Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,176,415 members, 7,897,839 topics. Date: Monday, 22 July 2024 at 08:42 PM

PERVERT9's Posts

Nairaland Forum / PERVERT9's Profile / PERVERT9's Posts

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 27 pages)

Romance / Re: I Want To Die by PERVERT9: 5:51pm On Jul 25, 2009
you wan die you come come nairaland dey announce,shoooooooo,na wetin you wan make we do?make we come dey dobale dey beg you?abeg go die jo,as you never die wetin you do for us,your community not to talk of nigeria?abeg no waste time again,go look for rat poison make you take soak gari as your last supper,i am sure Yar adua would be happy to miss you,people wey better pass you no die?if you wan die abeg carry go i wan die my foot
Romance / Re: Why Do Some Men Ask For Your Number But Don't Call? by PERVERT9: 8:23pm On Jul 22, 2009
hmmmmmmmmm,he be like say market no dey move well again for my sister cry cry cry, abeg change your style make u dey collect their own and dey call dem,he go help you to improve your market grin grin grin
Romance / Re: Why Dogs Are Better Than Men <please Guys Didn't Kill Me> by PERVERT9: 8:18pm On Jul 22, 2009
daduke2k:

Hey guyz dis is 2 much enof of d insult, d lady has already askd 4 4givnes ,shes learnd her lesson. Not dat i support d post bt pls get it over wit, d deed is done
mbanu she has not asked for forgiveness she still dey do strong head she has to create another thread that reads MEN I AM VERY SEXY SORRY PLEASE FOKISS FORGIVE ME. grin grin grin grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Chelsea Fans: Identify Yourselves Here by PERVERT9: 5:01pm On Jul 22, 2009
F O K C H E L S E A F O K B L U E S
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Chelsea Will Win The League This Season.true/false by PERVERT9: 4:32pm On Jul 22, 2009
na mouth dem dey take win league?take it from me nothing for chel[b]stinks [/b] this season tongue tongue tongue






C H E L S E A S T I N K S
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Manchester United Fan Thread by PERVERT9: 4:16pm On Jul 22, 2009
~Borat~:

If Tevez scores against manure, will he celebrate or not?
kini big deal if he scores against us?the game is all about scoring,meanwhile let him score first before you make your noise. Whatever happens  MAN U RULES tongue tongue tongue
Religion / Re: Pastors, Their Wives And Billboards. by PERVERT9: 7:49pm On Jul 21, 2009
banom:

Are reffering to Daddy G.O's wife ?
na which one be daddy G.O,s wife? abeg i no know book o grin grin
Romance / Re: Where Is The Best Place To Kiss Your Girl Friend? by PERVERT9: 6:22pm On Jul 21, 2009
in the grave yard tongue

1 Like

Nairaland / General / Re: What Do You Do For A Living? by PERVERT9: 5:53pm On Jul 21, 2009
tpia.:

are you male or female?
why does you wants to knows? is your third leg shaking in your pant? grin grin
Nairaland / General / What Do You Do For A Living? by PERVERT9: 5:48pm On Jul 21, 2009
What do you do for a living? I am an undertaker, i help people to bury people, how about you what do you do for a living?
Religion / Re: Pope Benedict Xvi Breaks Wrist After Slipping In Bath ( Hospitalised). by PERVERT9: 8:44pm On Jul 18, 2009
na wa o cherebum fighting c.a.c

cele fighting baptist

pentecostal fighting catholics

hmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmm,if religion no scatter nigeria nothing else will not even the millitants cry cry
Culture / Re: If You Can Speak Yoruba, Talk It In Here! by PERVERT9: 8:22pm On Jul 18, 2009
argent:

Ta lo so fun e pe mo ka?
Owo ni emi ma ka, mi o ki ka ikokuko tongue
hmmmmmmmmmmmmm,momi e ye paro mo,stop tolding lais enu opuro ki nseje tongue tongue
IFELEKE:

