Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,209,179 members, 8,005,196 topics. Date: Sunday, 17 November 2024 at 04:45 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Family / The Family Section Fun Room!! (767678 Views)
Fraudulent Threads In The Family Section Of NL!!! We Don Casssssh Dem!!!!! / Are You A Happily Married Man? Family Section Needs You / Happy Birthday To Family Section's World Famous Leapling (CHAIRCOVER) (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (201) (202) (203) (204) (205) (206) (207) ... (504) (Reply) (Go Down)
Re: The Family Section Fun Room!! by beeevan: 5:22pm On Aug 18, 2014 |
LyndaRoyce: Who or what is sucking who dry? |
Re: The Family Section Fun Room!! by mbulela: 5:28pm On Aug 18, 2014 |
Idowuogbo: |
Re: The Family Section Fun Room!! by Nobody: 5:29pm On Aug 18, 2014 |
mbulela: Once an ashawo, always an ashawo. I dey carry my virgin mary self comot. Idowuogbo: Kenwood wo niyen?! ordinary food processor sef wey you go buy for £25 will do just nicely. |
Re: The Family Section Fun Room!! by Nobody: 5:39pm On Aug 18, 2014 |
beeevan: Lorreta's SIL is sucking his mum dry! Well, I'll continue to endure it because I wouldn't want my DIL to look famished on her 5th anniversary due to bedroom activities.... So cococandy I hope u're seeing my effort to make this relationship work. Don't listen to whatever trash beevann has to spew. BTW beeevann where ve u been all this while? My kids are coming to spend the remains of the vacation @ya residence.... So prepare! |
Re: The Family Section Fun Room!! by mbulela: 5:42pm On Aug 18, 2014 |
Idowuogbo:you missed the banter. Nothing malicious nor spiritual like you think. |
Re: The Family Section Fun Room!! by Idowuogbo(f): 5:42pm On Aug 18, 2014 |
mbulela:I know.... |
Re: The Family Section Fun Room!! by Nobody: 5:45pm On Aug 18, 2014 |
mbulela:which endurance e dey build? Blood go dey overhot... muscles go dey strained... breathe go dey come in gasps... Hianus!!! I I noddedly disagree... A warm up before marathon no mean say I go do 400 meter race na. When 100 meter dey... to use the pounder... wait gingerly as u sip very nice alomo/orijin with a lil vodka... na eem chop d heavy food na... We go see whose body go dey tire first na? Me wey been dey relaxed or the person wey just whack serious poundie... d aggression he take start no go allow am make d thing slow and steady and long lasting. IMO |
Re: The Family Section Fun Room!! by Idowuogbo(f): 5:47pm On Aug 18, 2014 |
shoefreak: which endurance e dey build? Blood go dey overhot... muscles go dey strained... breathe go dey come in gasps... Hianus!!! I I noddedly disagree...WEREY! O ti sign ti pe. I'll pray for you...kolo! |
Re: The Family Section Fun Room!! by Nobody: 5:48pm On Aug 18, 2014 |
shoefreak: which endurance e dey build? Blood go dey overhot... muscles go dey strained... breathe go dey come in gasps... Hianus!!! I I noddedly disagree... You dey mind all these killer men, trust me after you don pound yam finish, which energy wan remain for being pounded, na to just carry your pearly rabbit under the covers and pretend like say na sleep you dey sleep |
Re: The Family Section Fun Room!! by Idowuogbo(f): 5:48pm On Aug 18, 2014 |
naijababe:Ehen? Amala nko? E go fit process am too? |
Re: The Family Section Fun Room!! by Nobody: 5:49pm On Aug 18, 2014 |
Idowuogbo: I daennae aboot that one, ole buruku! If you are going to use a food processor, cut your yams like you would for yam pottage |
Re: The Family Section Fun Room!! by mbulela: 6:00pm On Aug 18, 2014 |
naijababe: You think say I spoil like you? Your own dey your body |
Re: The Family Section Fun Room!! by Nobody: 6:02pm On Aug 18, 2014 |
mbulela: Before nko? Na your own my body ni ? |
Re: The Family Section Fun Room!! by mbulela: 6:03pm On Aug 18, 2014 |
naijababe:No wonder you dey stock Duracell every time. Diaris God o! |
Re: The Family Section Fun Room!! by Nobody: 6:07pm On Aug 18, 2014 |
mbulela: What you talking about Willis? |
Re: The Family Section Fun Room!! by Nobody: 6:12pm On Aug 18, 2014 |
Buhahahaha... ehn na! **covers face** Idowuogbo: @naijababe: u dey mind them. After all that energy wasted... instead of lie down, spread legs... get massage at d right places. |
Re: The Family Section Fun Room!! by Idowuogbo(f): 6:14pm On Aug 18, 2014 |
naijababe:Hmmm....*taking notes* Sis, you fit use your own try amala and see if it works b4 I buy mine. Mi o fe fowo jona ooo...25quid will buy my body butter and one lippy from bobby brown.ishiro lo ko di do. |
Re: The Family Section Fun Room!! by Nobody: 6:19pm On Aug 18, 2014 |
