Stats: 3,177,647 members, 7,902,015 topics. Date: Friday, 26 July 2024 at 07:40 PM |
Nairaland Forum / Chebaby2's Profile / Chebaby2's Posts
(1) (2) (of 2 pages)
![]() |
did ur guys read it or just comment because of d heading he is on point let nt celebrat until we start seeing result or d so call change 16 Likes |
![]() |
must gej be blame for every little tin and even if d hit dere feet on a stone d first tin dey wil shout wil oh dat evil gej election must hold and gej all d way enemies.go and die |
![]() |
Wow!!!!!!!!!!!wow!!!!!!! Guy u 2much God y am i nt talented like d guy and u hv dat gift so i wil put it d way dis guy is gifted and talented am wit u guy ride on |
![]() |
4 my area 4 jos light wnt kill us 24/7 walahi na d mornin my popsi dey complain dis one wer light dey dey like dis hope is wel o ha it 2 good 2 be true u slp wit light wake up light dey go walkerin come bck c ligh hmmmmm no be bean jor give it up 2 dem jor una 2much |
![]() |
Abeg dis story don tire me jor even if na super story 1 Like 1 Share |
![]() |
Ejojojoxhchinanana cahimammamamam wow i laugh in latin so shid i continue? diamond ni diamond ko |
![]() |
Jaidey-one:why nt take ur time and read dat book there was a country u knw d reason y do u guys so much hate igbo 4 God sake bt he is stil our hero fool mumu |
![]() |
Wait 1st d man knw say person dey die?he is takin dis 2 far as if he is d owner of his life |
![]() |
Dey are sayin der mind and dey are sayin d right tin bt wait o d way pple tink in nairaland is somtin of concern do we really have matured pple here i mean mature in mind nt age |
![]() |
tokunboh:tel dem jor nw i knw many nairalander dnt have a mind of dere own is wat pple tink dey tink many lack PERSONAL CONVICTION ameachi shud knw GEj humble his self be4 God took him To dat level he is and God humble those dat humble dere self |
![]() |
slimyem: Ayama.u no knw said cult activities enter na der gal dey dey put der nt d person who deserve it |
![]() |
Ohooooooooooooooooooo i dey vex i fit break bottle wait dis pple wer call der self nan get sence una sure dey well c me done dey house 4 4week dey fat like mumu dis pple leave wetin concern dem come dey give government 14 day 2 end river problem ha!wow!walahi i dey vex i dey vex ha!h!ha! ![]() ![]() ![]() |
![]() |
Brimmie: This one wey ppl dey kpai for Road.. R. I. P. To Them!!u get sence at all hw dis one come take concern gudluck do u knw wat u need hot slap |
![]() |
Hezron Lorraine: why do some of you talk like this.unlike Miss Nigeria,MBGN contestants mostly don't represent their home states.I'm not sure if they are given random states selection or they represent their state of residence.if u check closely,u'll see,that some igbo girls represent some northern states.wetin u dey talk, u blind? u no watch am? |
![]() |
Is nt fair walahi is nt, dnt dey have fear of God in dere hrt am so disappointed |
![]() |
Majority of pple here lack personal conviction d woman have don ntin wrng 2 u pple and God said in his book judge no man everybody in d life has a bad side den who are u 2 judge her if i may ask is amaechi perfect? do u tink he have a gud mind?den y is he fightin back y nt look 4 peace and say he is sorry even if he is very right were is his humility?be careful pple silent is d best ans dat y til next 20yrs i wil stil have grt respect 4 gudluk 2 Likes |
![]() |
Many pple in nairaland are just jobless cant we have personal conviction 4 God sake u just dnt hate a person becau ur frds and pple around u hate him i stil feel gudluck is innocent. |
![]() |
wonderful |
![]() |
Soma Naeto: Daisy said i'm here to service my man,b4 nko.warning to the ladies if you no service your man another baby oku go service amhusband or man? 1 Like |
![]() |
ilugunboy:shut up,,,,,,,,,,, look at who is talkin,can u rule a nation witout u havin problem wit pppppeee? shut up,,,,, wat do u knw abut polites?sh,,,,,,,,,,,,,,,,u,,,,,,,,,,,,t up rubbish |
![]() |
Am so surprise u guys have 2 bring gudluck in2 dis matter yes we are all human bein and nt perfect he is only tryin his best bt one tin we shud knw is dat disagreement even happen wit good frd so becau he is nt hapy wit d governor dat doesnt mean he is d problem.am nt backin gudluk bt we shud understand, dis is polites and dey are playin d game we shud just watch dem and be silent stop takin side. |
![]() |
Okija_juju:hw u take knw are u a bagger?hmm repent |
![]() |
Frankni hmmm u want do nairaland connectn dat ok anyway i love d way u write bt d killin blood hmmm i dnt knw wat 2 say u just have 2 stop imaginatin tins like dat bt u are very good hmmm i love ur write up and u dnt keep us waitin like repo and princese |
![]() |
Kai!!! Dis story is rili getin borin 4 hw lng are we goin 2 be waitin 1 Like |
![]() |
Na wa o person go die if u no conclude d story oooooooooooooooo |
![]() |
Dey make pay 4 wat dey did 2 us include gowon dat y dey are kilin his pple and he have been dumb abut it am on a book nw by chinue achebe der was a country my pple rili suffer dey must pay 4 wat dey did 2 us |
![]() |
donguutti: 10.Stalking our social profiles,watching our every move on FB,BBM and even NL is not a marriage inspiringhe is very right have u heard of sch marriage in our sch 2day wat do u expect after livin lyk a ,arried man eat do u expect? |
![]() |
Abeg make dem free d man jor, all of una way say una dey sch hw many of u knw ur sch website? dere nobody is above mistake jor |
![]() |
I wanted 2 a nurse bt end up studyin education but dat d best frds education all d way and in unijos over and over again |
![]() |
Y nt, YES |
![]() |
Hey hey pls ur guys shud stop insultin igbo guys dere are nt only d nosy men we have in nigeria wat of yoruba men? |
(1) (2) (of 2 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 38 |