Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,182,280 members, 7,916,836 topics. Date: Saturday, 10 August 2024 at 12:09 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / Big Brother Africa 5 (the Official Thread) Is Here! (210177 Views)
Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread / Big Brother Amplified (The Official Thread of BBA 6) / Big Brother Africa 4 (The Official Thread) (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (91) (92) (93) (94) (95) (96) (97) ... (179) (Reply) (Go Down)
Re: Big Brother Africa 5 (the Official Thread) Is Here! by v24m(f): 3:53pm On Sep 20, 2010 |
@ DOMINQUE wetin dey worrrre you dem tlk say mk we yarn for pijin here mk olofofos no for knw wetin we wan do, u dey blow grammar dey go, na only sabi oyinbo here. Ehen bk to the real thing. Abeg my people mk we deiced d obodos weh we wan organize so tht we go knw say we get tht side gidigba me i feel say if we arrange obodos like essien(football) obodo, smelly own, our 9ja boi babe own, that chic dem just commot for sunday, the one weh quick commot for barn as dem no wan pay am, and gbogbo roa plus our 9ja pple na 6 be that ooooo. so e go btter mk we hold ds obodos tight right now. My problem be say to download dt mxit na dough and Mtn i dey use dem dey chop my money die ooo abi pple dey dey dwonload am free? so abeg any better person weh get d code for d obodos weh i tlk mk una arrnage am on top here mk i ginger my telecoms pple. |
Re: Big Brother Africa 5 (the Official Thread) Is Here! by HAH: 4:44pm On Sep 20, 2010 |
kobikwelu: If una like make una spik for nbati we go hear am . una tink sey na only una sabi kuru kere no shaking naija na yahoo yahoo nation but we go sho una. MUFC NAIRALAND |
Re: Big Brother Africa 5 (the Official Thread) Is Here! by stankayy(m): 5:01pm On Sep 20, 2010 |
Guys make una just ignore HAH, he's a lost soul. @v24m, no need to be to hard on dominique. As per d mxit download, na abt 41 naira mtn dey collect bt if dats too mch. I go advise make u try subscribe 4 any mtn data package wey u go get abt 50MB or 100MB and we dat kind one u go fit bomb d mxit thousand times 4 different obodos. Me n my team wan try collect Kevin iyawo obodo n send strong msg to d drunkard not to mess up wit our boi. I also feel we can get more dan 8 obodos if we rily wan do am. Munya pple collect 14, dose guys no reach us abeg. Make we begin dey take am beyond our comfort zones n start to dey penetrate sum of d die hard Sadc obodos. |
Re: Big Brother Africa 5 (the Official Thread) Is Here! by stankayy(m): 5:15pm On Sep 20, 2010 |
Uti too get sense. There must be one kind spirit revealing big brother's secrets n game plan to him. The guy just told K1, Mwisho and Meryl that he strongly feels when the housemates r down to three, two barnmates wud be voted back into d house. He also said he feels the two housemates that would be voted back in would be Sheila and Hannington or Sheila and Lerato. |
Re: Big Brother Africa 5 (the Official Thread) Is Here! by Nobody: 5:24pm On Sep 20, 2010 |
Ok nah, here we go again(can't wait 4 d show down, no shakin meeeen ) , We three much.oya nah. Arise o compatriot, |
Re: Big Brother Africa 5 (the Official Thread) Is Here! by Nobody: 5:45pm On Sep 20, 2010 |
This traitor that calls himself HAH is very lucky that this is an online community. Na people like dis na him dem dey give crowd beating. Una don see any zimbo wey dey support our boy for de strap? STUP.ID TRAITOR |