Idowuogbo: Idowu!!!! A whole £25 na hin u dey use buy ipara and lipstick?! Diaris God o!!! shoefreak: Buhahahaha... ehn na! Oh my! Dem don spoil me finish for NL |
Re: The Family Section Fun Room!! by Idowuogbo(f): 6:25pm On Aug 18, 2014 |
naijababe:Oh stop it! Stop acting ijebuistic. Body butter 13.50 will last me 2months max! Lippy na like 12months ooo... i only wear makeup to church or parrie. I no b omo butter but I gats sensitive skin cant use anything apart from bodyshop mehn... Oga bought one from God knows where, i used it once, I was covered with orisirisi the next day.Abeg i no fit try that kian stunt again |
Re: The Family Section Fun Room!! by Nobody: 6:29pm On Aug 18, 2014 |
Idowuogbo: When adi agbon never finish, lips nko? Vaseline for 99p still boku for boots Gbogbo bigz gals, when i grow up i wan be like you ni o |
Re: The Family Section Fun Room!! by Idowuogbo(f): 6:36pm On Aug 18, 2014 |
naijababe:E stop so be! U wey dey control gbogbo forex and me still dey persin payroll. DIARIS GODU!!! |
Re: The Family Section Fun Room!! by Nobody: 6:37pm On Aug 18, 2014 |
naijababe:vaaseline bawo? Afikun don enter oo. But the adi agbon make sense but I never advice peep with sensitive skin to use it oo. |
Re: The Family Section Fun Room!! by Idowuogbo(f): 6:39pm On Aug 18, 2014 |
shoefreak: vaaseline bawo? Afikun don enter oo. But the adi agbon make sense[b] but I never advice peep with sensitive skin to use it oo. [/b]O seun o jare...my friend wey like me wellu wellu 1 Like |
Re: The Family Section Fun Room!! by damiso(f): 7:41pm On Aug 18, 2014 |
There are characters on dis NL I swear but naijababe I agree with idowuogbo we suppose extend that food processor things to amala... omo eko ni mi we no too dey like stress if e fit reach poundo e fit reach amala abeg try am give us feedback between naijababe do you watch Ray Donovan? Want to commence season 2 as soon as my brood down enter bed.is it any good.? 1 Like |
Re: The Family Section Fun Room!! by cococandy(f): 8:43pm On Aug 18, 2014 |
LyndaRoyce: I can see o. For that I'll try and have two so that if you take one beeevann will take the other. I wanted edwife to take one as she be my sister but...she dey dull |
Re: The Family Section Fun Room!! by Nobody: 8:45pm On Aug 18, 2014 |
Our ASDA store has really stepped up I found this today. . . . . . See egusi & beans packaging Akara and ogi here I come
|
Re: The Family Section Fun Room!! by Nobody: 8:50pm On Aug 18, 2014 |
Hmmmmm Yam pounding One day like that I decided to be a very good wife and I bought one odo and omo odo from shagamu and put it in my suitcase and bought it back to obodo oyibo. The odo was almost the only thing in my suitcase becasue of the weight I used it once . . . . Thank God for Ola Ola . . . besides who even eats that much of pounded yam these days? Most people I know are always running away from too much carbs. |
Re: The Family Section Fun Room!! by mbulela: 8:54pm On Aug 18, 2014 |
chaircover: Our ASDA store has really stepped upThis madam,you go use food wound your oga o. |
Re: The Family Section Fun Room!! by mbulela: 8:56pm On Aug 18, 2014 |
shoefreak: Buhahahaha... ehn na!Please stop spoiling naijababe. |
Re: The Family Section Fun Room!! by Nobody: 9:10pm On Aug 18, 2014 |
damiso: There are characters on dis NL I swear but naijababe I agree with idowuogbo we suppose extend that food processor things to amala..... omo eko ni mi we no too dey like stress if e fit reach poundo e fit reach amala abeg try am give us feedback Watched first 2 episodes and wasn't really feeling it jare so I fashied. I dunno about food processor for amala o, how u una want make i do am sef when amala is supposed to be on the fire when you turn it? Ok, on starbucks I have to admit I am a sucker for Chai Tea latte, it is so yummy! When it comes to food I spare no expense o, I have been known to spend £55 on a piece of rump steak and mehn I had no regrets, it was super yummy, medium rare and juicy with the meanest black peppercorn sauce ever. mbulela: Tell them o @ Chaircover, see as I cover face for you! You carried odo and omo to jand?! Eyin obirin yin sha @ shoefreak, make i show u moi fasline? |
Re: The Family Section Fun Room!! by jaybee3(m): 9:11pm On Aug 18, 2014 |
Abeg dem dey sell dundu for asda? 1 Like |
Re: The Family Section Fun Room!! by Nobody: 9:13pm On Aug 18, 2014 |
jaybee3: Abeg dem dey sell dundu for asda? In Zebrudaya's voice fa fa fa foul!!! 2 Likes |
(1) (2) (3) ... (201) (202) (203) (204) (205) (206) (207) ... (504) (Reply)
House Clearance Sales.. Come In Here!!!!
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 49 |