Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,198,773 members, 7,969,269 topics. Date: Tuesday, 08 October 2024 at 12:33 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Literature / Man Wey Dey Reason (555817 Views)
As E Dey Happen (pidgin Tory Wey Sweet Wella) / AS E DEY Happen(a Pidgin Story) / Ibo Boy Wey Like Yoruba (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (94) (95) (96) (97) (98) (99) (100) ... (112) (Reply) (Go Down)
Re: Man Wey Dey Reason by opeano(m): 7:10pm On Jun 19, 2013 |
texanomaly:, dts lovely, am presently a teacher and remain as one till february endin courtesy "National Year Of Service and Sex" meanwhile, Dts wt am workin towards to anyway. Derailment oooooo, pls pardon me mods, dis last tym |
Re: Man Wey Dey Reason by Lanceslot(m): 7:11pm On Jun 19, 2013 |
texanomaly:so my comment looks like that of a yahoo boy?smh..... I'm sorry for offering to help you. tk |
Re: Man Wey Dey Reason by texanomaly(f): 7:12pm On Jun 19, 2013 |
Lanceslot: so my comment looks like that of a yahoo boy?smh..... I'm sorry for offering to help you. tk joke na joke...Abeg forgive |
Re: Man Wey Dey Reason by kossydiba(m): 7:19pm On Jun 19, 2013 |
man wey d reason bu ihe m neri so abeg flow make it 3 or minimum of 2 update a day cuz its d doctors prescription 1 Like 1 Share |
Re: Man Wey Dey Reason by texanomaly(f): 7:23pm On Jun 19, 2013 |
okay Flow...my tracker is not working...where you dey? Did you get Man to disable it? |
Re: Man Wey Dey Reason by texanomaly(f): 7:30pm On Jun 19, 2013 |
Van! are u okay?...someone said you were not felling strong... |
Re: Man Wey Dey Reason by Lanceslot(m): 7:30pm On Jun 19, 2013 |
texanomaly:That doesn't sound like a joke, its sound like an accusation to me.... Practically you're labeling every Nigerian you meet online a fruadster. |
Re: Man Wey Dey Reason by texanomaly(f): 7:34pm On Jun 19, 2013 |
Lanceslot: That doesn't sound like a joke, its sound like an accusation to me.... Practically you're labeling every Nigerian you meet online a fruadster.I am sorry It was in poor taste...what must I do to gain forgiveness? We need to stop derailing though before the "powers that be" come down and give us the boot. |
Re: Man Wey Dey Reason by texanomaly(f): 7:35pm On Jun 19, 2013 |
@ Flow: Tell Man to release the device. |
Re: Man Wey Dey Reason by Psaalmuel(m): 7:47pm On Jun 19, 2013 |
we get much of d talkn dan d story itself...Iwish nairaland charges an individual per coment..mayb d noisy ones,wuld kip t low,nxt chapter flowee.. |
Re: Man Wey Dey Reason by MissFibre(f): 7:53pm On Jun 19, 2013 |
texanomaly: You know say I been don dey watch you tay tay as you carry your white mouth dey yab we Nigerians. Forget say we dey accomodating, once you step for our leg, na waist you go carry crawl for ground. That one aside sha, no be every Naija person wey you meet online be yahoo-yahoo. Better respect us for finding time to dey teach you small small pidgin oo... I dey vex wella for you and I go show you pepper if you no apologize to all the Nigerians on board. 4 Likes |
Re: Man Wey Dey Reason by opeano(m): 8:10pm On Jun 19, 2013 |
Miss_Fibre:now, missfibre spoke sense. Mwuahhh |
Re: Man Wey Dey Reason by 4kizo(m): 8:14pm On Jun 19, 2013 |
Miss_Fibre:Dat does not stop my babe 4rm loving me or my account 4rm smiling. Nt al d european's top men speaks neat english bt dat does not stop them making there money... I no dy even c u. 3 Likes |
Re: Man Wey Dey Reason by MissFibre(f): 8:14pm On Jun 19, 2013 |
opeano: now, missfibre spoke sense. Mwuahhh **Wipes my lips** Do you want to give me rabis? Abeg o... When last did you see you dentist because my stomach sure hurts from the foul odour and my skin cringes... Na joke la... We need put this white peeps for them place if not she go pass this comment again. Though me no get anything against her for now sha until she apologize. 2 Likes |
Re: Man Wey Dey Reason by MissFibre(f): 8:16pm On Jun 19, 2013 |
4kizo: Dat does not stop my babe 4rm loving me or my account 4rm smiling. Nt al d european's top men speaks neat english bt dat does not stop them making there money... I no dy even c u. You make more sense liking comments than making them. Forgive me sha, I'm used to being sarcastic. If I offend you, no vex. But 4kizo, when are you going to master simple communicable English? |