Re: Big Brother Africa 5 (the Official Thread) Is Here! by Nobody: 5:50pm On Sep 20, 2010 |
Abeg bros(lol) 4get that lost soul lik someone rightly pointed out.let's show em by action, no b by mouth abeg |
Re: Big Brother Africa 5 (the Official Thread) Is Here! by Nobody: 5:57pm On Sep 20, 2010 |
Abeg I know say I we suppose ignore am but I just have to comment on what tosag said. E too make sense. How person go dey support dose wey no just get any support or respect 4 im fatherland? Which kain mental be dat? Make all of una no worry urself jare. Uti don already win. |
Re: Big Brother Africa 5 (the Official Thread) Is Here! by Ambber(f): 6:10pm On Sep 20, 2010 |
Something tells me that if we do our best for Uti, Mr&Mrs drunkard go dey do honi moon for barnyard on Sunday. I know Mumu fans go vote Kaone die now and abandon him at d finals. |
Re: Big Brother Africa 5 (the Official Thread) Is Here! by GTay(m): 6:16pm On Sep 20, 2010 |
stankayy: Now that's scary |
Re: Big Brother Africa 5 (the Official Thread) Is Here! by stankayy(m): 6:50pm On Sep 20, 2010 |
^^^ Very scary but also smart. |
Re: Big Brother Africa 5 (the Official Thread) Is Here! by Moonstone(f): 7:02pm On Sep 20, 2010 |
This week will be hilarious. Uti (4 votes), Munya(5), Kaone(4) and Mwisho(4) are all up for eviction. Under which, of course, Munya will save himself and put Meryl. Either Meryl or Kaone will leave the BB house this coming week. I think they will bring in the barnmate next week (which of course will be Sheila). I'm loving this game. My boy is smart and psychic. Ever since Meryl told him that dream, he has been working overtime to plan well. As for Mwisho, he needs to stop attacking my boy if he doesn't want wahala. |
Re: Big Brother Africa 5 (the Official Thread) Is Here! by dominique(f): 7:05pm On Sep 20, 2010 |
Had it been munya that disclosed BB's secret, mugu fc no go let pesin hear word. @v24m lol, no vex. but if u read my post, u go see say i no leak any expo, i only listed d obodos wey no go gree fote mr, mrs and kriket. we go just use our own kwurukere add fyn gal and arab aboki obodo. me i go dey stamp my own for obodos wey no dey get rep. |
Re: Big Brother Africa 5 (the Official Thread) Is Here! by dominique(f): 7:30pm On Sep 20, 2010 |
Munya pls surprise us and leave nominations just as they are. Shior |
Re: Big Brother Africa 5 (the Official Thread) Is Here! by Moonstone(f): 7:32pm On Sep 20, 2010 |
dominique:If they do that, I can't guarantee my boy's safety o! Besides Munya is not that confident. |
Re: Big Brother Africa 5 (the Official Thread) Is Here! by lluciano: 7:36pm On Sep 20, 2010 |
Mumu's HOH is the worst! Complete waste, strategically. Guys, make we do wetin we sabi do na, Less chat chat with the zimbos and more vote vote! |
Re: Big Brother Africa 5 (the Official Thread) Is Here! by Zizi(f): 7:37pm On Sep 20, 2010 |
Why is this idiot wasting our time?? |
Re: Big Brother Africa 5 (the Official Thread) Is Here! by dominique(f): 7:40pm On Sep 20, 2010 |
Why did take him years to make the swap, when we all know whn he's going to swap? what a fake a$$ pretender. Abeg lets get to voting ojare. |
Re: Big Brother Africa 5 (the Official Thread) Is Here! by Nobody: 7:44pm On Sep 20, 2010 |
mumu |
Re: Big Brother Africa 5 (the Official Thread) Is Here! by rovert: 7:45pm On Sep 20, 2010 |
Na yeye dey worri d boi. We know say e go swap imsef, e fit try lef imsef! We for show uma pepper if e do am. Abeg work don start O! We go leave TZ for dem, take SA, dem no fit do anytin about am. Na 8 we get de last time, na 8 we need now, to shake all dem haters! |
