Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,224,258 members, 8,058,396 topics. Date: Tuesday, 21 January 2025 at 09:53 AM

Just Gisting - Jokes Etc (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Just Gisting (2203 Views)

Just Gisting . . Lol (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (Reply) (Go Down)

Re: Just Gisting by StudioCFR(m): 7:06am On Oct 03, 2010
tanimz:

^ Old man. undecided

Shattap dia u dis product of a wasted generation.

dem nor dey respect person with grey hair' for your village?
i no blame u, i hear sey na wassup and bicycle kick una dey use greet elders for una fillage.





Efemena_xy:

Stadium (a.k.a Tarzan)

you're such an awful joker

oldie like u dey post dis. . .dis rubbish

If I talk say u nor get talent - u go cry say Efe dey biff ya!! lipsrsealed lipsrsealed





TARZAN

i too responsible and such pet name wey u picked from the gutter no fit my person
- i go prefer u call me charmmilionaire or BARACK O'GRIN JNR.

i still remain the best joker around and non of una get swagger reach me talkless of taking my crown.
una nor reach cuz some of una swagger too fake like clown.

which person swagger some of una dey copy here
my dear go ask question -
i cant shout.

free me.
Re: Just Gisting by EfemenaXY: 11:36am On Oct 03, 2010
^^ u neva shout reach lipsrsealed lipsrsealed

anyway you don prove say e don tay wen dis your madness dey worry you embarassed embarassed

berra go take ur medication jare lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed

Joker ko??

Crown kini??
Re: Just Gisting by StudioCFR(m): 11:53am On Oct 03, 2010
go and shi.t in your hand and stop hating- ewu!

no oofffeince
Re: Just Gisting by EfemenaXY: 11:55am On Oct 03, 2010
u know say u don die finish

Olodo
Re: Just Gisting by StudioCFR(m): 12:00pm On Oct 03, 2010
Yes!
your mouth odour nearly killed me.
if nor be gowd wey save me, nobody for hear my story today.
Re: Just Gisting by EfemenaXY: 12:04pm On Oct 03, 2010
make leprosy fire dat ur yansh!! angry angry angry

Apprentice Janitor like u tongue tongue tongue
Re: Just Gisting by StudioCFR(m): 12:16pm On Oct 03, 2010
go wash plate for restaurant
before dem sack u
since na the only thing wey dey put food for your table be dat.

nor sey i nor tell u
Re: Just Gisting by EfemenaXY: 12:17pm On Oct 03, 2010
at least na responsible work

not everyone be gigloo like u!!

nland's 1 & only ashi lipsrsealed lipsrsealed
Re: Just Gisting by StudioCFR(m): 12:25pm On Oct 03, 2010
Efemena_xy:

at least na responsible work

not everyone be gigloo like u!!

nland's 1 & only ashi lipsrsealed lipsrsealed

u think sey everybody be free for all like u?
cheerful' giver.
Re: Just Gisting by EfemenaXY: 12:26pm On Oct 03, 2010
^^Serial donator grin grin grin
Re: Just Gisting by Pharoh: 12:38pm On Oct 03, 2010
Studio CFR:


u think sey everybody be[b] free for all[/b] like u?
cheerful' giver.

shocked shocked shocked shocked
Re: Just Gisting by tanimz(f): 4:54pm On Oct 03, 2010
Studio, shame nor dey catch you at all ni? undecided
Re: Just Gisting by StudioCFR(m): 10:25pm On Oct 03, 2010
Kilode my durling?

nothing embarasses me
Re: Just Gisting by StudioCFR(m): 10:29pm On Oct 03, 2010
Kilode my durling?

nothing embarasses me
Re: Just Gisting by EfemenaXY: 10:45pm On Oct 03, 2010
tanimz:

Studio, shame nor dey catch you at all ni? undecided

how street fowl like stud go get shame??

nor be everyday breeze dey blow im yansh open!!

morra 4king aboki!!
Re: Just Gisting by tanimz(f): 11:30pm On Oct 03, 2010
^^ You seriously dey vex for this bobo oo. . . sad

Studio CFR:

Kilode my durling?

nothing embarasses me

Who are you calling your "durling"? You wan make I give you backhand on this beautiful day? angry
Re: Just Gisting by EfemenaXY: 11:59pm On Oct 03, 2010
^^ Not really

Stud nor be my type

I nor fit dowgrade myself to im level
grin grin grin
Re: Just Gisting by StudioCFR(m): 6:38am On Oct 04, 2010
Efemena_xy:

how street fowl like stud go get shame??

nor be everyday breeze dey blow im yansh open!!

morra 4king aboki!!


