children is Akua |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by Nobody: 12:59am On Sep 12, 2013 |
Kslib: Lool I get early morning class tomorrow. Yes, I wan go sleep |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by Kslib(m): 12:59am On Sep 12, 2013 |
Mariarocks:Hiaaan!!! Ok!! You know whatt? Ask me wetin you wan ask me.. I wan clear the air.. ![]() All izz well! |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by Cestmoi1(f): 1:00am On Sep 12, 2013 |
Mariarocks:Absolutely nothing again.U had your chance,you blew it.lol |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by Nobody: 1:02am On Sep 12, 2013 |
C'est moi: ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Una dey see wetin I dey talk ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() 1 Like |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by Nobody: 1:03am On Sep 12, 2013 |
Kslib: Make I see u talk na. When ur gf no wan deny am ![]() ![]() |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by Cestmoi1(f): 1:04am On Sep 12, 2013 |
Mariarocks:#sighs......lol.No further comment after this....I'm letting this go.Tired of denying. |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by Nobody: 1:04am On Sep 12, 2013 |
Kslib: Huh ![]() |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by Nobody: 1:07am On Sep 12, 2013 |
C'est moi: You modified this post. ![]() ![]() ![]() ![]() |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by Kslib(m): 1:07am On Sep 12, 2013 |
Mariarocks:I say make you ask me any question,so dat i go clear the air,but you dey twist go anoda side.. ok ooo..lol You no know say you dey limit c'est moi's online freedom.. One guy fit dey eye her BUT you wan spoil her toaster mind with one imaginary crush... I just pity her sha... All izz well! |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by Kslib(m): 1:09am On Sep 12, 2013 |
Mariarocks:Dey there dey form oyinbo with 'huh'... By the time mr hyde pick ur back bone for sleep,ur eye go clear... ![]() ![]() All izz well! |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by Nobody: 1:11am On Sep 12, 2013 |
Kslib: He cares people....he cares. ![]() ![]() He no talk this one during the time of @itsmodella or Ginger oh. Na when I start my own investigation for C'est moi na then the thought suddenly hit him ![]() ![]() All is Indeed well boss! 1 Like |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by Nobody: 1:13am On Sep 12, 2013 |
Kslib: I'm sorry, I know not what u are on about. ![]() ![]() |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by Kslib(m): 1:14am On Sep 12, 2013 |
Mariarocks:Hahaha!!! Wetin bring @modella and @ginger enter dis mata...lol .. All izz well! |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by Nobody: 1:14am On Sep 12, 2013 |
This conflicted personality, U see Ella. B for here ![]() ![]() |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by Kslib(m): 1:16am On Sep 12, 2013 |
Mariarocks: This conflicted personality, U see Ella. B for herehahahaah!!! I just pity you.. hyde will definately do the job.. When u wake up tomorrow,you will notice the diff on your body..***evil laugh** All izz well! |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by Nobody: 1:18am On Sep 12, 2013 |
Kslib: ![]() ![]() Ur mind no bring up the idea of spoiling person market when some guy and Drahmah were hitting on them. ![]() No dey try change topic bros. ![]() ![]() |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by Nobody: 1:20am On Sep 12, 2013 |
Kslib: Looool. Make tomorrow come first, na only Jekyll u go see as moniker. Make I see anybody here for night. I go bite that person to pieces. Woh, Hyde will cease to exist if he tries any nonsense. ![]() ![]() |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by Kslib(m): 1:21am On Sep 12, 2013 |
Mariarocks:Ah han!!! My case is diff cos you mentioned my name and postulated that we were both in *****.. All izz well! |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by Kslib(m): 1:23am On Sep 12, 2013 |
Mariarocks:Hahaha!!! I don die.. lwkmd!! All izz well! |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by Kslib(m): 1:24am On Sep 12, 2013 |
huh!!! lmao!!!!! 3guests by this time of the night? strange... I dey hail una oooo.. Una wise welll welll.. All izz well! |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by Kslib(m): 1:25am On Sep 12, 2013 |
@maria I wan sleep ooo.. All izz well! |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by Nobody: 1:26am On Sep 12, 2013 |
Kslib: In love ![]() ![]() ![]() I no talk that one oh. Shuu bros...slow down. I no say u like C'est Moi but no scare am away with this love talk. I mentioned your name because as u can see, she has refused to deny all of my accusations. Very simple accusations if i may imply. What's hard there? Afterall, @itsmodella denied her own and the matter end there. ![]() ![]() |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by Nobody: 1:27am On Sep 12, 2013 |
Kslib: @maria I wan sleep ooo.. 5 guests. Your matter dey sweet them. Me sef I wan sleep. We go yarn tomorrow |
Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by Kslib(m): 1:29am On Sep 12, 2013 |
Mariarocks:lmao!! You are crazy walahi... Geeeezzzz!!!! Wait ooo.. What didnt she deny sef? Tell me.. All izz well! |
(1) (2) (3) ... (1867) (1868) (1869) (1870) (1871) (1872) (1873) ... (2727) (Reply)
Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread / Big Brother Naija 2017: Live Thread / What Series Are You Watching Now? Part 2
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 37 |