Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,208,040 members, 8,001,222 topics. Date: Wednesday, 13 November 2024 at 06:55 AM

Hello Nairalanders I Beg I One Enlarge My John Thomas I Beg Wetin I Fit Do: - Jokes Etc (3) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Hello Nairalanders I Beg I One Enlarge My John Thomas I Beg Wetin I Fit Do: (2421 Views)

Buhari No Fit Do Me Anything / See Wetin COCA COLA Don Cause O. / Tell Me Something Wey I No Fit Do! (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (Reply) (Go Down)

Re: Hello Nairalanders I Beg I One Enlarge My John Thomas I Beg Wetin I Fit Do: by dreday(m): 11:36pm On Sep 12, 2008
lailai
Re: Hello Nairalanders I Beg I One Enlarge My John Thomas I Beg Wetin I Fit Do: by tufe(m): 11:37pm On Sep 12, 2008
ok now, stay till 7am. nothing do you
Re: Hello Nairalanders I Beg I One Enlarge My John Thomas I Beg Wetin I Fit Do: by dreday(m): 11:51pm On Sep 12, 2008
shebi u'l stay with me
Re: Hello Nairalanders I Beg I One Enlarge My John Thomas I Beg Wetin I Fit Do: by tufe(m): 11:57pm On Sep 12, 2008
me dey go sleep anytime from now
Re: Hello Nairalanders I Beg I One Enlarge My John Thomas I Beg Wetin I Fit Do: by dreday(m): 12:01am On Sep 13, 2008
u go get nightmare
Re: Hello Nairalanders I Beg I One Enlarge My John Thomas I Beg Wetin I Fit Do: by tufe(m): 12:08am On Sep 13, 2008
i reject am
Re: Hello Nairalanders I Beg I One Enlarge My John Thomas I Beg Wetin I Fit Do: by dreday(m): 12:45am On Sep 13, 2008
U'll be telling us about it in the morning
Re: Hello Nairalanders I Beg I One Enlarge My John Thomas I Beg Wetin I Fit Do: by showbobo(m): 2:02am On Sep 13, 2008
Hope you guys are not sleeping with each other.Gaylord fockers grin grin
Re: Hello Nairalanders I Beg I One Enlarge My John Thomas I Beg Wetin I Fit Do: by Gabry(f): 3:43am On Sep 13, 2008
shocked shocked shocked shocked shocked TUFIAKWA!!! angry
Re: Hello Nairalanders I Beg I One Enlarge My John Thomas I Beg Wetin I Fit Do: by Jeovy(m): 4:55am On Sep 13, 2008
seconded
Re: Hello Nairalanders I Beg I One Enlarge My John Thomas I Beg Wetin I Fit Do: by Gabry(f): 6:43am On Sep 13, 2008
And it has been approved by Amadioha and wirnessed by Mama Ngozi
Re: Hello Nairalanders I Beg I One Enlarge My John Thomas I Beg Wetin I Fit Do: by showbobo(m): 9:43am On Sep 13, 2008
These boys sha.Dem still never wake up.na wah oo
Re: Hello Nairalanders I Beg I One Enlarge My John Thomas I Beg Wetin I Fit Do: by dreday(m): 9:50am On Sep 13, 2008
all of una warn yourselves wellwell o,
Which kain dirty allusion be ds on nah?
If my WIFE hear,this thing wey una dey talk,u'll all be rushing to retain the services of Falana and Co.
If u think i'm not strongly hetero,u can send ur , or any of these fyne babes in ere can come confirm 4 una.

P.S N'land chicks,no be say i dey find opportunity o, Na this filthy minded pple cause am jo,but if una want sha,we fit arrange something grin wink
Re: Hello Nairalanders I Beg I One Enlarge My John Thomas I Beg Wetin I Fit Do: by tufe(m): 9:55am On Sep 13, 2008
i dey awake even before dem born u
Re: Hello Nairalanders I Beg I One Enlarge My John Thomas I Beg Wetin I Fit Do: by Gabry(f): 9:11am On Sep 14, 2008
I believe dreday is now the official monkey of Nairaland since tufe has retired from that position undecided
Re: Hello Nairalanders I Beg I One Enlarge My John Thomas I Beg Wetin I Fit Do: by Jeovy(m): 10:56am On Sep 14, 2008
Seconded again

Dre,abeg try improve your congy technics
Re: Hello Nairalanders I Beg I One Enlarge My John Thomas I Beg Wetin I Fit Do: by tufe(m): 11:24am On Sep 14, 2008
gabrywyl:

I believe dreday is now the official monkey of Nairaland since tufe has retired from that position undecided

better not run ur mouth wid me cool
Re: Hello Nairalanders I Beg I One Enlarge My John Thomas I Beg Wetin I Fit Do: by Gabry(f): 3:27am On Sep 15, 2008
tufe:

better not run your mouth wid me cool

If I did what would you do? grin
Re: Hello Nairalanders I Beg I One Enlarge My John Thomas I Beg Wetin I Fit Do: by clemcykul(f): 9:37am On Sep 15, 2008
wussie's do nothing

fear not grin
Re: Hello Nairalanders I Beg I One Enlarge My John Thomas I Beg Wetin I Fit Do: by freezy(m): 3:47pm On Sep 15, 2008
angry angry
Re: Hello Nairalanders I Beg I One Enlarge My John Thomas I Beg Wetin I Fit Do: by Gabry(f): 4:03pm On Sep 15, 2008
Whats with the dry prune face?
Re: Hello Nairalanders I Beg I One Enlarge My John Thomas I Beg Wetin I Fit Do: by jmkbond(f): 9:48pm On Sep 15, 2008
JEOVY is right,bro no mind am.it will only cost u #20,go meet a vulcanizer,so dt he wud inflate it 4 u.
Re: Hello Nairalanders I Beg I One Enlarge My John Thomas I Beg Wetin I Fit Do: by Gabry(f): 1:22am On Sep 16, 2008
Eh

(1) (2) (3) (Reply)

Dont Try This With An Aboki Ooo. / Clemcy! / Good Laugh For Football Jokes

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.