Mo ti de ooo! awon da? angry
smiley Pafati!
Mo sese mo ni wipe demerol ati ogogoro to n mu lenu ojo meta yii ti fe so e di ero yaba apa osi!
se mo jo tope-lobi loju e ni? ogbeni yen ni o ma n fi opa dale ru kiri ni abule won, idi niyen ti won fi le kuro nibe.
Mo mo wipe awon ota,awon olote emi ati aya'a mi atata,toyin temi nikan lo gbe ise buruku yi ran e sugbon lo ji ise fun won pe ko seni to le bamiloruko je infact, te ba gbiyanju lati pa iro mi'i mo mi, mo ma gbe gbogbo yin lo si odo awon oni Sango!


unkule ifelepon sidikatu bebedi iyawo yi ni abule nreti esi leta yin o,mo setan lati bayin lo mu fun mi o ni je ki awon amugba legbe mo nipa secret lover yin wink wink
IFELEKE:

whts up with Y instant messaging? alright by me,u?
don't worry, in no time, you'll talk the talk.


@gbogbo ile(ajenti,debo,toyin,pafati,remii,tope,tubabie,ibkaye. . .et al)
E pele oo, se e n'gbadun opin ose yin?
emi o gbadun opin ose o,kini abe mi nyun mi o nyun mi denu denu ni o cry cry cry cry cry
Culture / Re: Kini Mi Nyun Mi,kini Ki Nse Si? by PERVERT9: 8:07pm On Jul 18, 2009
IFELEKE:

effects of Demerol overdose grin
hooged:

Baaaaad,pour pepper inside.
kile wi?kile so?me gbo oyinbo cry cry cry cry cry cry cry cry cry
Culture / Re: If You Can Speak Yoruba, Talk It In Here! by PERVERT9: 1:46pm On Jul 18, 2009
argent:

O ni time gan lati type gbogbo iro yi. O ga o undecided

Gbobo ile se e wapa?
o ni time gan lati ka gbogbo iro yi o ga o tongue tongue tongue
Dating And Meet-up Zone / Re: I Need A Strong Naija Guy: Casual Intimacy Only by PERVERT9: 1:27pm On Jul 18, 2009
another ashewo on the loose
see how men dey rush to apply to fok toto of ghost wey they never meet,na so toto dey hungry una?abi dem take toto swear for una?i pity una. grin grin
Culture / Kini Mi Nyun Mi,kini Ki Nse Si? by PERVERT9: 1:11pm On Jul 18, 2009
Obo mi nyun mi, e jowo kini ki nse si? inu e gan gan lo nyun mi o.
Romance / Re: WOULD A NURSE BE A GOOD HOUSEWIFE? by PERVERT9: 12:52pm On Jul 18, 2009
sings
trouble sleep yanga go wake am
wetin he dey find o?
palava he dey find
nurse somebody,s wife everybody,s wife
Romance / Re: Ten Ways To Cheat On Your Guy: by PERVERT9: 12:44pm On Jul 18, 2009
no wonder your toto don turn to borehole tongue yeye girl
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Chelsea Fans: Identify Yourselves Here by PERVERT9: 12:38pm On Jul 18, 2009
sley4life:

U think so. The trophy is coming to Stamford bridge this season
stamford bridge has fallen down fallen down fallen down
stamford bridge has fallen down my dear people cry cry cry cry
jalether:

why are you responding to that Arrow, cant you see how we have been ignoring his posts recently

he craves the attention, just let him be and same goes for anyone else thinking of responding to his posts

when he feels ignored and tired he will stop
tongue tongue tongue tongue tongue tongue tongue the thing dey pain am for inside


C H E L S E A S T I N K S tongue tongue tongue
Culture / Re: Short Silly Yoruba Statements by PERVERT9: 12:15pm On Jul 18, 2009
TALO GBEKE SOBO MI? grin grin grin{Who carried my zobo container}
Culture / Re: If You Can Speak Yoruba, Talk It In Here! by PERVERT9: 11:36am On Jul 18, 2009
FL Gators:



rotflmao grin grin grin *giggles*

IFE, na you be this? So topsy was right? shocked shocked shocked

Topsy where are you jare. . . . didnt know IFE had a wife undecided
e ri pe ifeleke o yoju lati igba ti asiri re ti tu,omo gbo pe o nwa mi lati seu mi pe ki nma tu asiri ohun sita mo tongue tongue
Culture / Re: If You Can Speak Yoruba, Talk It In Here! by PERVERT9: 9:04pm On Jul 17, 2009
Remii:

embarassed shocked
remi oju yobo se kosi panu de
ibkaye:

Ba wo everybody?
idikaye sorry mo mean ibkaye a wa pa bawo nidi loni grin
debosky:

Pafaati ma damu ara e nipa nkan ti emi ati olori mi ajenti ma lo fun ibasepo wa. Emi ko ni obirin miran oun naa ko si ni okunrin miran ti on ba lopo.

