Stats: 3,179,923 members, 7,909,442 topics. Date: Saturday, 03 August 2024 at 04:20 AM |
Nairaland Forum / Skyfojydo's Profile / Skyfojydo's Posts
(1) (of 1 pages)
![]() |
I will appreciate it if i get the VIN as soon as possible because i will be making payment for the car by tomorrow. Thanks again for all your efforts. 4T1BE46K87U691464 . |
![]() |
Thanks for your effort so far could you pls check dis vin for me 4T1BE46k87U691464 . Thank you |
![]() |
mykky: GTB should also reverse the N105 Charge, that is the policy. How will they charge you for a service that wasn't carried out? The Principal amount with the Charge should be reversed! Oga who told u no service was carried out? Is it GTBANK's fault that diamond bank was not available? Abi the teller that attended to you and the paper u used at the branch are all supposed to be free? Abeg arrange ya self joor if you no know wetin to talk. 1 Like |
![]() |
what type of engine is ot carryong? |
![]() |
dis shows how unserious the poster is. no price and no explanation on why his bmw is carrying a toyota engine. |
![]() |
Skyfo-jydo:pls someone should assist me on what to do. |
![]() |
@poster; I was denied visa on my first application yesterday. please how soon can I reapply. ur urgent response wil be appreciated. |
![]() |
Hi all, i beg you in the name of God wey no like make money waste. If u dont want the money spent on my education to go down the drain, someone pls help me with the nnpc past question. Maddam Dazzle, God bless u in advance. Email is jendon007@yahoo.com. Time no dey again oh. |
![]() |
1,2: @emmadinoyi&roymary: This Meryl gurl na real stupid perv oh. This was how it happenned: everyone was asleep except for Rato who was reading a novel. Meryl was lying on Sheila's chest on the same bed, all of a sudden she was mumbling some gibberish and seriously smooching sleeping Sheila's arm ![]() ![]() ![]() ![]() Honestly, this Meryl will make Sheila do something stupid in a week if she is not strong enough to wade her off! i cant wait to see Sheila back with homeboy before this ashawo spoil her chances of being in the final. |
![]() |
Y'all should kindly switch to the House, these perverts called housemates are at it again. Did i just heard Jen say she likes giving Mouth Gig and vibrators ![]() |
![]() |
planet: E be like say na only me b d muslin nairalander 4 Kaydee ![]() |
![]() |
MOBO444: Wait nah! u too provoke ehn. Dis Siasia na thief oh, e wan contest election? what has he achieved to feel he can earn dat much 4rm his country? abeg abeg abeg make him manage like N7milla. But wait oh, the PTF and Glo wey write lagerfront contract no go fit write siasia own? abi na for only oyinbo dem 4 dey donate? Dis country sef, |
![]() |
aimans: |
![]() |
See me see wahala eh, I dey see danger! Nkenna wan come make sense today afta d make up abi I don dey blind? Kevin is olredi actin lyk a winner! I lyk dat. |
![]() |
Any gud lukin lady in Kaduna? A simple easy goin dude needs a friend. Let's talk on 07072111268 or jendon007@yahoo.com. Ciao! |
![]() |
Wetin u dey talk ![]() |
![]() |
Fear not pipol of god! d spirit of our ancestors hav been invoked and they hav visioned via palmwine therapy dat d MOOLA is comin to 9ja come 2day+1. d council of elders hav also banished ngbeke NKENNA 4rm 9ja kingdom for misrepresentatn and disgrace 2 her fadaland. Rol out d drums @ d village square, holy water should b @ yaradua, bushmeat @ infinidecimal, elders of Nairaland (gtay,naijagal,ponytail,lindabon,soloqy,tezero,tx,zigymama)and infact all I am a KEVOLUTION fan shud landrover and answer presential on d high table 4 a woged OLOBEYIOTO lyk hadiza. Walk neva 2 jam agbako. |
![]() |
Where do I start? Infact dasis 2 all I am karid and even kpakpa animalay in yankari games reserve. Even though I hav decida 2 answereth sunny I no dey 4 3 keg monts on dis thread and yokoed via READ ONLY member, D gods and our ancestors hav fired dat moi-ness shanner d folowin entities wit a woged blessmatua: GTAY, NAIJAGAL, LINDABON, SOLOQY, TEEZERO, AYUSMAN et al for dia bembestic contributn ajara in sankorin 200k obodo cowries via comrade KEVIN to dia fadaland. May ur dies be long! |
![]() |
No tym to waste tym! start punchin d keypads 4 Kev, abeg how dem dey take register 4 ROA again as i want change nationality 4 dis kraze boy sake. Eddie no try sha, money wey boys for save take pay subsciption naim wan follow text msg and browsin go so oh! God pass devil, KEVIN all d way, [color=#006600][/color] ![]() ![]() |
![]() |
MAKE UNA HEAR JAMB QUESTION, ![]() ![]() WELL WELL, PLENTY TIMES SEF. DIS ONE WEY WE DEY NA COUNTRY ABI MAKE MAN JUST DEY LIVE. ABEG ABEG POSTER YOU NO SEE QUESTION ASK. I DEY VEX, ![]() ![]() ![]() |
![]() |
@POSTER Nice and sincere piece, i hope and pray the staff see these criticisms from the half full side and learn. Its high time they change, majority of their staff have attitude problem and have no style although there are exceptions. I have met some very nice and courteous staff of the same organization. @FINECAT What do you mean by bankers are bunch of airheads? Try and give some respect to the profession! |
![]() |
Hi Q, planning a week visit to Ghana in November or December, I would like a decent hotel accomodation with nite life, I would also like to visit some of the historical sights in the major cities. How much will it cost for transport from lagos via road, moving around in Ghana, feeding and lodging? looking forward to hearing from you. You may reply me at jendon007@yahoo.com. expecting your response as soon as possible. Thanks |
![]() |
Why?? Maka Gini ![]() |
![]() |
Aunty, Aunty, Aunty i know IT, IT is a TORCHLIGHT ![]() ![]() ![]() |
![]() |
![]() ![]() |
![]() |
bros you dey harsh oh! wich level sef? say na only maths you sabi, we sabi inglish join. Abeg abeg no be quarel atall atall. I no sabi maths infact i still dey try solve your riddle, i want link dat answer (74658)to the kweshun, lol |
![]() |
@Dam, olodo rabata! no be say you sef intelligent oh! Solve am now, if e easy. You dey form mathematician, see english grammer dey wait you, |
![]() |
"sexy is a she" YOU WETIN YOU BE ![]() ![]() |
![]() |
Emperor, i wan the aso ebi but i go wan dress for yor room and watch the burial from your tower. ![]() ![]() |
![]() |
See me see post jamb question! No gio back, mama must chill oh! ![]() ![]() |
(1) (of 1 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 38 |