Stats: 3,181,133 members, 7,913,248 topics. Date: Tuesday, 06 August 2024 at 10:03 PM |
Nairaland Forum / Precy1718's Profile / Precy1718's Posts
(1) (of 1 pages)
![]() |
did you just say election? It will be an intersting selection , "I still dey laf" revolution is wat we need , Egypt is free, do we need freedom then we must revolt first PDP, fowa to zda fifu |
![]() |
This Fulani boys should stop looking for trouble, destroying other peoples source of living because you hail from a tribe that has refused to use there common sense, are they the only group that rear livestock? NO, Why on earth should a complete human being behave like a complete cow? It's a pity anything goes in Naija. I am Hausa by tribe but the truth remains the truth. Peace is a key to life guys, |
![]() |
korect boys phb robbers union. God help Naija |
![]() |
ataya 4 oga GEJ, which kain boss him wan be, but i wan make nollywood produce the movie sharpsharp i still dey laf oooooooooooooooooooooooooo GEJ 4, |
![]() |
wait first, why him no fit run 4 him state, Kano space done finish? dem no go spoil awa Lagos EKO oni baje |
![]() |
bros no be fight now, No dey take things like dis pisina abeg before u go begin waka go hospital for injection on top anoda man sickness just an a wrd of wisdom (lol) |
![]() |
My kontry pipu, make we no boda our head on top d igbos wey join OPC, everything na business IGBO KWE NU !!! |
![]() |
ANOTHER ABACHA? WELL KANO PEOPLE SORRY KANO CPC PEOPLE SELECTED HIM The guy is still a flag bearer for now so we should not disturb our heads, Let's all wait and see who the Kano people will give the exalted seat after the election/selection. Baba Iyabo said sometime ago and I quote "I still dey laf" |
![]() |
@ Mr poaster , to your request to give GEJ a chance, I have no issue. Rather I want to remind you that the election has been conducted, GEJ has been given the mandate save what happened to Yar, repeats itself, God forbid though. PDP has given him all he desires all that has been happening since PDP primaries remains a well calculated political drama awaiting the CPC,ACN,ANPP and CO will come up with a case in court against GEJ. Meanwhile, "Bombing HERE and Bombing THERE, oga GEJ no gree get answer na very sorry case" gaskiya una no think am say na only uncle revolution fit solve this matttter so, |
![]() |
kai malam who jose go spain? suffer dey him hed ooooo ![]() |
![]() |
CHEI!!! na 4 inside the room torres dey score goal ![]() |
(1) (of 1 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14 |