Re: Big Brother Africa 5 (the Official Thread) Is Here! by stankayy(m): 7:46pm On Sep 20, 2010 |
Mumu wat was all d time wasting 4. We already knw wat u were gonna do. Abeg abeg abeg, d time don reach. Make we una begin order all una troops to start to dey unleash all deir missiles. We dey go 4 maximum destruction n bombardment of d enemies camp. The kurukere n yahoo yahoo way. |
Re: Big Brother Africa 5 (the Official Thread) Is Here! by user32(m): 7:55pm On Sep 20, 2010 |
i don start clicking on uti with my new 50 mxit accts. |
Re: Big Brother Africa 5 (the Official Thread) Is Here! by rovert: 8:05pm On Sep 20, 2010 |
De Zim pipo don dey copy us so make we broke am pass b4. No dey talk hw u go do de deed just do am. |
Re: Big Brother Africa 5 (the Official Thread) Is Here! by rovert: 8:12pm On Sep 20, 2010 |
I don start vote O! Abeg make una do am for all d 4 ways, plus d 3 ways for oda obodos. |
Re: Big Brother Africa 5 (the Official Thread) Is Here! by beeswax: 8:13pm On Sep 20, 2010 |
I tire 4 all of una, we don get d jist abeg abeg abeg ah ah! All of una way day break oyinbo for here I take eledumare beg una e don do |
Re: Big Brother Africa 5 (the Official Thread) Is Here! by knick(m): 8:29pm On Sep 20, 2010 |
Me i thank baba God say i dey 4 night shift o, today na today. |
Re: Big Brother Africa 5 (the Official Thread) Is Here! by duality(m): 8:33pm On Sep 20, 2010 |
whats this thing about big brother that drives ppl crazy. To the extent that someone would spend hard earned money to vote adults doing their own business. , seriously.WTF? Its not even so entertaining like some other ongoing musical shows.the worst is d obvious fact that mnet is cashing in on this obsession. @ d expense of d intellectual well being of ur youths. I was shocked when my yonger one woke up @ nite when power was restored to watch bba. I wonderd if he was watching ppl sleeping or just reading d nonsense scroling on d screen. May God help ur youthful minds. |
Re: Big Brother Africa 5 (the Official Thread) Is Here! by user32(m): 8:37pm On Sep 20, 2010 |
i don hammer 20 votes 4 king uti thanks to mxit. 480 votes remaining |
Re: Big Brother Africa 5 (the Official Thread) Is Here! by Nobody: 8:41pm On Sep 20, 2010 |
Bros no need to dey yarn us how many u don put 4 igwe jus do wetin u dey do n we do wetin we dey do,opari |
Re: Big Brother Africa 5 (the Official Thread) Is Here! by Nobody: 8:50pm On Sep 20, 2010 |
Oga Duality,which once naa?abeg wetin u fin com here abi u miss road??shou Abeg 4get gramma n leave comrades as u see am.u wey com contribut 4 here u sure say u neva waste ya time small so?? N u dey talk of ya younger ones wastin dia time.abeggy, much respect but vamoose kiakia mak peson see road vote jare |
Re: Big Brother Africa 5 (the Official Thread) Is Here! by ayusman16(m): 9:22pm On Sep 20, 2010 |
wonder wetin bring am come bba thread. make we continue 2 dey arrange voti 4 our boy. na naija name dey at stake o. |
Re: Big Brother Africa 5 (the Official Thread) Is Here! by preshizeee(m): 9:45pm On Sep 20, 2010 |
konji dey worry mwhiso and meryl , c dem inside jaccuzi, anywayz voting uti like crazy, |
(1) (2) (3) ... (91) (92) (93) (94) (95) (96) (97) ... (179) (Reply)
Some Nigeria Movie Stars Profile / MTN Project Fame Season 9 Official Thread / Watch Nigerian Movies Online For Free
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 42 |