Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,173,212 members, 7,887,561 topics. Date: Friday, 12 July 2024 at 10:40 AM

Just Gisting - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Just Gisting (2126 Views)

Just Gisting . . Lol (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (Reply) (Go Down)

Just Gisting by StudioCFR(m): 11:56pm On Sep 30, 2010
Mistake!
please delete dis thread.
Thanks
Re: Just Gisting by EfemenaXY: 12:30am On Oct 01, 2010
Ben

Close this thread pls!!

THREAD LOCKED!! REASON: @POSTER IS ABUSING HIS POSTING PRIVILAGES
Re: Just Gisting by StudioCFR(m): 12:35am On Oct 01, 2010
u no reach
Re: Just Gisting by Vic2k3(m): 12:46am On Oct 01, 2010
WTF IS DiS??
Re: Just Gisting by Idowuogbo(f): 1:45am On Oct 01, 2010
wetin b dis rubbish , nonsense
abeg stud make sense now ,
Re: Just Gisting by StudioCFR(m): 1:54am On Oct 01, 2010
Well, no be my fault if una nor go school to sabi read sey na mistake
Re: Just Gisting by EfemenaXY: 2:00am On Oct 01, 2010
^^ Bush fowl
Re: Just Gisting by StudioCFR(m): 2:38am On Oct 01, 2010
Pot calling kettle black.
Re: Just Gisting by tanimz(f): 3:31am On Oct 01, 2010
Mschew, attention seeker oshi. angry
Re: Just Gisting by Odunnu: 3:45am On Oct 01, 2010
My friend,go sleep!
Re: Just Gisting by StudioCFR(m): 6:45am On Oct 01, 2010
Na wa oh lol
Re: Just Gisting by EfemenaXY: 7:24am On Oct 01, 2010
^^See as Bush Meat take open im useless thread angry angry

@Stud, tell us - what's the purpose of this thread embarassed embarassed

u been drinking (again) - abi??
Re: Just Gisting by blacksta(m): 7:28am On Oct 01, 2010
Efemena_xy:

^^See as Bush Meat take open im useless thread angry angry

@Stud, tell us - what's the purpose of this thread embarassed embarassed

u been drinking (again) - abi??


Nl gatewoman -haba u no dey sleep grin
Re: Just Gisting by StudioCFR(m): 7:38am On Oct 01, 2010
Efemena_xy:

^^See as Bush Meat take open im useless thread angry angry

@Stud, tell us - what's the purpose of this thread embarassed embarassed

u been drinking (again) - abi??



Madam, may i remind u dat all the MOD my friends, be nice to me or else i tell them to ban u for a year.

By the way are u light skinned and can u cook & clean?
And i hope u not IBO?

No oofffeince
Re: Just Gisting by EfemenaXY: 7:41am On Oct 01, 2010
blacksta:

Nl gatewoman -haba u no dey sleep grin

Lol!! My brother lef me jor! grin grin

I dey apply make up and dey look nland too now!!

how body sha?? no work today?? grin grin

Studio CFR:



Madam, may i remind u dat all the MOD my friends, be nice to me or else i tell them to ban u for a year.

By the way are u light skinned and can u cook & clean?
And i hope u not IBO?

No oofffeince


Oh just shaaaaaarap dia jor!

you just dey recycle the same old lines. . .ain't u gat somewhere you ought to be sef?? lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed
Re: Just Gisting by StudioCFR(m): 7:48am On Oct 01, 2010
your business?

na puter screen be your mirror abi?
i just wish u go over apply the make up' and look like a herbalist for office lol
Re: Just Gisting by EfemenaXY: 8:07am On Oct 01, 2010
^^hehehehe


warra joker!! grin grin grin

C U l8er man cheesy
Re: Just Gisting by StudioCFR(m): 8:24am On Oct 01, 2010
okkk be gud
- stay outter trouble
Re: Just Gisting by ElementG(m): 11:43am On Oct 01, 2010
WTF IS DIS!!!!?? shocked shocked undecided undecided undecided

Stud i thought u were better than dis, u talk say na mistake, na chewing gum cover ur eyes wey u carry dat ur chicken hand take create rubbish thread? it get as d thing dey do u oooo undecided undecided undecided
Re: Just Gisting by StudioCFR(m): 1:51pm On Oct 01, 2010
i owe u no apology or explanation.
Re: Just Gisting by EfemenaXY: 3:30pm On Oct 02, 2010
hmm
Re: Just Gisting by StudioCFR(m): 4:09pm On Oct 02, 2010
u still dey?

na gisting thread i call am

and since the mods never lock or move' the thread, means dem no get problem with me or the thread.
Re: Just Gisting by Odunnu: 4:13pm On Oct 02, 2010
Bia, who wake me up from sleep now.
Re: Just Gisting by StudioCFR(m): 4:23pm On Oct 02, 2010
na me say make u never pay your nepa bill?

why dem no go knock your door?
Re: Just Gisting by Odunnu: 4:29pm On Oct 02, 2010
You work with NEPA?Olodo,u dnt even knw they'v changd name.
Re: Just Gisting by StudioCFR(m): 4:38pm On Oct 02, 2010
NEPA (PHCN)

well i bin put your un-used brain to test to see if e still dey work. lol

u don pass the test
and i happy your school fees i dey pay nor be waste.

no oofffeince dear
Re: Just Gisting by Odunnu: 4:45pm On Oct 02, 2010
Tisha dont tish me nonsense
Re: Just Gisting by StudioCFR(m): 4:56pm On Oct 02, 2010
Nor be sey u nor wan learn - the problem be sey u nor dey fit understand wetin dem teach u for school.
and dats why u don do 4 sittings for jamb yet no result
Re: Just Gisting by Odunnu: 5:04pm On Oct 02, 2010
Ur own bad sotey even part time no gree u go. Now u don turn to half baked tisha
Re: Just Gisting by StudioCFR(m): 5:25pm On Oct 02, 2010
My dear, i no biff u unto sey u be first class olodo

and calling me a half baked teacher na under-statement

go check my record from 1964 lol
Re: Just Gisting by tanimz(f): 8:00pm On Oct 02, 2010
^ Old man. undecided
Re: Just Gisting by EfemenaXY: 8:08pm On Oct 02, 2010
Studio CFR:

u still dey?

na gisting thread i call am

and since the mods never lock or move' the thread, means dem no get problem with me or the thread.


Stadium (a.k.a Tarzan)

you're such an awful joker

oldie like u dey post dis. . .dis rubbish

If I talk say u nor get talent - u go cry say Efe dey biff ya!! lipsrsealed lipsrsealed

(1) (2) (3) (Reply)

Stupid Illiterate! / I Cant Stop Laughting, Our Naija Is Really Great, Imagine This Below / Ladies Can You Date This Cool Dude? (picture)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 31
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.