Stats: 3,174,793 members, 7,893,078 topics. Date: Thursday, 18 July 2024 at 12:42 AM |
Nairaland Forum / Dreamchaza's Profile / Dreamchaza's Posts
(1) (of 1 pages)
![]() |
see people wey dey wreck 9ja dey go. smh...... Available For Professional Photo/video Editing, Graphics/resume Design. contact @whatsapp 08141738400 |
![]() |
ok o Available For Professional Photo/video Editing, Graphics/resume Design. contact @whatsapp 08141738400 |
![]() |
Omo ....na wetin I need rite now be dis chai . |
![]() |
crazy world |
![]() |
What goes around, comes around. Available For Professional Photo/video Editing, Graphics/resume Design. contact @whatsapp 08141738400 2 Likes |
![]() |
nonsense |
![]() |
he even said he's ready 4 d consequences na.... NFF do ur worst 2 Likes |
![]() |
Nor gree for anybody Available For Professional Photo/video Editing, Graphics/resume Design. contact @whatsapp 08141738400 |
![]() |
the blue color is okay......cool actually. but u see that red color in the middle....na Dere e for spoil... this one looks scary now.. 1 Like |
![]() |
make dem clear road for u oooo |
![]() |
I nor go put mouth for dis one Available For Professional Photo/video Editing, Graphics/resume Design. contact @whatsapp 08141738400 |
![]() |
he was not for for the job.. S I M P L E. Available For Professional Photo/video Editing, Graphics/resume Design. contact @whatsapp 08141738400 |
![]() |
This one nor know were dey pain am. make im calm down.. Available For Professional Photo/video Editing, Graphics/resume Design. contact @whatsapp 08141738400 |
![]() |
As far as this matter is concerned, I don't believe any body.... As usual with any trending story, everybody has their own version... the truth go hard to find out. ... but I think osimhen might have a reasonable n for his outburst. Available For Professional Photo/video Editing, Graphics/resume Design. contact @whatsapp 08141738400 |
![]() |
Body don calm down..... Available For Professional Photo/video Editing, Graphics/resume Design. contact @whatsapp 08141738400 |
![]() |
Osimhen dey try...but the rest players nor dey give person joy at all. no ginger, no zeal. there are home base players with more hunger that will give us results but ma only God know wetin dey happen. 1 Like |
![]() |
this one nor know were dey pain am.. Available For Professional Photo/video Editing, Graphics/resume Design. contact us @. 08141738400 |
![]() |
Rootprof: I second abeg |
![]() |
charity begins at home..... but of course,na naija we dey were everything don turn upside down. bit what do I know. Available For Professional Photo/video Editing, Graphics/resume Design. |
![]() |
mschew |
![]() |
I don't trust this northerners. if any particular set of people is to blame for looting and plundering this country......na dem. and yet na dem wan dey complain. make it make sense 2 Likes |
![]() |
if dem like make Dem fight.......what is my own? Available for professional Photo/Video editing, Graphics/resume design. |
![]() |
Contact us today |
![]() |
Available for professional Photo/Video editing, Graphics/resume design |
![]() |
ennn.....e still be like village for my eyes o more like advanced villa |
![]() |
I nor need to watch the video to know say the guy get mind. e nor easy to try that kain tin. |
![]() |
All I want to say is dat e nor go better for this people. 1 Like |
![]() |
as d money choke, wat to do! |
(1) (of 1 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15 |