Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,199,859 members, 7,972,986 topics. Date: Saturday, 12 October 2024 at 02:46 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / A Thread for Single Ladies :) (262309 Views)
EXPOSED: Reason For Increasing No Of Single Ladies In Nigeria & The Solution / A Thread For The Dark And Handsome Guys Of Nairaland / Tips On Finding A Wife For Single Guys (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (86) (87) (88) (89) (90) (91) (92) ... (181) (Reply) (Go Down)
Re: A Thread for Single Ladies :) by ichidodo: 6:56pm On Apr 06, 2013 |
causewahala: So party's in full swing! Passion88 doing his thingy as usual.Which weekend? Weekend dry like bonga fish. |
Re: A Thread for Single Ladies :) by passionate88: 6:57pm On Apr 06, 2013 |
Ichidodo, u no chop d gal wen u dey help ha up n down? |
Re: A Thread for Single Ladies :) by ichidodo: 6:58pm On Apr 06, 2013 |
temi4fash: Just came back a wedding some few mins ago..35?! Choooiii maana! This is fantastic news! |
Re: A Thread for Single Ladies :) by ichidodo: 7:03pm On Apr 06, 2013 |
passionate88: Ichidodo, u no chop d gal wen u dey help ha up n down?Ha! Chop wetin? Asampete wey i dey save for the D-day. I fit swear for the person wey go chop am, but anyway, Jehova bu eze (GOD is King) |
Re: A Thread for Single Ladies :) by Idowuogbo(f): 7:08pm On Apr 06, 2013 |
ichidodo: Ha! Chop wetin? Asampete wey i dey save for the D-day. I fit swear for the person wey go chop am, but anyway, Jehova bu eze (GOD is King)Good for u! U tribalistic ewu! Infact, na so dem go dey chop u and leave u.Ntooooooii!!!! |
Re: A Thread for Single Ladies :) by passionate88: 7:11pm On Apr 06, 2013 |
ichidodo: Ha! Chop wetin? Asampete wey i dey save for the D-day. I fit swear for the person wey go chop am, but anyway, Jehova bu eze (GOD is King)if na me, i go chop o, if she dey save haslf 4 marriage me go save my money 4 marriage too. I just no see myslf behavin like that, if my papa get to hear am im go call olokpa to arrest me even if na jst rumour. Gals wicked boys pass 4 relationship bt we no dey too like to talk abt am bt if na dm, dm go shout am to d high heavens if we wan complain dm go say we dey talk like woman. God pass them |
Re: A Thread for Single Ladies :) by rubi96(f): 7:15pm On Apr 06, 2013 |
Na wa to u o, u sure say u get sista passionate88: if na me, i go chop o, if she dey save haslf 4 marriage me go save my money 4 marriage too. I just no see myslf behavin like that, if my papa get to hear am im go call olokpa to arrest me even if na jst rumour. Gals wicked boys pass 4 relationship bt we no dey too like to talk abt am bt if na dm, dm go shout am to d high heavens if we wan complain dm go say we dey talk like woman. God pass them |
Re: A Thread for Single Ladies :) by passionate88: 7:15pm On Apr 06, 2013 |
Idowuogbo:na wa o, u follow am enta here?. Ichidodo me 2 dey see ur comments 4 oda threads too. Me I hapi say I na minority ethnic group me come from. No insults dey cm my way me no dey hurl am too. |
Re: A Thread for Single Ladies :) by ichidodo: 7:17pm On Apr 06, 2013 |
Idowuogbo:In the name of GOD, whenever you come across my comment and u feel like quoting me. Just stand there.... Wit your hands by your side like a zombie..... Doing nothing, saying nothin and thinking nothin.... Breathin just enough air to keep the blood circulating. Nothin more, nothing less. |
Re: A Thread for Single Ladies :) by passionate88: 7:23pm On Apr 06, 2013 |
rubi96: Na wa to u o, u sure say u get sistabt na bad thing me talk? |
Re: A Thread for Single Ladies :) by Idowuogbo(f): 7:23pm On Apr 06, 2013 |
