Stats: 3,169,734 members, 7,875,842 topics. Date: Saturday, 29 June 2024 at 11:06 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Food / See 1000 Naira Tomato I Bought In Abuja Today: Photo (52824 Views)
See The Tomato I Bought For 1000 In Kano / My Brother Killed This Big Antelope Today (photo) / SHOCKING: The Costly Food Items I Bought In The Market Today (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (6) (7) (8) (9) (Reply) (Go Down)
Re: See 1000 Naira Tomato I Bought In Abuja Today: Photo by dkidd: 5:58pm On Jun 01 |
vibratingpenis:Chai no shame.. See Almajiri plate when u dey use chop nonsense when resemble goat vormit... only thing inside na ponmor when no pass 400 naira. And u proud dey post am for public forum? So na almajiri u be sef? Who give u phone take browse. Lol God i nor follow any of una argue for the forum again... Even ram and fowl go dey claim levels. Almajiri.. Try rent house buy small stove, pots and plates dey cook. Him want send me money. U when poverty done bury finish 😂😂😂 |
Re: See 1000 Naira Tomato I Bought In Abuja Today: Photo by Proddigeyy(m): 6:06pm On Jun 01 |
dkidd:boss abeg look my side need something to eat.. 🙏🙏 Dkidd please even if na 1k sir |
Re: See 1000 Naira Tomato I Bought In Abuja Today: Photo by vibratingpenis: 8:03pm On Jun 01 |
dkidd: I know but you don chop today, drinking water no fit wash away hunger, stop smoking dirty Arizona.
|
Re: See 1000 Naira Tomato I Bought In Abuja Today: Photo by dkidd: 10:16pm On Jun 01 |
vibratingpenis:Thank God u go market. Hallelujah! As that meat lean u still dey cut them again ![]() Why poverty no dey tire u na... It's well ![]() |
Re: See 1000 Naira Tomato I Bought In Abuja Today: Photo by vibratingpenis: 10:18pm On Jun 01 |
dkidd: Chai! See as your saliva wan cause flood, I can help you with food if you like, Nigeria is doing you dirty with hunger. |
Re: See 1000 Naira Tomato I Bought In Abuja Today: Photo by dkidd: 10:22pm On Jun 01 |
vibratingpenis:Lol enjoy ur weak food in peace guy and don't forget to remove the picture from internet ![]() |
Re: See 1000 Naira Tomato I Bought In Abuja Today: Photo by vibratingpenis: 4:42am On Jun 02 |
dkidd: I care for humanity, and will always remember you in this tinubu era of ebin mpiawa azu |
(1) (2) (3) ... (6) (7) (8) (9) (Reply)
My Dog Killed A Monitor Lizard / 'When God Of Bush Meat Remembered Me'; Man Shares His Experience In Owerri. PICS / See What I Saw In A Tin Tomato! We Just Need To Be Careful
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 19 |