Nitorinaa, faaji ma lo lai si idiwo kan kan, ara kii sa fara ni oro temi ati ajenti. cool
hmmmmmmmmmmmmmmm faka fiki faka tale eni a yato,ti idaji o ni se ko ya yo yo ya
Dating And Meet-up Zone / Re: Nairaland Couples by PERVERT9: 8:56pm On Jul 17, 2009
me i hear say pervert and morenike too dey meet for our back,but i no know wetin dem dey do whether dem dey do hide and seek or dem dey do ere gele{bumper to bumper} kiss kiss kiss
Romance / Re: I"ve learnt, lol! by PERVERT9: 8:36pm On Jul 17, 2009
choose me i am the one for you your final bus stop final full stop kiss kiss kiss
Romance / Re: Why Are You Still Single? by PERVERT9: 8:26pm On Jul 17, 2009
i still dey single because all the men wey dey fok me say my toto too wide
Culture / Re: If You Can Speak Yoruba, Talk It In Here! by PERVERT9: 8:23pm On Jul 17, 2009
debosky:

HAAAAAAAAAAA!!!!

Egbon Farotika ko le je bee! Se nkan ti e fe so funmi ni pe kii se ifelopon lo fun Getoosi loyun ni? Talo wa loyun naa? Oro yi ma ga o! Pekele pekele arugbo je gbese tani o san? undecided

Ifelopon Faro ti so ko nla ba e o. Se ko ba e lori sha? grin

Bawo ni ose tun ti ni iyawo si abule pelu Getoosi? Se iwo naa wa lara awon ti won se ise ibi lati ma ko awon omobinrin wa lo si oke okun lati ma se ashewo ni? (human trafficking) grin

Tubabie ngbo se iwo o kin se iya afin ni? Abi iro ni pafaati npa mo e?

Oro gbogbo yin ti su mi gaan. Ajenti aya mi nikan soso, tete wale ki a wo yara lo sere ife titi ti owuro ola. cool
jagunlabi be ni tire ri,ere gele all the way sa rora ma je ki kondom o be o,abi nylon bag lo ma lo fun lati se sokisoki grin grin
Religion / Re: Witches And Wizards Let's Meet Here by PERVERT9: 8:10pm On Jul 17, 2009
kok:

ahhhhh, abeg I miss road!
na lie you be original winch see blood for your mouth tongue
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Chelsea Fans: Identify Yourselves Here by PERVERT9: 7:58pm On Jul 17, 2009
sley4life:

UP CHELSEA!! The trophy is OURS this season
hmmmmmmmmmmmmmmmmmmm,na today,same old story same old dream dream on broda the trophy remains at the european capital of trophies OLD TRAFFORD


C H E L S E A S T I N K S
Culture / Re: If You Can Speak Yoruba, Talk It In Here! by PERVERT9: 7:09pm On Jul 17, 2009
Eyin ara papa julo eyin omoge ti ifelepon ifeleke nparo fun ni abule yi,eyi ni leta ti iyawo ifeleke towa ni abule won kosi ni nkan bi ojo meta seyin,ede oyinbo ni o fi ko leta na, o dami loju pe gbogbo yin le o gbadun leta ohun,e ma bawa kalo o grin


                                                                                    No 25,alamudo street,
                                                                                    abule mado mi pa,
                                                                                    26-06-2008