ichidodo: In the name of GOD, whenever you come across my comment and u feel like quoting me. Just stand there.... Wit your hands by your side like a zombie..... Doing nothingsaying nothin and thinking nothin.... Breathin just enough air to keep the blood circulating. Nothin more, nothing less.Wen I see ur comment, I'll continue to remind u to hang urself. U sad mudafucker! @all Y'all had better start ignoring dis sick bast@rd called ichododo.He needs help! Serious help!!!!! |
Re: A Thread for Single Ladies :) by passionate88: 7:26pm On Apr 06, 2013 |
Blood of God. Abasi! Ichidodo u get mouth o ichidodo: In the name of GOD, whenever you come across my comment and u feel like quoting me. Just stand there.... Wit your hands by your side like a zombie..... Doing nothing, saying nothin and thinking nothin.... Breathin just enough air to keep the blood circulating. Nothin more, nothing less. |
Re: A Thread for Single Ladies :) by passionate88: 7:27pm On Apr 06, 2013 |
Idowuogbo:she strikes back |
Re: A Thread for Single Ladies :) by ichidodo: 7:35pm On Apr 06, 2013 |
Idowuogbo:I guess the e-trashing u got from me the last time we clashed stil hurts,huh? oouch! But i have so so much respect for carmelion hence i wont turn her thread into something as immoral,disgustin and obscene as you. I will take the moral highground on this one, but if you like a rematch. You can always get me at the politics section. NEXT! |
Re: A Thread for Single Ladies :) by Nobody: 7:37pm On Apr 06, 2013 |
CAAAAARRRRRMMMMMEEEEELLLLIIIIIOOOOONNNNN!!!!! Ur attention is urgently needed here! |
Re: A Thread for Single Ladies :) by Idowuogbo(f): 7:40pm On Apr 06, 2013 |
ichidodo: I guess the e-trashing u got from me the last time we clashed stil hurts,huh? oouch! But i have so so much respect for carmelion hence i wont turn her thread into something as immoral,disgustin and obscene as you. I will take the moral highground on this one, but if you like a rematch. You can always get me at the politics section. NEXT!U call ur noise making e-trashing? Lmao! Dis bastard of a thousand fathers got jokes o! U gats respect for Carmi cus she's igbo right? |
Re: A Thread for Single Ladies :) by Idowuogbo(f): 7:43pm On Apr 06, 2013 |
alutacontinua: CAAAAARRRRRMMMMMEEEEELLLLIIIIIOOOOONNNNN!!!!! Ur attention is urgently needed here!Loooolzz...chill joor! @ Carmi Quick question, u omo Nna or Yeriba? (courtesy of ur person boubou) |
Re: A Thread for Single Ladies :) by jhydebaba(m): 7:43pm On Apr 06, 2013 |
Jan8:think positive my dear. |
Re: A Thread for Single Ladies :) by passionate88: 7:46pm On Apr 06, 2013 |
jhydebaba: think positive my dear.hiv positive |
Re: A Thread for Single Ladies :) by rubi96(f): 8:02pm On Apr 06, 2013 |
No b bad thing bt u 4get say as u dey talk nw anoda bobo dey one corner dey plan e go take chop ur sis i.e if u've got one passionate88: bt na bad thing me talk? |
Re: A Thread for Single Ladies :) by ichidodo: 8:05pm On Apr 06, 2013 |
passionate88: na wa o, u follow am enta here?. Ichidodo me 2 dey see ur comments 4 oda threads too. Me I hapi say I na minority ethnic group me come from. No insults dey cm my way me no dey hurl am too.My broda. My people talk say na condition wey make crayfish bend. I dey my side dey mind my own business, people from nowhere just insult my tribe anyhow for nairaland ....... Me? I no send anybody. I just dey organise my business, dey chop my money. Water come pass garri,when one yoruba guy come dey talk nonsense about my tribe, dey abuse me based on impression wey im don get for nairaland. I come dey reason am.....oh! If we leave this people nah so dem go run their mouth so taay fire wey start for domot go come catch us for bedroom. Sharp... Sharp, soldier-boi enter nairaland as ichidodo begin to attack dem as per say the best form of defence is attack. But anyway sha, i still gat love for them yorubas, i speak the language fluently, my education and bizness na for their land i do am. Even my first 'shigidi' na yoruba girl, yemi. Chooii mana! |
Re: A Thread for Single Ladies :) by eimuhb(f): 8:08pm On Apr 06, 2013 |