Re: Man Wey Dey Reason by 4kizo(m): 8:18pm On Jun 19, 2013 |
donigspain: Sorry, but I think you seriously do need help. SMH...she b english teacher nah, make she dy teach me |
Re: Man Wey Dey Reason by MissFibre(f): 8:19pm On Jun 19, 2013 |
4kizo: she b english teacher nah, make she dy teach me Na that one you go see na... Better forget that thing jorr |
Re: Man Wey Dey Reason by 4kizo(m): 8:20pm On Jun 19, 2013 |
Miss_Fibre:Madam, if i face u, i swear u lyk it |
Re: Man Wey Dey Reason by opeano(m): 8:21pm On Jun 19, 2013 |
miss fibre, make i guess ur tribe by d way u dey yab and jokinly abuse.... U b warri, calabar or Imo? |
Re: Man Wey Dey Reason by MissFibre(f): 8:24pm On Jun 19, 2013 |
4kizo: Madam, if i face u, i swear u lyk it I wish I understand what you are typing but don't worry, adult education still goes on in Naija. 1 Like |
Re: Man Wey Dey Reason by MissFibre(f): 8:26pm On Jun 19, 2013 |
opeano: miss fibre, make i guess ur tribe by d way u dey yab and jokinly abuse.... U b warri, calabar or Imo? Continue guessing. You no wan side anybody again? |
Re: Man Wey Dey Reason by 4kizo(m): 8:29pm On Jun 19, 2013 |
Miss_Fibre:Person jst dy drink medicine 4 any anoda man's headache, shey na miss fibre or digestive b d new english teacher 4 NL? |
Re: Man Wey Dey Reason by opeano(m): 8:36pm On Jun 19, 2013 |
4kizo: Person jst dy drink medicine 4 any anoda man's headache, shey na miss fibre or digestive b d new english teacher 4 NL?omo, c pipu dey blow grama for here.... Flow...flow....flow... Pls do sth. Headache tins alredi 1 Like |
Re: Man Wey Dey Reason by texanomaly(f): 8:38pm On Jun 19, 2013 |
Miss_Fibre: I do apologize. I did not mean to offend Nigerians. I do realize that not all Nigerians are yahoo-yahoo. I regret deeply the comment I made. I am grateful for all the help I have received and the friendships I have made. I ask forgiveness from those I have offended, and hope this will not be the end of our friendship. Tex 2 Likes |
Re: Man Wey Dey Reason by opeano(m): 8:38pm On Jun 19, 2013 |
Miss_Fibre:i no side again joor, all of una get una faults. Mine na just to laf @any dats funny enof untill my laf medicine is uploaded |
Re: Man Wey Dey Reason by 4kizo(m): 8:41pm On Jun 19, 2013 |
opeano: omo, c pipu dey blow grama for here.... Flow...flow....flow... Pls do sth. Headache tins alredienglish no b by false |
Re: Man Wey Dey Reason by 4kizo(m): 8:43pm On Jun 19, 2013 |
opeano: i no side again joor, all of una get una faults. Mine na just to laf @any dats funny enof untill my laf medicine is uploadedna now u talk my man, no mind my english teacher |
Re: Man Wey Dey Reason by Lanceslot(m): 8:45pm On Jun 19, 2013 |
Miss_Fibre:just leave her, breeze go blow fowl nyansh soon..... I sabi handle her type wel wel. |
Re: Man Wey Dey Reason by MissFibre(f): 8:47pm On Jun 19, 2013 |
texanomaly: That's sweet of you. I don't really have anything against your comment but then, I have to be patriotic. Talking bout maintaining contact with someone outside NL without divulging details is very possible. All you need do is hit the ''PM'' button or to make it easier, follow that member. Nigerians are social and you can get away with serious jokes. Don't worry, normally I would just say... ''I just carry you shine'' |
Re: Man Wey Dey Reason by opeano(m): 8:48pm On Jun 19, 2013 |
4kizo: english no b by falseb4 anyone try quotin dis, i need to make it known dt it was nt an error, it was a delibrate attempt by my dear frd 4kizo. False now force |
Re: Man Wey Dey Reason by texanomaly(f): 8:50pm On Jun 19, 2013 |
Miss_Fibre:I will be careful in future...I have become too comfortable I think. I will watch what comes out of my mouth in future. I apologize again. 1 Like |
Re: Man Wey Dey Reason by donigspain(m): 8:55pm On Jun 19, 2013 |
My belle o... Chei, una say 4kizo (abi schizo...) no go kill person for here! Omo d gbagaun don over much jorr. 3 Likes 1 Share |
(1) (2) (3) ... (94) (95) (96) (97) (98) (99) (100) ... (112) (Reply)
BROKEN HEDGE By Toyin Taiwo / My Life On Campus (A True Life Story). / Red Ashes
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 36 |