85% OF NAIJA YOUTH' (MALE & FEMALE) BE STREET OR GHETTO SOLDIERS.
TRUE!

PRESIDENT GOODLUCK JONATHAN LAST MONTH FOR ONE INTERVIEW ADMITED HE HUSTLED ON THE STREET WHEN HIM SMALL WEY HIM BE NOBODY.

BUT TODAY HE'S OUR PRESIDENT.
life!

na for dis same heart of ikeja area wey i dey live
Honourable Dimeji Bankole ( house of representative leader) dey live before he was elevated.

so many of dem like dat wey from the street and today dem be king and queens wey people like u dey worship.


i no send u

u nor dey put food for my table

nor be u dey re-fill my fuel tank for my car when e don empty.

HE WAS A STREET BOY NA UNDERSTATEMENT.

today i dey cruiz on land - but tomorow, i go dey FLY like jet-lee. Lol






tanimz:

^^ You seriously dey vex for this bobo oo. . . sad



enemies go everly dey vex when another person star' don begin shine bright na.

but anyhow e be, god pass dem. Lol
Re: Just Gisting by tanimz(f): 5:54pm On Oct 04, 2010
You no well. tongue
Re: Just Gisting by EfemenaXY: 11:25pm On Oct 04, 2010
Studio CFR:



85% OF NAIJA YOUTH' (MALE & FEMALE) BE STREET OR GHETTO SOLDIERS.
TRUE!

PRESIDENT GOODLUCK JONATHAN LAST MONTH FOR ONE INTERVIEW ADMITED HE HUSTLED ON THE STREET WHEN HIM SMALL WEY HIM BE NOBODY.

BUT TODAY HE'S OUR PRESIDENT.
life!

na for dis same heart of ikeja area wey i dey live
Honourable Dimeji Bankole ( house of representative leader) dey live before he was elevated.

so many of dem like dat wey from the street and today dem be king and queens wey people like u dey worship.

i no send u

u nor dey put food for my table

nor be u dey re-fill my fuel tank for my car when e don empty.

HE WAS A STREET BOY NA UNDERSTATEMENT.

today i dey cruiz on land - but tomorow, i go dey FLY like jet-lee. Lol

enemies go everly dey vex when another person star' don begin shine bright na.

but anyhow e be, god pass dem. Lol

c'mon stud, don't take it personally - I dey joke wiff ya!!

Oya come for a hug kiss kiss kiss kiss


cheesy cheesy cheesy
Re: Just Gisting by clemcykul(f): 9:44am On Oct 05, 2010
u go soon get craw craw, continue hugging unconditionally
Re: Just Gisting by Odunnu: 9:57am On Oct 05, 2010
Efe, no fall my hand o.
Y u dey apologise?wetin u do/say to am?
D guy mood swings sef,na wa.
Stud get belle ni?
Re: Just Gisting by StudioCFR(m): 11:08am On Oct 06, 2010
*Burns down thread*

party don finish. oya make everybody go hin papa house
Re: Just Gisting by clemcykul(f): 11:11am On Oct 06, 2010
4 wat na?
Re: Just Gisting by StudioCFR(m): 11:35am On Oct 06, 2010
Black man with dia black sense.

if dem nor see the end of party even till when the celebrant begin pack him chair and canopies, black man nor go go house. lol

i dey tell dis magga say party don finish - he still sidon tight for chair dey ask me why?

U NO GET HOUSE?
Re: Just Gisting by clemcykul(f): 11:49am On Oct 06, 2010
i resemble u wey sleep under ikeja bridge
Re: Just Gisting by StudioCFR(m): 3:45pm On Oct 06, 2010
No!
we nor re-semble at all cuz u be albino and i'm not.
Re: Just Gisting by Idowuogbo(f): 3:48pm On Oct 06, 2010
studiooo , u sef ur mouth na hmm make i no talk grin grin grin
howdy
Re: Just Gisting by StudioCFR(m): 4:00pm On Oct 06, 2010
i loyal oh - lol

i dey no wahala at all.

u nko - how far?
Re: Just Gisting by Idowuogbo(f): 4:12pm On Oct 06, 2010
i dey jare , evryboi jus dey shower wiv prayers , as omo olojobi na
Re: Just Gisting by Odunnu: 4:18pm On Oct 06, 2010
Hapi b'day girlie!
Re: Just Gisting by Idowuogbo(f): 4:28pm On Oct 06, 2010
^^na evry wia una jus dey load me thnks dearie kiss kiss kiss

(1) (2) (3) (Reply)

Joker I Love' So Much And Dying To Meet / Just You And I / Names and Meaning!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2025 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.