Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,224,259 members, 8,058,968 topics. Date: Tuesday, 21 January 2025 at 10:17 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Just Gisting (2206 Views)
Just Gisting . . Lol (2) (3) (4)
Re: Just Gisting by kashmo: 5:12pm On Oct 06, 2010 |
^^^ see as u make me trace you come here u no reply back where u dey question my whereabout u kon even make me post 4 d 1st time on top dis yeye joke section Wetin dey happen my Olori?! |
Re: Just Gisting by EfemenaXY: 11:09pm On Oct 06, 2010 |
Odunnu: Girl! I just dey pity am now! U nor see as remain small im go begin cry?? den peeps go talk say Efe na man-bully |
Re: Just Gisting by StudioCFR(m): 11:22pm On Oct 06, 2010 |
shattap dia - ewu who u dey bully - do u want me to twist your waist for ya? u better begin talk sense before people begin think sey u don dey kolo |
Re: Just Gisting by EfemenaXY: 11:27pm On Oct 06, 2010 |
^^ Aboki, u don wake?? Oh I forget - u be night gateman Oya open gate make berra pessin pass jor! **Accept d truth & set urself free - u know say Efe sabi handle u like there's no tomorrow** **Now shaaaaaraaaaaaap dia 'n come polish my shoes!!** |
Re: Just Gisting by Idowuogbo(f): 11:34pm On Oct 06, 2010 |
hehehhe e-glory make una round my bday wiv laf oo |
Re: Just Gisting by EfemenaXY: 11:37pm On Oct 06, 2010 |
^^ 'n I say go look ur bday thread b/4 Ben lock am |
Re: Just Gisting by parki: 11:40pm On Oct 06, 2010 |
Nairaland is a joke and seun is just a bloody loser, i mean he should improve on his creation. |
Re: Just Gisting by parki: 11:43pm On Oct 06, 2010 |
@studio wa gwan fam? it's been a f@%kn while pussyhead, |
Re: Just Gisting by Idowuogbo(f): 11:45pm On Oct 06, 2010 |
@$$yhead hehehee, |
Re: Just Gisting by StudioCFR(m): 11:51pm On Oct 06, 2010 |
parki: Lol - u crazy walahi you've started again abi? how far na - were u take head wakka go? |
Re: Just Gisting by parki: 11:54pm On Oct 06, 2010 |
wooowwwwww! woteva u lots must av slipped to idowu seems to me working tonight, i mean she seems excited over nuthin, |
Re: Just Gisting by StudioCFR(m): 12:00am On Oct 07, 2010 |
she's on heat i guess |
Re: Just Gisting by Idowuogbo(f): 12:04am On Oct 07, 2010 |
parki:hey i was excited it was my bday , but now it gone u beta jus chill , na crime to b excited ni |
Re: Just Gisting by StudioCFR(m): 12:12am On Oct 07, 2010 |
so wia the bday bash go be na? |
Re: Just Gisting by parki: 12:15am On Oct 07, 2010 |
@studio yo cuz i just dey, imagine that bloody c#nt ben been evict me comot nairaland. but all the same took time off, just chilling innit, not really had time for this site besides i felt like everyone i knew all left, anyways back again, |
Re: Just Gisting by StudioCFR(m): 12:43am On Oct 07, 2010 |
well, the ban ban ban thing got dem all pissed so they left. jokes section don lost it aroma - we just dey manage. try and stay outter trouble so dat they wont send u packing again sha - lol |
5 Nairalander On A Sh.i.t Competition(pic) / GEJ Endorsed Gen. Buhari For 2015 / How A Typical Yoruba Boys Phone Book Looks Like
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2025 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14 |