Stats: 3,176,776 members, 7,898,768 topics. Date: Tuesday, 23 July 2024 at 06:35 PM |
Nairaland Forum / Elderay's Profile / Elderay's Posts
(1) (2) (of 2 pages)
![]() |
Please kindly add me to the WhatsApp group, I have been shortlisted for the NERC aptitude test scheduled for 22 ,Sept.. 1 Like |
![]() |
Oga delete her asap...no mercy for merciless being |
![]() |
don't worry he will soon call for ur toto. u own him a Bleep |
![]() |
Bobrisky ur brother is here ooo |
![]() |
when I can get Goldberg.. Trophy for just 200h..i will now go for 400h...na d same work them go do na. |
![]() |
Guy let ur source of income solid enough before u get married o actually there's blessing in marriage but heaven help those who help themselves.. my own gf even chop belle for me when I refused to dance to her tone...but we saw hell bcoz my source of income was weak and I even loss my job imagine..follow ur mind o. |
![]() |
oyinbo ritualist..can u see that oyinbo baba lawo good pass naija babalawo.. 1 Like |
![]() |
dis kind snake wan enter ur house na zoo u dey liv |
![]() |
PT.....+ by d time u locate her |
![]() |
igbo kwenu..fear igbo boys o... |
![]() |
God hlp our Nation o...since d day i no Say na x-convict dem dey turn to SARs i Don no Say Nig is in big trouble. |
![]() |
PT stick. |
![]() |
Hmm...my elder broda systematically forced m out of his hus Bcoz hé needed his privacy in a 3 bed room flat.w Dnt slip in d same room yet nt comfortable wit m stayin wit him but i noticed dat hé always regrets his action weneva w mit.Now i hav à room actually hé gav m 20k Wen i wanted To liv but dat was nt d ryt tym fo m .nw his power over m has really reduced hé cant control m anyhow unlike b4.I stil respect him though but God givs him d privilège to assist m Wen i needed him but hé fail Bcoz hé made m xprience so many bad thing d first few month i left his hus..Now To ur case if u send em packin Dnt think thy cant find means To survive for emslvs thy wil definitely find in a hard way but thy wil never fgiv u unless u can find à place for dem nd giv em excuse y u want To get em à plac . |
![]() |
hi..in d process of registration i lost my netwok so i was unable to copy my reference no..kindly assist on how to regain it....but i got a txt frm npower to proceed op i wil nt av issue of reference?thnx |
![]() |
nice1...modern babalawo.. |
![]() |
r u telling me dat non of our politicians worth billions. ? |
![]() |
very selfish industry... |
![]() |
ikorodu too nids armour tank for dis bado boys |
![]() |
oloshos... |
![]() |
AIYE TOTO ....I TRO YANCH OOO |
![]() |
op no b one sammy wey dey ikorodu wey dey try entice my gf wit his cabucabu car... |
![]() |
make dem liv d guy i beg na Lord dey hail Lord..lord of PEACE and lord of FOOTBALL.. RONALDO FIT B SMBDY LIK ME . DAT KNEW JESUS AS LORD OF PEACE ...I JUS DEY C D ZOMBI ..m not aware say na sm ppls god......CRO ibeg tell dem sori o.make dem liv d guy i beg na Lord dey hail Lord..lord of PEACE and lord of FOOTBALL.. RONALDO FIT B SMBDY LIK ME . DAT KNEW JESUS AS LORD OF PEACE ...I JUS DEY C D ZOMBI ..m not aware say na sm ppls god......CRO ibeg tell dem sori o.make dem liv d guy i beg na Lord dey hail Lord..lord of PEACE and lord of FOOTBALL.. RONALDO FIT B SMBDY LIK ME . DAT KNEW JESUS AS LORD OF PEACE ...I JUS DEY C D ZOMBI ..m not aware say na sm ppls god......CRO ibeg tell dem sori o. |
![]() |
May be she is d bread winner of d guy's family...dat boi na lazy guy ...infact ole ni.May be she is d bread winner of d guy's family...dat boi na lazy guy ...infact ole ni.May be she is d bread winner of d guy's family...dat boi na lazy guy ...infact ole ni. 1 Like |
![]() |
ogun state ogun war |
![]() |
Nairalanders and snakekillers case dis days ...hmmmNairalanders and snakekillers case dis days ...hmmmNairalanders and snakekillers case dis days ...hmmm |
![]() |
i reside around anthony and i couldnt get you clear concerning dat address because i no d street.tnx |
![]() |
i'v applied ooooooo... |
![]() |
interested too oo...lawalayobanji1@ymail.com... tnx |
![]() |
u guys shu com up with 100gig o...w can't just b looking and sm ppl wil b enjoying awoof yanfunyanfun..u guys shu com up with 100gig o...w can't just b looking and sm ppl wil b enjoying awoof yanfunyanfun..u guys shu com up with 100gig o...w can't just b looking and sm ppl wil b enjoying awoof yanfunyanfun..how fa with 0.0 bal Eti cht? |
![]() |
You are shortlisted for a work briefing/written assessment to hold on 28/12/15 by 9am at 161, Herbert Marculay way Adekunle BRT B/S Yaba.104/4861 |
![]() |
chicals ..u got d text too |
(1) (2) (of 2 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25 |