Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,192,965 members, 7,949,288 topics. Date: Sunday, 15 September 2024 at 05:04 AM |
Nairaland Forum / Lucifa2015's Profile / Lucifa2015's Posts
Politics / Re: ‘PDP Planning To Stone Buhari In Ondo’ - Buhari Campaign Co-ordinator by Lucifa2015: 2:04pm On Jan 23, 2015 |
Dem don start again O, na wetin concern ONDO wid dis palava O! Evrybody kno sey small IJAW contingent dey ONDO an na majority Yoruba. A beg, If una (IJAW, Dokunbo et al) wan go stone Buhari, make una go do am for Bayelsa, make una no use style style confuse persin. |
Politics / Re: If Almighty Uk Can Break-up Peacefully, Why Not Nigeria? by Lucifa2015: 8:42am On Jan 21, 2012 |
auwal87: no way ohhh, na divide we want, South Naija first and den we go hold SNC for South. I no trust Norherners ohhhh, na so so wayo and arangee dem dey do! |
Politics / Re: Is There Still Fuel Subsidy At N97? by Lucifa2015: 9:40am On Jan 17, 2012 |
IMF come tell us say make we pay yankee price for oil, but nobody dey protest because we no dey get yankee wages. Una no say Naira na like toilet paper. So all des persin dey protest for price of oil, an dem no protest for price of wages. Naija people na stupid people ohhh! Swegbelefu dey naija e no be small. |
Politics / Re: Despite Twitter, Facebook, Nairaland, Saharareporters. Why Did We "fail" by Lucifa2015: 9:39am On Jan 17, 2012 |
IMF come tell us say make we pay yankee price for oil, but nobody dey protest because we no dey get yankee wages. Una no say Naira na like toilet paper. So all des persin dey protest for price of oil, an dem no protest for price of wages. Naija people na stupid people ohhh! Swegbelefu dey naija e no be small. |
Politics / Re: Crisis In Jos by Lucifa2015: 11:48pm On Aug 29, 2011 |
We need a referendum now! |
Politics / Re: Crisis In Jos by Lucifa2015: 11:29pm On Aug 29, 2011 |
kompolon: So de persins dem wey dey commit murder for Jos no dey insult persin for Jos, but na me wey dey say de truth dey insult una. de truth simple na, divide the friggin country, God give una brain 4 a reason. Na why una tink say India and Pakistan split before independence? But wait na, naija persin go argue say we get brain pass Indian persin sef, na craze una don craze! |
Politics / Re: Crisis In Jos by Lucifa2015: 7:57pm On Aug 29, 2011 |
Abagworo: Reality check ohhhh, how you tink sey Christians conquer Jerusalem for old days, or wetin you tink say happen wen Yugoslavia dey split? Na so people dey forget history, or maybe dis just dey affect people for Naija? |
Politics / Re: Crisis In Jos by Lucifa2015: 7:48pm On Aug 29, 2011 |
Seriously, Japhet no make me laugh ohhh, so we get dilemma for Naija, U no know say e take de persin wey dey for inside a Nation to make am work, de minute wey dem persin no wan make am work o ti pari ohhhh and everything go pafuka. Dis alone na de problem, dis na the reason why Naija don go backwards. |
Politics / Re: Crisis In Jos by Lucifa2015: 7:37pm On Aug 29, 2011 |
japhet2233: AbegE Japhet, make we stick to FACTS only, na wetin I talk wey dey incorrect, na who form Nigeria? LOL, why una dey fear now? Na wa for Slave mentality ohhh! |
Politics / Re: Crisis In Jos by Lucifa2015: 6:45pm On Aug 29, 2011 |
japhet2233: dis one dey pretend like say him opinion count, none of your family opinion count wen dem wan create Naija, so now U tink say e go count wen Naija go divide, AbegE, these dreamers sef! Na Oynibo create Naija, all of una be tenant wey dey pay rent, independence ko, independence ni! |
Politics / Re: Christians Cannot Be Second Class Citizens – Oritsejafor by Lucifa2015: 2:05pm On Aug 29, 2011 |
LOL, eeeejits, u already are, na wa oooohhhhh! |
Politics / Re: Bomb Blast At United Nation Abuja -- BREAKING NEWS by Lucifa2015: 12:28pm On Aug 26, 2011 |
Beaf: I dey here ohhhhh, I just dey wait for 2015. The country wey Satan put together, make all religions and tribes put asunder! dis na just the beginning. |
Politics / Re: Adenuga Moves To Take Over Nitel For $450m by Lucifa2015: 5:46pm On Aug 02, 2011 |
ak47mann: Na tru sense talk be dis denzel2009: Nice to know say some persins for Naija ge sense! |
Politics / Re: The MOSSAD Offers To Help Nigeria Tackle Boko Haram by Lucifa2015: 3:54pm On Jul 25, 2011 |
you dey blessed oooh, simple analysis, na wah for Naija ooohhh! sirjec: |
Politics / Re: Dredging Of River Niger Will Soon Be Completed by Lucifa2015: 10:43am On Jul 25, 2011 |
mkpologwu: LOL, I don laf tire |
Politics / Re: The Northern Counter-coup Of 1966: The Full Story Without Bias! by Lucifa2015: 5:33pm On Jul 24, 2011 |