Madam I.D, pls calm down. No matter what he said, just forgive and forget jooor. We don't want this thread to get stained with insults. By the way, I'm yoruba and I'm not taking sides. |
Re: A Thread for Single Ladies :) by passionate88: 8:08pm On Apr 06, 2013 |
rubi96: No b bad thing bt u 4get say as u dey talk nw anoda bobo dey one corner dey plan e go take chop ur sis i.e if u've got onemy sis get papa wey go dey give ha money na, na ha problm if she no fit manage wetin papa go give ha. So u support make boy dey do charity work 4 gal head without him chopin d kpekus all in d name of "no sex till marriage"?, to u no b wayo b that?. |
Re: A Thread for Single Ladies :) by Idowuogbo(f): 8:10pm On Apr 06, 2013 |
ichidodo: My broda. My people talk say na condition wey make crayfish bend. I dey my side dey mind my own business, people from nowhere just insult my tribe anyhow for nairaland ....... Me? I no send anybody. I just dey organise my business, dey chop my money. Water come pass garri,when one yoruba guy come dey talk nonsense about my tribe, dey abuse me based on impression wey im don get for nairaland. I come dey reason am.....oh! If we leave this people nah so dem go run their mouth so taay fire wey start for domot go come catch us for bedroom. Sharp... Sharp, soldier-boi enter nairaland as ichidodo begin to attack dem as per say the best form of defence is attack. But anyway sha, i still gat love for them yorubas, i speak the language fluently, my education and bizness na for their land i do am. Even my first 'shigidi' na yoruba girl, yemi. Chooii mana!Bookmarked~~~~~ |
Re: A Thread for Single Ladies :) by Idowuogbo(f): 8:13pm On Apr 06, 2013 |
eimuhb: Madam I.D, pls calm down. No matter what he said, just forgive and forget jooor.Madam Eim, forgive and forget wot? MBA! I no understand dat language. Btwn, I'm igbo. |
Re: A Thread for Single Ladies :) by Ishilove: 8:22pm On Apr 06, 2013 |
Idowuogbo: |
Re: A Thread for Single Ladies :) by Idowuogbo(f): 8:23pm On Apr 06, 2013 |
Ishilove:Omo Nna tan ko Fuji! Gba Gbe Oshi! |
Re: A Thread for Single Ladies :) by Nobody: 8:25pm On Apr 06, 2013 |
Agbacha oso aguo mile |
Re: A Thread for Single Ladies :) by ichidodo: 8:27pm On Apr 06, 2013 |
eimuhb: Madam I.D, pls calm down. No matter what he said, just forgive and forget jooor.Why are you begging her? Dont u know that when u give attention to a mad man, he becomes much more obnoxious? Carmelion on my mind right now. |
Re: A Thread for Single Ladies :) by Idowuogbo(f): 8:33pm On Apr 06, 2013 |
^Ewu! Go bck to ur land of zero opportunity o! F0olish buoy! U go take! *snaps fingers* |
Re: A Thread for Single Ladies :) by temi4fash(m): 8:34pm On Apr 06, 2013 |
passionate88: Eyah, hw u take knw ha age? U knw weda she add money for d bride price?, weda na she toast d guy?, weda she get belle b4 dm do d weddin?, weda na ha papa sef sponsor d wedding?, my weda na weda na 2 plenty Dai both sponsored the wedding... i no her age cos she is ma grandfather's friend daughter.. No she no get belle... d remaining me no sabi n i no won sabi.. D bottom line is dat dai got married today.... A white wedding in an Anglican Church... Atleast she stopped being single today sefini... |
Re: A Thread for Single Ladies :) by temi4fash(m): 8:37pm On Apr 06, 2013 |
ichidodo: Ha! Chop wetin? Asampete wey i dey save for the D-day. I fit swear for the person wey go chop am, but anyway, Jehova bu eze (GOD is King) I wish u luck ooo.... I hope she appreciate it ooo and she is not giving swit lie oo cos it culd be devastating.... |
(1) (2) (3) ... (86) (87) (88) (89) (90) (91) (92) ... (181) (Reply)
Miss Nairaland 2015 Winner Is TohPahz / If You Talk To Girls In These 3 Ways, They Will Fall Crazily In Love With You / My Story. Sexlife,cultlife And All.
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 52 |