Stats: 3,183,056 members, 7,919,411 topics. Date: Tuesday, 13 August 2024 at 08:19 AM |
Nairaland Forum / Ajikawo's Profile / Ajikawo's Posts
(1) (of 1 pages)
![]() |
@ skywalker "Religion and politics should never mix" in your mind, you have spoken wisely,I'll advice you pick up a bible and read again. 3 Likes |
![]() |
with all she's got out there,we should all agree this girl is what Nigeria has been waiting for,
|
![]() |
kini big deal if he's dead or alive,afterall he aint Tupac so wats d fuss?hahahahaha, |
![]() |
at least those ''dangerous twins'' go allow us rest now wey smva don give them two awards.wetin dey do those twins sef?even if dem give dem 80hiphop awards e still neva reach one EMA,na for hiphop awards make dem dey strong bone put make dem no work harder for grammy as my paddy talk am, in his words''dont doubt me,i go bring home grammy''{9ice}, |
![]() |
make ur cousin stop to dey use close up, e be like sey hin teeth too white, ![]() ![]() |
![]() |
na real waaaaaaaaaaaaaaaa!! see woman, this one na major Bleep up!!! i'll advise u dont tell ur husband if you still want your marriage to continue or else ''NA DIE U DEY'', una sef no dey gree hold body ![]() ![]() ![]() |
![]() |
God dey, ![]() ![]() |
![]() |
God dey, ![]() ![]() |
![]() |
i'm game for this, hit me on guninpalm@yahoo.com, we're professionals, |
![]() |
![]() ![]() ![]() |
![]() |
;Dit's like this religion supports violence ![]() ![]() ![]() |
![]() |
it's Hollywood, pure entertainment, it aint like it used to be, these new dudes messed it all up, gone are the days of undertaker n hulk hogan, the fun n suspense ain't there no more, |
![]() |
the good ladies all migrated to Cotonou, go and ye shall find, |
![]() |
i think your roommate's tryna help u guys, the tree smoke is meant to chase away bad spirits living in n around your room,so dear friend it's better you join in chasing away evil spirits or leave the room for him to do the cleansing, omo no be UGWU! |
![]() |
i agree wit moodylady, she said it all, except se the babe no grow for naija ni o! |
![]() |
na Ojoro dem do now, that aint cool, Ofunneka ought to have won that amount not that Richie Dude, neways we'll all chill till BBA 3rd, |
![]() |
we have strong men in the U.S parliament on myspace so wats d big deal bout a senator on Nairaland?d guy's young at heart n needs to meet chics too, so ji urself, |
![]() |
it's very easy, contact us at Nezer Weddinz n u'll love it,
|
![]() |
maybe if he see u this way more often,he'll be more into you like Tamia, think It,
|
![]() |
you could check out iya basira's joint or olulwalogbon food canteen @ fagba, dem sabi do am well well, ja ra yin, ![]() |
![]() |
yea welcome but we suppose ask you sef, wats new? |
(1) (of 1 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15 |