Dear Ifeleke,
                   How is you does?i hope you are does fine?long time no seeing,long time no earing from you,why does you do me like that,you just abadoning me in the village sinse all this deys,are it good like that and you tolded me that you loving me,you efen promise promising me before i gree greeing to goes out with you and marriage you,now that you have lefting the village you are does not caring or get time for me again,you does not write to me,you does not kollling my nomba or efen flashing me like you use to does wen you does not having credit in your fone.ifeleke  temi nikan what does i did to desaving all this from you,has you forgeted about me and the plenty loves that i has for you,has you forgeted all what you tolded mama eleko who helps you to toasting me when you are ashaming to even facing me to told me that you loving me,i did not greeing to your loving,you would not leaving me alone,you going to meet iya olobi,broda mukaila,iya luku,buroda kapenta and even my momo to talking to me for you,still i does not greeing for you because i am afraiding of you disappointing me uselesing me and leafing me in the village.i does not greeing you until when you broughted your momo and your olori ebi to our house to come and beging me for you,you frostrated {dobale} for my parent and promising many many thing that day,when i looked at your eyes i tooked pity on you,i even sees in your eye that you loving me and becos you have suffering too mush because of me i gree greeing for you,you tooked me to many playses to see many many pipu,you tooked me to the zoo to see monkey,inaki,ejo,erin,ekun, ijapa and elede,you tooked me to kinsway to buying plenti tins{Things} for me like cloth,pata,shuu{shoe}rist wash,bangu and provisionses you also tooked me to mr bigs and boughted for me iresi and siken{chicken}we enjoying awaself well well before you tooked me to owonikoko hotel,where we goes to enjoys awaself. cry cry cry cry cry cry

Ifeleke temi nikan,you rememba when we gotted to the owonikoko hotel,that day you beged me to greeing for you to fokying me but i rifuse you,you promising me many many thing,like moni,cloth and you promising to taking me to amerika,when i looked at your eyes i tooked pity on you and i allowing you to fokying me you fokying me well well and  fokying you too well well,we both enjoying awaself bifore we going back home,we doing it gain in your hause on the mart  and you promosing not to disappointing me,but sinc you going bak to lagos i does not sea or hearing from you again, mulika and seri tolded me that they seeing you in nairaland efery day,that you are now marrying anoda wife caling tubrasier,toyosi,mukina ati awon obirin mi,is it truth,ifeleke what you does to me is very very bad and i am not hapi with you i am very very anoying with you,aniway i will look for money to coming to lagos and sees you so that you can telling me if you are not loving me again or you are not interesting in our relationsheep again,but i want you to nose that i stll loves you and i would like to marriage you.

till i comes to lagos takes kia of yorself kiss kiss kiss
                                           
                                                                            yours daling waif,
                                                                             sikiratu bebedi kiss kiss kiss
Religion / Re: Pastors, Their Wives And Billboards. by PERVERT9: 6:13pm On Jul 17, 2009
the thing wey dey pain me past be say most of this pastor and dem wife wowo pass the devil angry
Religion / Re: Witches And Wizards Let's Meet Here by PERVERT9: 6:04pm On Jul 17, 2009
kunlexine:

witches on NL?, shocked shocked shocked
'olorun ma je a ri ogun eshu'

I go scatter unna with HOLY GHOST FIRE!!!

S(speaking in tongues)
Orobobo bo
sheykatahababa!!!
Rimama ma regebbe,
rima ma ma, syntalabababa!!!
rigo robo, rima, skala,!!!
sklirareeeeecheeeeeee!!!!!!! grin grin grin grin grin

make unna begin sumesault three times (like magun victim) and die BY FIRE!!!
HA! HA!! HAA!!! grin grin grin grin
Dem don die finish.
mission accomplished.
hmmmmmmmmmmm,no let your mama catch you say you dey face wictches and wizards o [s]mama na member o grin
Naturez:

Make una dey do una meeting elsewhere oo make una no come be-witch us for NL here oooo.
[/s]you just dey pretend like say you too no dey fly for nite,sidon there dey hala
dalaman:

Witches and wizards on NL. grin grin Interesting.
you wan join,no worry we go visit you tonight
elchux:

cheeee na so winch men take enta nairaland be dis, no wahala i no una medicine make i go prepare com back
grin grin grin grin grin grin the bobo take style run

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 27 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 78
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.