Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,227,780 members, 8,071,641 topics. Date: Thursday, 06 February 2025 at 08:20 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Olosho's Hook Up Babes Terms And Conditions (2783 Views)
Share Your Experience With Hook-up Babes Here / A Lady Lists Her Conditions Before She Can Accept A Guy's Proposal / My Boyfriend Wants Me To Sign Terms And Conditions Before Marriage (2) (3) (4)
Olosho's Hook Up Babes Terms And Conditions by Hollybratt(m): 6:43am On Sep 06, 2022 |
Oga abeg do quick oo, my other customers dey wait for me So na dis big thing u carry oga u go add money Since you climb me u no wan release i go change am for u oo If your preak comot again i go push u down from dis bed See as u gather all ur muscle dey knack me as if u pay better money You go dey form big boy but na Tear tear boxer u dey wear Oga no touch my breast jare ur money no cover dat side U never reach 10minutes u don dey moarn and u go dey form hard guy Abeg hang ur trouser on top dat nail Oga takeam easy na, honestly if dat condom tear, i go get down and collect my money Take away ur mouth jare u wan bite my breast? ...... Oya add your own which one have you hear before? i don forget say today na tuesday 3 Likes |
Re: Olosho's Hook Up Babes Terms And Conditions by plantainbender(m): 6:57am On Sep 06, 2022 |
You don cover almost all the syllabus. *you don knack sotay i dey dry, how much you pay sef. *ehn ehn, no touch my bre*ast na t*t* you pay for 3 Likes |
Re: Olosho's Hook Up Babes Terms And Conditions by Godada(m): 7:19am On Sep 06, 2022 |
Cumrade, is a returning traveling professor. He is free to cum anytime. 2 Likes |
Re: Olosho's Hook Up Babes Terms And Conditions by Boogyman557: 7:42am On Sep 06, 2022 |
.... |
Re: Olosho's Hook Up Babes Terms And Conditions by lereinter(m): 9:19am On Sep 06, 2022 |
Brothel prostitute are not the same as olosho But you be king of brothel matters 4 Likes |
Re: Olosho's Hook Up Babes Terms And Conditions by Chaos14temp: 9:21am On Sep 06, 2022 |
Hollybratt:Oga your money don finish stand up 2 Likes |
Re: Olosho's Hook Up Babes Terms And Conditions by Dreadlock69(m): 9:24am On Sep 06, 2022 |
Oga no injure me with your long prick. You never cum with that your small prick . Overnight and short time dem go complain except you pay well for both time and them dun like you , anytime she see you she go dey smile ,you go come hear things like. Where you run go yesterday Shey you get girlfriend or where your girlfriend My personal experience with a brothel girl and my first time going there . I use am escape depression i no dey go there again .hook up be bae especially overnight 3 Likes 2 Shares |
Re: Olosho's Hook Up Babes Terms And Conditions by Uchiha14: 9:24am On Sep 06, 2022 |
I don't go to ashawo's. If i like you i use genjutsu on you |
Re: Olosho's Hook Up Babes Terms And Conditions by Rema14: 9:29am On Sep 06, 2022 |
Being a celeb like i am. I just enter the club and girls rush me. Of course who wouldn't rush rema |
Re: Olosho's Hook Up Babes Terms And Conditions by Streett: 9:44am On Sep 06, 2022 |
Sweet me die … Ah wan laff scatter! You be confirm Esteemed Customer i swear! 2 cold “Budweiser” for You 2 Likes |
Re: Olosho's Hook Up Babes Terms And Conditions by Rexymania(m): 9:52am On Sep 06, 2022 |
Wetin I won add? I dey patronize them ni? |
Re: Olosho's Hook Up Babes Terms And Conditions by YeePeyHaa: 9:55am On Sep 06, 2022 |
All the I wan do I wan do gra gra Na after cxm comot your eye go clear Then no dey tell person And the truth about sex is that , men don't even suppose to be paying for sex Because women enjoy sex more than men. 1 Like |
Re: Olosho's Hook Up Babes Terms And Conditions by tnerro1(m): 10:07am On Sep 06, 2022 |
Olosho and hookup are not the same, one is an upgraded version of the other 2 Likes |
(1) (Reply)
Igbo Lovers Sex Tape Leak By Friend / A Question / How To Catch A Cheat!
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2025 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 37 |