Una don start again, forkin Southern b.astard.s, claims and counter claims wey no dey solve anything, So the place where we dey now be say because we no fit reach consensus for de past make everybody drown for Nigeria, make Esu punish una as una wan punish your pickin, foo.lish persin dem. |
Politics / Re: Rival To Boko Haram As A New Christian Terrorist Group "akhwat Akwop" by Lucifa2015: 10:47am On Jul 24, 2011 |
De Nightmare wey I dey send dem for north dey come. Na how many Church dem don bomb till date? Okayyy oooh, I wonder wetin go happen if Mosque get the same treatment! Make we dey watch ooooh! An eye for an eye, if una no fit accept am make una go hide 4 under una papa bed! |
Politics / Re: Ondo Ilaje Gets N300m Nnpc/chevron Projects by Lucifa2015: 10:30am On Jul 24, 2011 |
Na okuku robbery be dis, FG dey take de pisssss oooh! |
Politics / Re: One Nigeria: What Do You Think by Lucifa2015: 11:26pm On Jul 20, 2011 |
SNC for Southern Nigeria only, de union between North and South don pafuka. |
Politics / Re: Crises In Boko Haram; Factions Are Leaving The Organisation by Lucifa2015: 8:06pm On Jul 20, 2011 |
2mch: Na true say dis is Nigeria, but AbegE, Nigeria be 2 countries with different values, and na de 2 countries dey compete for power, simple! Northerners no dey tink like Southerners and na dem religion concern dem pass Nigeria. |
Politics / Re: Crises In Boko Haram; Factions Are Leaving The Organisation by Lucifa2015: 7:50pm On Jul 20, 2011 |
2mch: I tink say dem no get support of de majority of de elite, but dem get de sympathy of the masses. U ever haer of Armed Robber wey dey give Kudi to poor persin for Southern Nigeria before? |
Politics / Re: Crises In Boko Haram; Factions Are Leaving The Organisation by Lucifa2015: 7:44pm On Jul 20, 2011 |
Seanet don start again oooo, I know say you like juicy jist like say you be tabloid paper, na wen dem bomb Aso Rock? Seanet1000: |
Politics / Re: Crises In Boko Haram; Factions Are Leaving The Organisation by Lucifa2015: 7:41pm On Jul 20, 2011 |
AbegE 2mch, u know history, wetin happen for UK wen IRA split to factions, u no know say na dis situation dangerous pass, e go mean say more groups go dey wey fit make bomb, Security forces no go fit contain am because dem go spread dem operation to other states. 2mch: |
Politics / Re: Crises In Boko Haram; Factions Are Leaving The Organisation by Lucifa2015: 7:30pm On Jul 20, 2011 |
So you no tink say u dey jump the gun? 2mch: |
Politics / Re: A New Deadly Sect “akhwat Akwop” To Challenge Boko Haram. by Lucifa2015: 6:21pm On Jul 20, 2011 |
AbegE, make dis tory be true na, E no be Jihadists alone fit turn predator. |
Politics / Re: The Fault Lines Within Nigeria by Lucifa2015: 6:23pm On Jul 17, 2011 |
EzeUche: Dis DamPolio pickin no fit read, na so so confusion he dey cause wen Southerners dey talk, hmmmm. one day go be one day! |
Politics / Re: Soldiers In R*ape Spree In Maiduguri by Lucifa2015: 7:11pm On Jul 16, 2011 |
Una tink say na only UsmanDamPolio pickin sabi buy fertilizer or no happy wid Nigeria, AbegE make una dey watch on |
Politics / Re: Soldiers In R*ape Spree In Maiduguri by Lucifa2015: 6:58pm On Jul 16, 2011 |
freegaza: E no matter nah, dis na the turn of militants wey dey South to finish off the job! |
Politics / Re: Boko Haram: Lagos, Delta, Ekiti Evacuate Over 1, 500 Students From Borno by Lucifa2015: 6:54pm On Jul 16, 2011 |
Na oyinbo put una together, Na de time for Black persin to decide if we wan dey same Nation. O'pari O, e don finish. de ting every persin dey talk na semantics, Boko Haram dey effective, time to give credit where it's due O! |
Crime / Re: Herdsmen Kill 2, Rape Women In Imo by Lucifa2015: 10:05pm On Jul 13, 2011 |
Na who you dey lie to, make you dey deceive yourself, if you fit split Nigeria for now you go don do am, we Yoruba wetin, you still dey Ronu na, you too lie-lie Seanet1000: |
Politics / Re: Obasanjo To Be President Again The 4th Time ! by Lucifa2015: 1:25pm On Jul 13, 2011 |
Hell no, E no be Obasanjo cause dis problem in de first place, E no be him make Northern States practice Sharia. Na wetin una think go happen if you allow them. Southerners = Swegbelefu. Any Nation wey go come go need sound legality, we go need lawyer like Fashola. No more Soldier, no more JoroJaraJoro, na Zombie way fork up Nigeria. |
Politics / Re: Lagos State: Soon Parents May Go To Jail For Flogging Their Children - News by Lucifa2015: 4:36pm On Jul 12, 2011 |
No be Parents concern me unless dem wicked pass kiniwun and leave dem pickin dey look like zebra wid red stripes. Na de evil teachers and elders wey dey chance and abuse pickin like say dem no human. Make dem chop dem hand O'jare, b*astard persin dem. |
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 49 |